Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,148,918 members, 7,802,984 topics. Date: Saturday, 20 April 2024 at 06:32 AM

People Wey Sabi Write Pidgin: Make Una Show Una Skills - Culture - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Culture / People Wey Sabi Write Pidgin: Make Una Show Una Skills (10262 Views)

Nigeria Pidgin Proverbs & Their Meanings / ****oyinbo Wey Love Pidgin DIE**** / Some Nigerian Proverbs – In PIDGIN (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (Reply) (Go Down)

People Wey Sabi Write Pidgin: Make Una Show Una Skills by smile4kenn(m): 12:24pm On Feb 02, 2008
eventhough pigin no be our offcial langauage, at least na our hood language, make we speak am here, talk your pigin proverbs, yarns, as for me i do yarn
Re: People Wey Sabi Write Pidgin: Make Una Show Una Skills by DrFerlie(m): 6:41pm On Feb 02, 2008
ma broda, so many things dey happen. ao yonda. ground no level here. de babe wey i stanby gidigba dey wait for no surface. agro dey hit ur guy.
Re: People Wey Sabi Write Pidgin: Make Una Show Una Skills by amsky(m): 8:15pm On Feb 02, 2008
Area!!!!!!!! I hail o.

i neva see the pigin wey i wan see for here o.Na d warri pigin na im i dey wait.if una fit make you rap am.i dey wait you. cheesy

I miss 9ja sad
Re: People Wey Sabi Write Pidgin: Make Una Show Una Skills by doncaster(m): 8:36pm On Feb 02, 2008
ma ppl kilo-hapen 4 dis thread as no body wan yan pigin again, aby dey don bann pigin for dis our land? i fear!!! shocked shocked shocked
Re: People Wey Sabi Write Pidgin: Make Una Show Una Skills by toshmann(m): 9:55pm On Feb 02, 2008
who say we no go yarn pidgin for here? anyway i jus arrange some kind stew now. the stew try sha but e no get better facilities inside am but i manage am sha. man no kpeme man no rotten. no matter no matter, naija man go thrive. cool
Re: People Wey Sabi Write Pidgin: Make Una Show Una Skills by doncaster(m): 10:05pm On Feb 02, 2008
U try ma broda at all at all na e m worse pass. Wack ur stew dey go no shaking.
Re: People Wey Sabi Write Pidgin: Make Una Show Una Skills by RichyBlacK(m): 10:25am On Feb 03, 2008
Shuo! Tank God say pipo wey still like pijin still full ground. No wan, all level dey comform. O bros, the pesin wey start dis tred do beta tin.

@amsky, my sista, so you like waffy yarns. You marry waffy guy? grin. Any way sha. How bodi for yonda?

All man, I dey throway salute!
Re: People Wey Sabi Write Pidgin: Make Una Show Una Skills by amsky(m): 11:01am On Feb 03, 2008
richyblack no be wafy man i marry but me sabi the wafy yarns small. how d sunday for your side na? pepper rest small na im go buy tins for d haus.
abeg i neva see the tick pigin wey i dey wait o!!! wetin de hapen na? I dey wait.dis one no be d correct one.e get the type wey i wan hear.

I troway salut ma pipo grin.
Re: People Wey Sabi Write Pidgin: Make Una Show Una Skills by almondjoy(f): 11:08am On Feb 03, 2008
We don dey boku boku!  Leti we pipo begin jhion to dey patro for inside [b]y[/b]ear wellu wellu abeg!  Especially we wen be [b]l[/b]educated ladies!

