Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,149,874 members, 7,806,501 topics. Date: Tuesday, 23 April 2024 at 05:27 PM

Your Boyfriend Papa Offer U 500k To Dump Im Son Wetin U Go Do? - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Your Boyfriend Papa Offer U 500k To Dump Im Son Wetin U Go Do? (893 Views)

If A Guy/girl U Ever Wanted Walks Up 2 U And Offer U A Hug, What Would You Do? / Questions To Ask Your Boyfriend / What Is The Best Way To Dump Someone? (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Your Boyfriend Papa Offer U 500k To Dump Im Son Wetin U Go Do? by Nobody: 2:53pm On Feb 03, 2013
Naija babes on da house oya answer this question with honesty.
u dey date a guy wey u wan marry and u really love this guy.this guy introduce u to im papa and mama as im wife to be.Im papa say he no want make im son marry u.ur guy come vex and say he must marry u come rain come fire.then the papa approach u when ur guy no dey around and come tell u say he will offer u five hundred thousand naira if u go agree to break up ur relationship with im pickin because he no just want u to marry im pickin since u no dey their class.now u go agree to collect the money and break up the relationship or u go refuse?
Re: Your Boyfriend Papa Offer U 500k To Dump Im Son Wetin U Go Do? by KINGwax(m): 7:35pm On Feb 03, 2013
Collect the money, poison the papa
Re: Your Boyfriend Papa Offer U 500k To Dump Im Son Wetin U Go Do? by Desloaaa(f): 8:28pm On Feb 03, 2013
make i go reason d matter first.
Re: Your Boyfriend Papa Offer U 500k To Dump Im Son Wetin U Go Do? by Nobody: 6:30am On Feb 05, 2013
Collect the money and get belle for the guy
Re: Your Boyfriend Papa Offer U 500k To Dump Im Son Wetin U Go Do? by Dogohson: 3:54pm On Feb 05, 2013
Kingwax u be devil incarnate. Well as for I no go gree o
Re: Your Boyfriend Papa Offer U 500k To Dump Im Son Wetin U Go Do? by Lolaabokoku(f): 4:05pm On Feb 05, 2013
i go collect the money & still marry d guy,, infact we go use part of d money to plan the wedding..
Re: Your Boyfriend Papa Offer U 500k To Dump Im Son Wetin U Go Do? by alkadriyar(m): 5:02pm On Feb 05, 2013
Your boy friend papa dey test u whether u love money pass im pikin.
Re: Your Boyfriend Papa Offer U 500k To Dump Im Son Wetin U Go Do? by Idowuogbo(f): 5:18pm On Feb 05, 2013
pDude: Collect the money and get belle for the guy
sefini!

1 Like

Re: Your Boyfriend Papa Offer U 500k To Dump Im Son Wetin U Go Do? by Exponental(m): 12:51am On Feb 06, 2013
See poverty ooo. 500k !!!
Re: Your Boyfriend Papa Offer U 500k To Dump Im Son Wetin U Go Do? by Nobody: 2:54pm On Feb 06, 2013
Exponental: See poverty ooo. 500k !!!
wich one u dey sef?
no be one warri babe stab im sister becos she steal 2k wey one sugar daddy give her grin
Re: Your Boyfriend Papa Offer U 500k To Dump Im Son Wetin U Go Do? by baby124: 6:28pm On Feb 06, 2013
Tell the guy, we raise the stakes to 10m. We collect the money and share then keep dating. When papa see us again, we tell him "Love conquers all" tongue
Re: Your Boyfriend Papa Offer U 500k To Dump Im Son Wetin U Go Do? by Nobody: 6:34pm On Feb 06, 2013
pDude: Collect the money and get belle for the guy

korrect
Re: Your Boyfriend Papa Offer U 500k To Dump Im Son Wetin U Go Do? by Nobody: 4:29pm On Feb 20, 2013
Idowuogbo:
sefini!
u sef wey go sell ur boyfriend for 10k abi i lie? grin

(1) (Reply)

7 Types Of Men You Should Never Date / Why Do Women Never Complain Of The Dating Game? / Attracting A Girl:6 Steps On How To Attract A Girl

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 11
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.