Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,149,888 members, 7,806,575 topics. Date: Tuesday, 23 April 2024 at 06:27 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Music/Radio / Rap Battles / Strictly Naija Rap(Pigeon English Rap) (62304 Views)
Poll: Who is your favourite Pigeon English RapperAlexpissu: 15% (3 votes)Mailmalc: 36% (7 votes) Wordsmith: 5% (1 vote) Po Deep: 0% (0 votes) Oldsync: 5% (1 vote) Others: 36% (7 votes) This poll has ended |
2014‘s Naija Rap Verse / Top Five Albums That Changed Naija Rap Scene / List Your 5 Best Rap Beats Or Instrumentals Of All Heads.strictly For Real Heads (2) (3) (4)
Re: Strictly Naija Rap(Pigeon English Rap) by RezDog(f): 9:29pm On Jul 13, 2010 |
Can someone tell me what "PIgeon English"is please? |
Re: Strictly Naija Rap(Pigeon English Rap) by effizy27: 9:44am On Jul 20, 2010 |
CHECK OUT EFFIZY 'DEUCES REMIX" ON YOUTUBE |
Re: Strictly Naija Rap(Pigeon English Rap) by deelady(f): 12:19pm On Aug 05, 2010 |
Guys, i have neva written a rap line b4 but thnk God i write poems. Im gonna tryout n u guys will tell your gurl wat u thnk! All of una wey dey dey here u think say una fit rap/ Even if I neva rap b4 i fit put up some wrap/ Chei, if i dey rap, evrybody go dey clap/ Dem go dey hail deelady say i be d champ/ my thing b poem but i fell in lov with rap/ But now i go catch u/ Tight u/ as if i b clamp/ Make i take my map now cos i dey go camp/ And leav all of una 4 here cos my hand dey damp/ LMAO guys but do u think if i improve i can b a good rapper?? |
Re: Strictly Naija Rap(Pigeon English Rap) by deelady(f): 12:22pm On Aug 05, 2010 |
@ Rez dog, Pigeon English is a kinda twist of the British English. But if ur not African, im sorry u cant easily learn it |
Re: Strictly Naija Rap(Pigeon English Rap) by FatFish: 1:30pm On Aug 29, 2010 |
@deelady [or anyone] whats pigeon english rap? |
Re: Strictly Naija Rap(Pigeon English Rap) by lanreezy(m): 10:57pm On Mar 04, 2013 |
Whoa this is S̶̲̥̅Ơ̴̴̴̴̴̴͡ cool |
Re: Strictly Naija Rap(Pigeon English Rap) by Yray2: 8:15pm On Mar 10, 2013 |
Mayne, I Scold Ill Friends/ My Flows Jus Full Street Pass Police Men// No Jus Vex Scetch Dey Claim Line Of Action/ I Kill N-qqas Wit Their Dress Sense, Na Crime Of Fashion??// Chill Chill No B Lonq Sonq/ For Club, My Track Make N-qqas Throw Hands For Up Like Say Police Point Gun// Earthquake... I Dey Move Places Wit Lines I Render/ I Jus Dey Hammer E'rrywhere Like Blind Carper// Yeah! My Punchlines Dey Blow Retard/ Weytin Actors Dey Find For Church, Na Holy Act??// For Southside, I Brinq Louder Shout/ Leave Yur Head Wit More Turns Pass Roundabout/[color=#990000][/color]/ |
Re: Strictly Naija Rap(Pigeon English Rap) by salemdv(m): 8:45am On Mar 19, 2013 |
eeegbe i troway salute 4 my fellow comrados c as we dey brag 4 dem like braggados all d gals been they yarn say na me dem won knw bt no lele i stil dey repy 4 street and i knw. o baby cme 2 place make i show u hw many does i dey make u go shayo sote u go 4get rub ur pankake cuz me i hot pass oven wey dey bake cake. I get so many things wey i b wan talk bur dis shorly dey always convice my thought from january to december i jst dey watch ha bum hoping say 1 day i go fit c d bum bum... Sweet baby sexy is ur second name i no go lie u dey blow my brain comot lane my freinds they say na u go b my bane but 1 day u go bring me alot of fame, |
