Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,148,637 members, 7,801,843 topics. Date: Friday, 19 April 2024 at 01:45 AM

Promise Me Say U No Go Laf - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Promise Me Say U No Go Laf (2071 Views)

If U No Laf...call Me Olodo / Dont Read This Joke In Public, because U Go Laff Soteey Dem Go Say U Be Madman, / Laf Ur Ribs Out. (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Promise Me Say U No Go Laf by akahp(m): 10:46am On Apr 29, 2013
Waiiit!! B4 u stat promise me say u no go laf.
Ok. Naw lets asume say u don promise xo lets go.
Nd @mod, abeg no frontpage anytin o.
1day dem d do party 4front of my compound xo i d fil both d noise, d groove, evrytin. As d m.c d talk, im kom say dem giv am card mek im kal 4pple. 4wia i dey inside my room i say ok na, na al of us go drag d card na. Xo d m.c start 'R u ready?' 4my mind i say i no folo 4dat question cos i don ready since last wik. I say mek i dial my *555# mek e dey dia d breath 1st. As i jst d dial am finish my fone show INSERT SIM. I kary am stone 4ground 'hw u go tel me mek i insert sim, 4dis kind condition? Luckily d m.c kom waste smal time xo d fone kom bak agn. As d m.c stat agn na im my Mtn Ng run, meanwhile 4my service bar na ful bar wey d troway. I say lie! lie! devil na liar u b. I folo d m.c bumpa2bumpa say b4 i go type d numba dem finish d mumu Mtn Ng go kom bak, nd tank God e kom. As if dat1 no do, d m.c kom go spoil evrytin wen im kal 9............my fone 9 no d work.
Re: Promise Me Say U No Go Laf by ebuspaco(m): 11:27am On Apr 29, 2013
sorrry oooooo.....
grin
Re: Promise Me Say U No Go Laf by donted(m): 12:55pm On Apr 29, 2013
U try. Awof no de run belle
Re: Promise Me Say U No Go Laf by dejoca(f): 11:07pm On Jun 25, 2013
I promise

(1) (Reply)

When You Walk Into A Restaurant And Coca Cola Is N700 / 2016 Flying Hoverboard / When U Leave Ur Kids @ Home, Only For U To Come And Meet This... PIC.

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 32
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.