I troway salote oooooooooooooooooh! kiss
Re: People Wey Sabi Write Pidgin: Make Una Show Una Skills by Zandra1(f): 5:21am On Feb 05, 2008
Me I know sabi speak pidgin cheesy. The small wey I speak na the basics wey I learn from nairaland and some friends but I still dey learn sha. I love seeing people wey dey speak pidgin or when they write with am esp. on nairaland. I go come back when I sabi speak more. I troway salute and hail una.
Re: People Wey Sabi Write Pidgin: Make Una Show Una Skills by Ijiji1(m): 5:27am On Feb 05, 2008
Zandra i fit be your teacher, i go only charge you $20.00 per lesson
Re: People Wey Sabi Write Pidgin: Make Una Show Una Skills by Zandra1(f): 2:12pm On Feb 05, 2008
@ ijiji1, $20 dey too much now haba cheesy. I no fit pay that amount just to sabi speak pidgin. Abeg we need to bargain oo.
Re: People Wey Sabi Write Pidgin: Make Una Show Una Skills by doncaster(m): 4:51pm On Feb 05, 2008
zandi abeg no mind ijiji(fly) i go arrange the pigin 4 handout for u free, if i come charge u y den u be friend. How u wan make we start as i ever dey ready to credit d pigin for ur medula.
Re: People Wey Sabi Write Pidgin: Make Una Show Una Skills by youngies(m): 5:57pm On Feb 05, 2008
Abeg abeg abeg make una put me down i no wear pant abeg! My pipo i djust dey cofirm say Vogts say we no fit sack am. sad

Which kind opata be that? Somebodi wake am up oo, I no fit shout abeg.
Re: People Wey Sabi Write Pidgin: Make Una Show Una Skills by Ijiji1(m): 2:12am On Feb 06, 2008
doncaster:

zandi abeg no mind ijiji(fly) i go arrange the pigin 4 handout for u free, if i come charge u y den u be friend. How u wan make we start as i ever dey ready to credit d pigin for your medula.

Oboy see as you just the pour san san inside my garri which one you dey sef, na wa for you o!! grin


My dear zandi no mind that yeye boy, I fit do am for $10.00 because me and your small brother go school together for yonder.
Re: People Wey Sabi Write Pidgin: Make Una Show Una Skills by kenypumpin: 12:20pm On Feb 06, 2008
ma pipo me dey feel una wel wel lo.how far naija na,she pepper stil neva rest na wa o.i enjhoy una pidgin o.abeg i hail o.
Re: People Wey Sabi Write Pidgin: Make Una Show Una Skills by smile4kenn(m): 1:11pm On Feb 06, 2008
ma people, eget some kin pigin wey i dey heear from one guy sha, but na pigin proverbs, make i share am,

Fear get levels, fear pass fear.

I no fit Shout, instead make i shout i go peme.


I never hear any Nna pigin here, Where all the Nna mehn dey for here, na igbo boys pigin i mean ma brodas
Re: People Wey Sabi Write Pidgin: Make Una Show Una Skills by doncaster(m): 8:00pm On Feb 06, 2008
Ijiji1:

Oboy see as you just the pour san san inside my garri which one you dey sef, na wa for you o!! grin
My dear zandi no mind that yeye boy, I fit do am for $10.00 because me and your small brother go school together for yonder.
ma men wetin kome be ur own now, i tell am say i go download the pigin free 4 zandi u dey here still dee talk in $.
Take am easy abeg, zandi no get benjamin to spend.
Re: People Wey Sabi Write Pidgin: Make Una Show Una Skills by Nobody: 9:51pm On Feb 06, 2008
LOL

zandra no mine dem. $10 dollars ko, 50 cents ni! just make sure say u dey jack evri fo dis tred. nottin do you.

Area!!!!
Re: People Wey Sabi Write Pidgin: Make Una Show Una Skills by Zandra1(f): 5:18am On Feb 11, 2008
@ doncaster and ijiji, una thank u oo. Like doncaster talk, I be student so for now I no get money to spend make ijiji teach me pidgin. Doncaster am waiting make u teach me since u go teach me for free. I hope I no go pay u later oo cheesy.