Re: Strictly Naija Rap(Pigeon English Rap) by Rick9(m): 5:20pm On Mar 19, 2013 |
Let me Quickly drop dis, Yeah rap with pidgin English no bad, but as i no come sabi speak pidgin i feel sad, but i go try drop wetin i get, if u no like am u fit faint, |
Re: Strictly Naija Rap(Pigeon English Rap) by neseazejnr: 7:43pm On May 16, 2013 |
Dis Wack Flows can make 1 Week.. for 7day |
Re: Strictly Naija Rap(Pigeon English Rap) by atmoruku88: 6:32pm On May 31, 2013 |
Hahaha u fucking gay mi u ain't mr incredible u's mrs incertiable Keep saying you shine ur bb's a touch and so Sue phcn cos they got your batteries low And so you touch ain't glowing no more Oh yeah I bleeped your bitch and healed her sore. By ananymous. |
Re: Strictly Naija Rap(Pigeon English Rap) by tIce(m): 2:31pm On Jul 11, 2014 |
mailmalc: make i murder rap wit pidgin sef.did u just call me?? |
Re: Strictly Naija Rap(Pigeon English Rap) by lustyboy: 2:42am On Nov 26, 2016 |
check dis 1-2! I be like 7days but i no dey weak/ dropping album every week/ i dey chop rap lik oyibo dey chop Apple/ na me be d person wey dey make things dey happen/ me never die buh dem are feeling d freestyle dey say lustyboy na death/ lol am not good in pigin/ my girl friend na virgin |
Re: Strictly Naija Rap(Pigeon English Rap) by liljayn: 9:36pm On Dec 10, 2016 |
Who wants to flow |
Re: Strictly Naija Rap(Pigeon English Rap) by IamSharllyKhiz(m): 12:12am On Apr 10, 2017 |
SharllyKhiz I'm a Bad rhymer Mixing rhymes and money is a bad matter Better go getter tell her if you like her I'm on the river bank with a wet Teller Thatz why I love her She is my Cute Banker oh!!! I flipping soil for my future seeds I'm tired of flipping soil and i don't own the deeds If a snake's in your yard better cut the weeds Preoccupied with wants and can't afford your needs And some Haterz told me I won't succeed Now i've gat bouncers smoking weed I've spit my little lines D.J. please Wheel. Follow me on twitter: @iamsharllykhiz. Like my Facebook page: Sharllykhiz_officially. shout out to my Fans... |
Re: Strictly Naija Rap(Pigeon English Rap) by IamSharllyKhiz(m): 12:30am On Apr 10, 2017 |
SharllyKhiz: Make i Murder them wack Rapperz Enemies of Progress Sharllykhiz is named success So no weapon fashioned against me shall make progress Thunder fire them all with their wicked conscience Dem better find work less than doing nonsense If dem dey vex make dem commit for Express Most especially dem aproko help me ask them How una Market If dem no get work make them fetch water inside Basket Its not my inerest But they deserve it best Abeg no matter longing make we forget the Rest After all i'm their superior i'm still their Best... Follow me on twitter: @iamsharllykhiz Like my Facebook Page: sharllykhiz_officially. |
Re: Strictly Naija Rap(Pigeon English Rap) by IamSharllyKhiz(m): 7:45pm On Apr 10, 2017 |
SharllyKhiz How can I describe You, sweeter than Gold-diva* But your thoughts go Deeper* Than a scuba Diver* Whether you're in sweat pants or dressed in Prada* You can make me dizzy like a race car Driver* I've been looking for the One* You've been looking for the Dine* Maybe we can both find it at the same Time* I'm blinded by ya Shine* You're kinda like the Sun* Coz the world revolves around you till my days are Done* I should have spit more Line* But meaningful Rhymes* Are enough for the Wise* Follow me on twitter: @iamsharllykhiz Like my Facebook Page: sharllykhiz_officially.
