Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,150,298 members, 7,808,017 topics. Date: Thursday, 25 April 2024 at 03:33 AM

Name Of Churches For Warri - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Name Of Churches For Warri (1367 Views)

Hiliarious Names Of Churches... / Funny Names Of Churches In Warri / Arjen Robben To Sign For Warri Wolves?? Projan!!!!! (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Name Of Churches For Warri by dougivilla(m): 11:24pm On Apr 11, 2013
If u see d name of churches in Warri, Ha! My broda even Satan sef go fear fear. Make I yarn una: u will see somtin like...
1. Nak ur pako 4 Satan head Ministrial
Church of Fire.
2. Satan ur own don kpafuka Evangelical Ministry.
3. Operation cary devil nack
4 ground Bible ministry.
5. The Atomic Bomb Bible Brigadier
Barack Ministry AKA shoot d devil make
im eye clear.
6. Satan Wetin we do u Evangelical
church of God AKA Satan leave us jeje.
7. Operation No luk uche Face Biblical Church of Christ AKA Slap Satan face
ministry.
8. Pay ur Tithe and offering church of
God AKA Pay ur tithe and win generator
gospeler.
9. SATAN If u try me u go hear ween Prayer ministry.
10. Satan chop make i chop Bible
Assembly AKA we no dey find Satan
trouble ministry.
11. Devil them dey worry u church of God, warri
12. Na.ked wire international church, Effurun aka if u touch me I go shock you ministries

u fit add your own.
Re: Name Of Churches For Warri by dopeJemi: 11:31pm On Apr 11, 2013



guy, why u wan spoil warri name, kay! TelL me where d churches dey 4 warri
Re: Name Of Churches For Warri by dougivilla(m): 11:40pm On Apr 11, 2013
dopeJemi:


guy, why u wan spoil warri name, kay! TelL me where d churches dey 4 warri
Re: Name Of Churches For Warri by dougivilla(m): 11:40pm On Apr 11, 2013
dopeJemi:


guy, why u wan spoil warri name, kay! TelL me where d churches dey 4 warri
Bros, I think say na joke section be this? Anyway before next weekend I go post the addresses, name of their founders/pastors and another 15 new names.
Re: Name Of Churches For Warri by dopeJemi: 11:51am On Apr 12, 2013
dougivilla: Bros, I think say na joke section be this? Anyway before next weekend I go post the addresses, name of their founders/pastors and another 15 new names.



Since na joke, why u no use another city? Anyhau sha.. I dey wait
Re: Name Of Churches For Warri by dougivilla(m): 4:09pm On Apr 12, 2013
dopeJemi:



Since na joke, why u no use another city? Anyhau sha.. I dey wait
But you suppose know say na warri dey sweet for all this kain jokes na. Warri no dey carry last, kpata kpata na draw!
Re: Name Of Churches For Warri by dopeJemi: 4:59pm On Apr 12, 2013
dougivilla: But you suppose know say na warri dey sweet for all this kain jokes na. Warri no dey carry last, kpata kpata na draw!




Lol! Na true sha.. Carry on cheesy nothing do u
wink
Re: Name Of Churches For Warri by FreeWill01: 2:15am On Apr 13, 2013
Me sef I think say na jokes section be this.....*yawns*
dougivilla: Bros, I think say na joke section be this? Anyway before next weekend I go post the addresses, name of their founders/pastors and another 15 new names.

(1) (Reply)

Brilliant Student Scores 0% / ;D Caption This Picture ;D / Oh My God!!!! What Is She Doing?

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 12
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.