@ iceblue, me think say they like money too much cheesy.
Re: People Wey Sabi Write Pidgin: Make Una Show Una Skills by mohawkchic(f): 5:51am On Feb 11, 2008
~No b say ar no sabi una pigin ooh,e b say me yon pigin diferent!! grin
Re: People Wey Sabi Write Pidgin: Make Una Show Una Skills by speciexl(m): 9:11am On Feb 11, 2008
bros yies, i hailz o!!!! whish onez na, noe be say i wan show myself, but ehn as una dey ginger me ginger me wit all una washin for yonder ehn, make una come gorund yansh for area make una undastand say nuttin dey wier, !!!
too mush jo, cool cool cool
Re: People Wey Sabi Write Pidgin: Make Una Show Una Skills by smile4kenn(m): 2:16pm On Feb 13, 2008
wetin dey happen, nobody sabi speak again?
Re: People Wey Sabi Write Pidgin: Make Una Show Una Skills by Blackcat(f): 3:20pm On Feb 14, 2008
smile4kenn:

wetin dey happen, nobody sabi speak again?

People wey sabi speak pidgin berekete, de wahala bi say dem no fit write tam. No bi everybody wey sabi speak pidgin de sabi write oh grin
Re: People Wey Sabi Write Pidgin: Make Una Show Una Skills by romsky: 9:58am On Mar 21, 2008
sho! hot wata cari plenty work. Ma papa take him own make akamu but dem oyinbo na 4 tea.
Re: People Wey Sabi Write Pidgin: Make Una Show Una Skills by brownbonno(m): 9:45pm On Mar 21, 2008
I just dey laugh here smiley
Waffy pigin no dey 4 dictionary,so u no wo fit enjoy am by writing.
Any way u no need visa to visit sha,na there u wo fit get ther real effects of wafy yans.
Re: People Wey Sabi Write Pidgin: Make Una Show Una Skills by Gamine(f): 9:51pm On Mar 21, 2008
Wetin you pple dey yan for inside here

Every pesin talk just dey go boju boju

Abeg may we organize smthing wey dey tangible, may we yan
Re: People Wey Sabi Write Pidgin: Make Una Show Una Skills by topkin(m): 9:56pm On Mar 21, 2008
Sho pipo wich one una nor dey now? We nor get wafi guys for here? Una neva langua d corect wafi pidgin 4 dis arena o! I stil dey wait o!
Re: People Wey Sabi Write Pidgin: Make Una Show Una Skills by Nobody: 11:07pm On Mar 21, 2008
am still learning sha. but let me give you guys a sentence:

hmmmm. . .no be your fault cheesy cheesy grin grin
Re: People Wey Sabi Write Pidgin: Make Una Show Una Skills by Gamine(f): 11:47pm On Mar 21, 2008
People go just dey form
they go dey papas n mamas
nawa

i no fitting to speak pidgin. yakitiya lipsrsealed
Re: People Wey Sabi Write Pidgin: Make Una Show Una Skills by WarfyBoy(m): 11:05pm On Mar 27, 2008
shoooooooooooo, c levos sha, me no even kno say this kain tin dey run down 4 this area sef

area which levolo now, i lazy 4 una ohhh, na im una kom dey let me dey waste my salava dey spik grammer 4 d  oda threads

mem tins b as e get ohhh

wetin make me lazy 4 house now b say ehnnn, i b  get  1 shenkes [babe] wey say she go kom braket me 4 my kaban [house] make we browse before ohh, me don package every every dey wait, i go even arange 5 alive make we take jolificate. bt i dn wait 4 d shenkess ehnn she no gri sho, like this like this ehnnnn i dey provoke, bt @ a time ehnn, i go seal up [bone] shall, because d shenkess go evaly sho 4 my kaban[i] [house][/i] n  i go browse every site 4 ha webbbb

last last now, i hail warfy

no mata d weight of an elephant e no fit cause earthquake
Re: People Wey Sabi Write Pidgin: Make Una Show Una Skills by geesmiley(m): 10:54am On Apr 02, 2008
Na wao. i no know se dis kin tread dey here o. Wetin dey happen for yonda na? Where all de Seke go now. A beg how we go decribe sometin wey get everi tin for pidgin? I wan now abeg una

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (Reply)

Not Being To Lagos, a 'bush person'? / 10 most Beautiful Benin Artifacts(pictures) / Malian Empire

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 31
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.