Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,149,951 members, 7,806,746 topics. Date: Tuesday, 23 April 2024 at 10:28 PM

Pregnant At The Same Time - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Pregnant At The Same Time (1033 Views)

Girl Gets Pregnant At 23...blah Blah Blah / Woman Arrested For Marrying Two Men Same Time,wonders Shall Never End In Naija! / Is It Possible To Love 2 Guys Or Girls At The Same Time ?? (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Pregnant At The Same Time by Nobody: 11:44am On Jan 15, 2013
Make una see the wahala wey one of my pally don put imsef.This guy na 200 level student for marketing and im school never start fully but woe and alas two babes don carry belle come this my pally house.me sef come surprise for the matter and i ask am how it take possible to make two babes pregnant at the same time.my pally sef say the thing tire am.im say na only once he do one of the babes without condom and the other one wen im be dey do am the condom come bust and im come throway inside by mistake.but he swear say na only once he do each of the babes.me sef be ask am how he take know the babes and he tell me say na during the time wey he help dem for jamb runz na im the relationship be start.he say na to abort the pickins na im be the solution and i don already ask am how he go take get money becos i know say he no dey work and na im parents dey look after am.he say na baba god go help am for this issue becos he really no know were he go get the money for the abortion.he say if im papa know say he don give girl belle na dane gun im papa go take pursue for house.he say right now he jus dey worry about the matter and he really need some advise on this issue.wetin una go suggest make this my pally do.
Re: Pregnant At The Same Time by xynerise: 11:49am On Jan 15, 2013
Some mad men are yet to be discovered. Can you kindly walk straight to Yaba left? undecided

1 Like

Re: Pregnant At The Same Time by Goldieluks: 11:52am On Jan 15, 2013
Utter rubbish. One of the reason I don't find NL interesting anymore because of liars like lefool
Re: Pregnant At The Same Time by OkikiOluwa1(m): 12:55pm On Jan 15, 2013
Common story. Exit thread
Re: Pregnant At The Same Time by greedie1(f): 3:52pm On Jan 15, 2013
op, SORRY!!!
Re: Pregnant At The Same Time by Theloveth(m): 4:07pm On Jan 15, 2013
Na only u dey always see tori tell abi? Kip it u
Re: Pregnant At The Same Time by SAFO(m): 4:40pm On Jan 15, 2013
Goldieluks: Utter rubbish. One of the reason I don't find NL interesting anymore because of liars like lefool

I haven't seen a lefu tale in quite a while. This one might actually be real.

Edit - nevamind I just scrolled down the page grin
Re: Pregnant At The Same Time by kinchiso(m): 4:40pm On Jan 15, 2013
Lefool lefool... grin grin grin... You no sabi lie...
Re: Pregnant At The Same Time by Nobody: 5:01pm On Jan 15, 2013
Goldieluks: Utter rubbish. One of the reason I don't find NL interesting anymore because of liars like lefool
Put your interest on me and enjoy fresh air.
Re: Pregnant At The Same Time by sistajay(f): 5:16pm On Jan 15, 2013
@op, I bet you ain't aware Inspirational people will make u gasp tongue
Re: Pregnant At The Same Time by Goldieluks: 6:32pm On Jan 15, 2013
LastApostle:
Put your interest on me and enjoy fresh air.
undecided undecided
Re: Pregnant At The Same Time by IZUKWU(m): 7:15pm On Jan 15, 2013
Goldieluks: Utter rubbish. One of the reason I don't find NL interesting anymore because of liars like lefool
be nice
Re: Pregnant At The Same Time by slimchi2k2(m): 7:18pm On Jan 15, 2013
lefulefu lefulefu lefulefu
laugh wan kill me
Re: Pregnant At The Same Time by Nobody: 7:20pm On Jan 15, 2013
Goldieluks: undecided undecided
By the time I am done, you will have something to cheer about
Re: Pregnant At The Same Time by Nobody: 1:43pm On Jan 16, 2013
LastApostle:
By the time I am done, you will have something to cheer about
na wetin u wan give her wey she go dey cheer about?
abi na ice cream? grin grin grin grin grin
Re: Pregnant At The Same Time by Nobody: 3:40pm On Jan 17, 2013
Hahahahahahaha! Lefool, that your friend don buy market o! na only God fit help am because me sef nor get any advice for mouth o. cheesy cheesy grin grin

(1) (Reply)

Which Is Your Love Language?? / "The Secret To Impressing Women" / What Attracts Women To Men

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 13
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.