Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,150,361 members, 7,808,259 topics. Date: Thursday, 25 April 2024 at 09:28 AM

Guys U Nid To Read This! - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Guys U Nid To Read This! (1055 Views)

If You've Drank This Fanta Before And U'r Still In Your Parents Aouz,u Nid Jesus / Guys U Really Need 2 See This Lols / Photo Of The Day;u Nid To C Dis (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Guys U Nid To Read This! by danielarem(m): 11:16am On Aug 07, 2013
Conversation between a Rat and
Man
Rat: (with tiny voice) hello.
Man: hello, who am i
speaking wit?
Rat: na Mr John be dis abi?
John: yes u are speaking wit Mr
John, who is dis pls?
Rat: so u no recognize my voice
abi? Na me ur room mate.
John: u say what?.
Rat: ur room mate now Rat. I dey
ur
room now.
John: i beg ur pardon?
Rat: which yeye beg u dey beg. i
never chop since yesterday wey
u waka comot. I check that place
wey u dey put food i no see
anything. I check d kitchen
nothing. I even check ur fridge
no single food thereE be like say
u wan kili me abi?
No problem, i jux say make i let u
know say that ur certificate 4
inside your wardrobe wey dem
write LAGOS STATE UNIVERSITY i
don eat d LA comot. Remaining
GOS STATE UNIVERSITY.
Let me see which work u go take
GOS state university find.
DESCRIBE THIS RAT
Re: Guys U Nid To Read This! by qplus(m): 11:29am On Aug 07, 2013
First to comment
Re: Guys U Nid To Read This! by qplus(m): 11:29am On Aug 07, 2013
Second to comment.
Re: Guys U Nid To Read This! by qplus(m): 11:30am On Aug 07, 2013
Am d only one who commented.
Re: Guys U Nid To Read This! by moscobabs(m): 11:38am On Aug 07, 2013
I m last to comment
Re: Guys U Nid To Read This! by Nobody: 11:55am On Aug 07, 2013
Third to comment.
Not bad.
Re: Guys U Nid To Read This! by Systemguru: 12:44pm On Aug 07, 2013
4th to comment

(1) (Reply)

Patience Ozorkwo (mama G) To Marry Man Half Her Age / Radamel Falcao: ” I Don’t Like To Play In The Champions League..why I Joined Man / I Will Never Forget This Day

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 8
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.