Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,150,307 members, 7,808,041 topics. Date: Thursday, 25 April 2024 at 05:29 AM

Exciting: Uefa Champions League Live Tori With Temisan Okomi On Supersport.com - Sports - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Sports / Exciting: Uefa Champions League Live Tori With Temisan Okomi On Supersport.com (687 Views)

Sammy Kufour Hair Being Shaved On Supersport (picture) / Nigeria Vs Ethiopia Will Be Shown On SuperSport / Barclays Premier League Live Scores-http://ng.supersport.mobi/default.aspx (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Exciting: Uefa Champions League Live Tori With Temisan Okomi On Supersport.com by Livermeka: 6:58pm On May 25, 2013
http://ng.supersport.mobi/football/nigeria-naija/news/130524/Saturday_Football_Live_ToriSaturday Football: Live Tori
24 May 2013 21:46:57


We dey welcome una to our live tori for the ball wey dey happen today. We go follow all the yarn about wetin dey happen for London

No be small match dey dey shelle for inside Wembley Stadium for that ogbonge Champions League final between Germany team dem wey be Bayern Munich and Borussia Dortmund. Television coverage go start starts for 7:30pm. Borussia Dortmund v Bayern Munich Live Scores



To sabi when and where we go show tha match, make una check here, click here. Una fit also watch the Nedbank Cup Final wey dem dey play for South Afria between our team SuperSpoirt United and Kaizer Chiefs via live streaming click here.

We go join the live tori with all of una yarns wey una fit make here or for inside twitter about all the match wey dey shelle today.

So, make una follow the match for her e and when una write for inside twitter, make una dey use #SSFootball for the Uefa Champions League and #SSNaija (Nigeria League-NPFL) to leave all of una yarns for twitter. We go dey carry them from twitter put for here.

Hear Temisan: "

Contri pipu, I hail o! Una welcome to dis live pidgin wka for Uefa Champions League. De match go start around 7:45 dis evening, but una sabi say we for supersport.com too dey like prepia well, well for dis kin tin. If una wan join dis live yarn so, una fit enta twitter, type #SSFootball, den yarn ya mind wit pidgin. My name na Temisan Okomi, and na my work be dis today. Again, una do oooo."
http://ng.supersport.mobi/football/nigeria-naija/news/130524/Saturday_Football_Live_Tori

(1) (Reply)

Injury Hits Namibia Camp As Interim Coach Mulls Upset Against Nigeria / Top Five: Greatest Left-midfielders Of All-time / Messi On Vacation With Family

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 9
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.