Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,143,185 members, 7,780,267 topics. Date: Thursday, 28 March 2024 at 11:34 AM

Tribute To Ikebeless Babes - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Tribute To Ikebeless Babes (1239 Views)

When The Mami Water Babes Decides To Have A Group Wedding!!! / LWKMD See Wetin This Babes Dey Do for bush / Hon. Patrick Obahiagbon's Tribute To Gani! Pls Get A Dictonary O ! (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Tribute To Ikebeless Babes by Nobody: 3:31pm On Mar 12, 2013
Abeg ooo make we stop to dey yab babes wey no get yansh.abegi the yabis don too much sef.na so we go jus dey yab them sotay babes with ikebe go start to dey feel say na dem be the ultimate gold cheesy.ikebeless babes make una no mind all those haters wey dey yab una.una still get una own quality jor.abegi e no easy to get yansh wey flat like plywood and strong like palm kernel.ehen if the babe with ikebe dey shake her own make u wey no get ikebe shake ur own nah.make u no shame at all ooo.wear dat tight jeans shake ur flat yansh dey waka for street with pride and if policeman or any amebo start to dey question u why u dey distract ppl with ur flat yansh make u tell the policeman or amebo to mind im own business.ehen Nicky Minaj,Mercy Johnson,Rihanna think say dem fit intimidate other babes with their big bakassi but nah only lady Gaga with her small backyard na im dey stand against them with boldness cheesy cheesy

1 Like

Re: Tribute To Ikebeless Babes by Nobody: 4:17pm On Mar 12, 2013
lol now does this happen to have anything to do with the fake butt pads lady grin
lefulefu: Abeg ooo make we stop to dey yab babes wey no get yansh.abegi the yabis don too much sef.na so we go jus dey yab them sotay babes with ikebe go start to dey feel say na dem be the ultimate gold cheesy.ikebeless babes make una no mind all those haters wey dey yab una.una still get una own quality jor.abegi e no easy to get yansh wey flat like plywood and strong like palm kernel.ehen if the babe with ikebe dey shake her own make u wey no get ikebe shake ur own nah.make u no shame at all ooo.wear dat tight jeans shake ur flat yansh dey waka for street with pride and if policeman or any amebo start to dey question u why u dey distract ppl with ur flat yansh make u tell the policeman or amebo to mind im own business.ehen Nicky Minaj,Mercy Johnson,Rihanna think say dem fit intimidate other babes with their big bakassi but nah only lady Gaga with her small backyard na im dey stand against them with boldness cheesy cheesy
Re: Tribute To Ikebeless Babes by Nobody: 4:21pm On Mar 12, 2013
untouchablebela: lol now does this happen to have anything to do with the fake butt pads lady grin
amebo wich one concern u if na buttpadd she put 4 yansh cheesy
Re: Tribute To Ikebeless Babes by Nobody: 4:28pm On Mar 12, 2013
amebo? lol was just a harmless question tongue
lefulefu:
amebo wich one concern u if na buttpadd she put 4 yansh cheesy
Re: Tribute To Ikebeless Babes by azeeza(f): 9:20pm On Mar 12, 2013
Rihanna is yanshless joor.

1 Like

Re: Tribute To Ikebeless Babes by Nobody: 4:25pm On Mar 14, 2013
azeeza: Rihanna is yanshless joor.
nah u talk am ooo grin
Re: Tribute To Ikebeless Babes by Nobody: 8:08am On May 01, 2013
Very funny

(1) (Reply)

Hottest Joke Ever / *stand Up* / Silly Questions Of The day !!!

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 14
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.