Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,143,313 members, 7,780,761 topics. Date: Thursday, 28 March 2024 at 09:24 PM

Where Is Bash Ali? - Sports - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Sports / Where Is Bash Ali? (1815 Views)

Nigerian Boxing Champion, Bash Ali Lands In Kuje Prison / Bash Ali Walks Out On Sports Minister / Bash Ali Protests At PDP Secretariat Over World Record Bid (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Where Is Bash Ali? by WarfyBoy(m): 10:33pm On Mar 08, 2008
Bash Ali! Bash!! Bash Ali!!!

I dey very small wey Bash Ali start to dey kollect moni for pipo hand say im wan Break abi na pieces im say im wan pieces Guiness Buk Of Record, 4 ova 5 Years now, some of the pipo wey im kollect moni 4 there hand wey wan watch as im go take break/pieces Guinness Buk of Record, some of dem don kpyyy, im never still still even start anytin.

Na scam im scam our Govt n every oda person wey contribute abi na d time never reach for the Fite? if na dt one b d way now, no props, me sef i get plan to go fite Bin Laden for Planet Q, n i need $100 billion to start with.

Please contribute ohhhhh


[s]Since our govt no wan spend d moni for us [citizens], make pipo wey get sense chop am 4 ther hand[/s]
Re: Where Is Bash Ali? by dipo2much(m): 11:31pm On Mar 08, 2008
OK,MAKE I CONTRIBUTE FIRST BY SENDING YOU NAIRA1500 CREDIT.

LOAD ON YOUR FONE:

9283048837394738

ABEG BEAT BIN LADEN WELL-WELL. HIM DON TOO FUMBLE FOR MY SIDE

(I FOR FIGHT AM BUT I DON RETIRE)
Re: Where Is Bash Ali? by wildman02: 9:58pm On Mar 10, 2008
Bash Ali na thief. The 1billion naira wey him ask last year we never see the person wey him fight. Shey bash Ali don flea or is he still alive? Please we need response. Bash Ali don scam us. Fight we no see. Him don carry guiness book of record run. Make Sam Peter go help us fight Bash Ali
Re: Where Is Bash Ali? by DisGuy: 5:24am On Aug 15, 2010
Bump


Have seen the adverts again!!! NTA
Re: Where Is Bash Ali? by MeGaStReEt: 11:59am On Aug 15, 2010
@ di guy

are you serious?
Re: Where Is Bash Ali? by yousouph(m): 2:34pm On Aug 15, 2010
Bash Alli is a genius with the scam. He has been fixing his fight claiming he is oldest fighter. Bash makes me laugh
Re: Where Is Bash Ali? by Fogman(m): 5:21pm On Aug 15, 2010
Dis Guy:

Bump


Have seen the adverts again!!! NTA
Dis Guy:

Bump


Have seen the adverts again!!! NTA

Bash Ali can not fool us again. Guinness record indeed! What is the guarantee that he ll win the match, except he intends to fix it and pay his oponent part of the money.
Re: Where Is Bash Ali? by GoldCircle: 9:43pm On Aug 15, 2010
Bash Ali dey use juju dey fight! Abi una neva hear am dey talk of him 'Bendel insurance'? I hear say him no get wife sef as he has never been married! Funny being!!
Re: Where Is Bash Ali? by Smi1(m): 1:38pm On Aug 17, 2010
GoldCircle:

Bash Ali dey use juju dey fight! Abi una neva hear am dey talk of him 'Bendel insurance'? I hear say him no get wife sef as he has never been married! Funny being!!
Re: Where Is Bash Ali? by Smi1(m): 1:38pm On Aug 17, 2010
GoldCircle:

Bash Ali dey use juju dey fight! Abi una neva hear am dey talk of him 'Bendel insurance'? I hear say him no get wife sef as he has never been married! Funny being!!

them say them say x) grin
Re: Where Is Bash Ali? by DisGuy: 2:07pm On Aug 17, 2010
Why cant they just employ him as a coach, the govt should be sued for manslaughter if this man kpai inside ring o
I wonder why they still gave him license to Box at his old age

(1) (Reply)

A Cry: Samson Siasia, Please, We Need Rabiu Ibrahim / DOWNLOAD VIDEO: Manchester United Vs Chelsea 2-0 2017 Goals & Highlights / 2 Sure Odds Daily

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 15
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.