|
Re: Strictly Naija Rap(Pigeon English Rap) by ManagerofJiga: 10:55am On May 20, 2017 |
https://www.youtube.com/watch?v=mL-LXCkf2vw #FreestyleFriday #Episode9 from upcoming artiste Jesse jiga Twitter and Instagram account @jessejiga |
Re: Strictly Naija Rap(Pigeon English Rap) by MARCELBANKS(m): 2:25pm On Jun 22, 2017 |
all these rappers for these place get flow when i mean flow i mean baby flow
all this rap na my junior broda dem take stole
haaaa all these rhymes dey make laugh i go una one on one like hard tack
i hope say una no say una be rap princess
go get urself some tight pink dress
with d dresss una fit make sense
una dey bleach to get lighten
lyte as a.rock no mean say i dey lighten
u bleach ur toungue no mean say you dey rap enlighten
no copy dis rap no try immitate
una no banks be the best so whe no fit relate |
Re: Strictly Naija Rap(Pigeon English Rap) by MARCELBANKS(m): 2:26pm On Jun 22, 2017 |
all these rappers for these place get flow when i mean flow i mean baby flow
all this rap na my junior broda dem take stole
haaaa all these rhymes dey make laugh i go una one on one like hard tack
i hope say una no say una be rap princess
go get urself some tight pink dress
with d dresss una fit make sense
una dey bleach to get lighten
lyte as a.rock no mean say i dey lighten
u bleach ur toungue no mean say you dey rap enlighten
no copy dis rap no try immitate
una no banks be the best so whe no fit relate |
Re: Strictly Naija Rap(Pigeon English Rap) by YhungJoe(m): 10:11am On Jul 19, 2017 |
Some niggas dey burst ma head with their silly flows...buh ma rap dey drill their skull giving dem many holes...with ma pidgin and english rap i still kill many shows...my goons turn up while yours dey jonze...call me king of freestyle cuz everyday i dey freestyle rap like am so sick...my peeps dey feel me cuz ma life dey rosy...punchline coming tru i dey give dem many coding...poverty na tea wey i no fit drink better have ma meat pie dilute am with codeine |
Re: Strictly Naija Rap(Pigeon English Rap) by Nobody: 10:49am On Aug 05, 2017 |
Yah........some niggaz need schoolin Where were u dat year when dis boy was anonymous, if dem ask you if you know me,say u never see me once. I dey man up,I no dey fear nobody, am all about d money,ask my dad n mummy. am d type of man 2 go n nack oga madam n make ur daughter want 2 run away with an Okada man 3 Likes |
Re: Strictly Naija Rap(Pigeon English Rap) by kingTariq: 7:25am On Apr 19, 2018 |
[b][/b] this wat i gat 4 a gal am crushing on I DON GO MANY PLACE JUST TO FIND YOU WITH YOU BY MA SIDE I DON SETTLE I LIKE THE WAY U SMILE AND THAT YOUR DIMPLE BABY COME CLOSE THE BOY IS VERY SIMPLE FOR THE 1ST TIME I SAW U I FELT THE CONNECTION EVERY SECOND WITH YOU IS NOTHING SHORT OF PERFECTION I ADORE THE WAY U MAKE ME YOUR SELECTION A DAY WITHOUT YOU IS LIKE PUTTING ME ON DETENTION AH GO BE YOUR SOLDIER STAND AT ATENTION BBY LOVE IS A CRIME TAKE ME TO YOUR STATION ASALAMALAIKU BBY DONT MENTION sorri mixed alittle english cnt do without it |
Re: Strictly Naija Rap(Pigeon English Rap) by phraze97: 1:21am On Sep 03, 2019 |
All of una wey day drop sick flows for here/
Dem don send me to come banish una comot for here/
We no need wack people, the so called rappers/
No be for here una go come learn how to tie una wrapper/
Some of una still day brainstorm with weak punchlines/
E be like say we go need readjust una brain with plumb lines/ ������ It's Phraze on this one |
Re: Strictly Naija Rap(Pigeon English Rap) by TizzyCruise(m): 2:09am On May 19, 2021 |
Yes I dey earn little Oluwa abeg make e double God bless our hustle Make we nor go carry pistol The street have lot to offer Just choose the one u go give her I wan marry favour Oluwa abeg Grant my favour I no wan labour in vains And live with pains So I grind like I'm broke Broke so I grind Time nor dey wait for people wey lazy So wrk hard and no forget this name Tizzy. |
Gospel Rap Thread / Rap * Freestyle * / List Your 5 Best Rap Beats Or Instrumentals Of All Heads.strictly For Real Heads
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 39 |