Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,149,874 members, 7,806,499 topics. Date: Tuesday, 23 April 2024 at 05:25 PM

ASHAWO Problem!!! - Crime - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Crime / ASHAWO Problem!!! (1373 Views)

Iive@ 1759 Akure, Police Harrassing Ashawo Unlawfully / Several Killed In Nigeria Brothel Blast:matter Getting Close To Us Ashawo Boysue (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

ASHAWO Problem!!! by lillaowow(m): 9:49am On Apr 27, 2013
I got this video from Youtube. i couldn't stop laughing after watching it.
Two lazy, Idle and Unemployed Nigerians having a misunderstanding "hot" argument.
i think what happened was that the guy don't wanna pay for the services not rendered. from the video, d guy don dey fall maga tey tey, him no just gree that day. The lady, trying to save her Business resulted to "yabbing" the guy.
Na so the guy Vex say, she go chop for him house, sleep for him house, no allow him "flex", c.um collect money.....on top wetin shu!!!

EXCERPTS FROM THE VIDEO (for those ppl with bonus data plan grin grin grin)

Guy:curse dey worry you, you wan collect money wey you no work
I go lock you for jail, i don first tell you


Girl: How much you get wey you wan take lock me for jail

Guy: you wey you be big woman, prick wey you no f..uck, you wan collect money
Me and you go naked here today
we are in a democracy, if you no work, you can't eat


Girl: I ready to die here, i say i ready to die here, i ready to die with you

Guy: make una dey video us, video us put am for internet

Girl: Na today, na today me dey video? shu!!!

Guy: if you're a big girl, work for your money, don't pretend you're sick. wey you don high, you don go smoke Igbo
come dey pretend say you sick, make i come dey spend my money for you


Girl: you romance girl, you no sleep with the girl, who you go tell that one?

http://youtu.be/OJ2y2-nFYBo

Enjoy d drama!!!! grin grin grin grin


https://www.youtube.com/watch?v=OJ2y2-nFYBo
Re: ASHAWO Problem!!! by Nobody: 10:24am On Apr 27, 2013
Chei. grin grin
Re: ASHAWO Problem!!! by uchechuwku: 11:01am On Apr 27, 2013
so very funny

Especially the part that says " Indomie and egg"


LMAO!!!

MOD, abeg, front Page!!!!!!!!!
LMAO
Re: ASHAWO Problem!!! by Walexz02(m): 9:53am On Apr 28, 2013
Hehehe!!
Ashawo palava indeed. cheesycheesycheesy
Re: ASHAWO Problem!!! by uchechuwku: 12:19pm On Apr 29, 2013
Walexz02: Hehehe!!
Ashawo palava indeed. cheesycheesycheesy

grin grin grin grin

(1) (Reply)

Alamajiri Arrested In Niger With N1.05bn In Cash. / Police Kill Protesting Youths In Kogi (graphic Photos) / ILE-IFE CRISES: New Video Asking For Revenge

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 11
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.