Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,148,720 members, 7,802,174 topics. Date: Friday, 19 April 2024 at 10:29 AM

See Me See Wahala Oh (pidgin English Alone Pls) - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / See Me See Wahala Oh (pidgin English Alone Pls) (2666 Views)

That Moment When You Have To Woo A Lady In Pidgin Language. / See Me See Wahala! / Leave Him Alone, Pls! (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (Reply) (Go Down)

See Me See Wahala Oh (pidgin English Alone Pls) by Nobody: 4:52pm On Aug 29, 2013
E get one boy for my arena we been dey close wella with him mama, kuma na my area sister pikin and d boy na 20yrs old.today d boy come tell me say he love me and he fit do anything to keep me,i look d boy so tey i no no wetin to talk because if na age or anything the boy too small to me.
Abeg my fellow NLanders make una helep me with advice from una church mind.
Shey make i go report d boy for him mama
Abi make i no dey go them house again
Abi e get any option wey una fit give me

(No insults pls)
Re: See Me See Wahala Oh (pidgin English Alone Pls) by flolancracker: 4:54pm On Aug 29, 2013
grin
Re: See Me See Wahala Oh (pidgin English Alone Pls) by Nobody: 5:03pm On Aug 29, 2013
Tell the boy say, im dey toast him mama mate. Advice am make im go wash hin head for river because na so spirit wife matter dey start for young man life, if on top all the small small pikin wey dey ona area, na matured meat hin dey follow well make I leave matter 4 Matthias.
Ask am say, you hope im never begin to dey patronize ashi because that parole dey sabi give young man confidence to pursue overage woman.

1 Like

Re: See Me See Wahala Oh (pidgin English Alone Pls) by flolancracker: 5:04pm On Aug 29, 2013
smothly: » kuma na my area sister pikin and d boy na 20yrs old.

»i look d boy so tey i no no wetin to talk because if na age or anything the boy too small to me.

»Shey make i go report d boy for him mama
Abi make i no dey go them house again

You didn't state the age difference btw yourself/the boy and †he boy's physical appearance/how mature he is..

@ †he highlighted, I think you already have your answers since you wanted a churchy advice. Lol
Re: See Me See Wahala Oh (pidgin English Alone Pls) by Nobody: 5:06pm On Aug 29, 2013
lari03: Tell the boy say, im dey toast him mama mate. Advice am make im go wash hin head for river because na so spirit wife matter dey start for young man life, if on top all the small small pikin wey dey ona area, na matured meat hin dey follow well make I leave matter 4 Matthias.
Ask am say, you hope im never begin to dey patronize ashi because that parole dey sabi give young man confidence to pursue overage woman.
oh i gbadun ur advice,i sure say na ur church mind u comot the advice
Re: See Me See Wahala Oh (pidgin English Alone Pls) by flolancracker: 5:07pm On Aug 29, 2013
lari03: Tell the boy say, im dey toast him mama mate. Advice am make im go wash hin head for river because na so spirit wife matter dey start for young man life, if on top all the small small pikin wey dey ona area, na matured meat hin dey follow well make I leave matter 4 Matthias.
Ask am say, you hope im never begin to dey patronize ashi because that parole dey sabi give young man confidence to pursue overage woman.
grin
Re: See Me See Wahala Oh (pidgin English Alone Pls) by Nobody: 5:08pm On Aug 29, 2013
flolancracker:

You didn't state the age difference btw yourself/the boy and †he boy's physical appearance/how mature he is..

@ †he highlighted, I think you already have your answers since you wanted a churchy advice. Lol
hmmmm i don catch u today kukuma tell me say smothly how old u be oh wink
Re: See Me See Wahala Oh (pidgin English Alone Pls) by Dygeasy(m): 5:13pm On Aug 29, 2013
I No Go Talk
Re: See Me See Wahala Oh (pidgin English Alone Pls) by flolancracker: 5:13pm On Aug 29, 2013
smothly: hmmmm i don catch u today kukuma tell me say smothly how old u be oh wink
gringringrin
Re: See Me See Wahala Oh (pidgin English Alone Pls) by Enegod(m): 5:15pm On Aug 29, 2013
kids
Re: See Me See Wahala Oh (pidgin English Alone Pls) by sexymoma(f): 5:15pm On Aug 29, 2013
no report am, punish am your own way.
Or make you let am know say he too small for you.

1 Like

Re: See Me See Wahala Oh (pidgin English Alone Pls) by Nobody: 5:19pm On Aug 29, 2013
smothly: hmmmm i don catch u today kukuma tell me say smothly how old u be oh wink
Well you could hide your age in a mathematical equation so that we can give balanced analysis. cool

Re: See Me See Wahala Oh (pidgin English Alone Pls) by Nobody: 6:21pm On Aug 29, 2013
Enegod: kids
very soon u go confess wetin dey pepper you for my matter,bad belle angry
Re: See Me See Wahala Oh (pidgin English Alone Pls) by Nobody: 6:22pm On Aug 29, 2013
segzi cres:
Yh well what u typed up there is definitelybullshiiit! I aint even reading that shii
who call u,mumu raise to power2
Re: See Me See Wahala Oh (pidgin English Alone Pls) by Enegod(m): 6:23pm On Aug 29, 2013
smothly: very soon u go confess wetin dey pepper you for my matter,bad belle angry
undecided undecided undecided
Re: See Me See Wahala Oh (pidgin English Alone Pls) by Nobody: 6:23pm On Aug 29, 2013
Dygeasy: I No Go Talk
eru nba e abi
Re: See Me See Wahala Oh (pidgin English Alone Pls) by Nobody: 6:32pm On Aug 29, 2013
Smothly how old u b.If u no fit tel me d exact age just tel me d range.
Re: See Me See Wahala Oh (pidgin English Alone Pls) by Nobody: 6:39pm On Aug 29, 2013
Emmadani: Smothly how old u b.If u no fit tel me d exact age just tel me d range.
cheesy cheesy cheesy,bring ur ear make i tell u wink
Re: See Me See Wahala Oh (pidgin English Alone Pls) by luvablesam(m): 6:46pm On Aug 29, 2013
flolancracker:

You didn't state the age difference btw yourself/the boy and †he boy's physical appearance/how mature he is..

@ †he highlighted, I think you already have your answers since you wanted a churchy advice. Lol

Speak pidgin abeg if na advice u wan give. Abi no be wetin OP talk be dat? Time dun reace wey we go supose dey rep owa area
Re: See Me See Wahala Oh (pidgin English Alone Pls) by Nobody: 6:50pm On Aug 29, 2013
luvable sam:

Speak pidgin abeg if na advice u wan give. Abi no be wetin OP talk be dat? Time dun reace wey we go supose dey rep owa area
u dey luvable i swear,i dey wait ur advice cheesy
Re: See Me See Wahala Oh (pidgin English Alone Pls) by Nobody: 6:57pm On Aug 29, 2013
I tried to understand it..but i failed lol
Re: See Me See Wahala Oh (pidgin English Alone Pls) by segzicres(m): 6:59pm On Aug 29, 2013
smothly: who call u,mumu raise to power2
Is this the best your brain can do to insult me? Common! Be intelligent biatch!
Re: See Me See Wahala Oh (pidgin English Alone Pls) by Nobody: 7:00pm On Aug 29, 2013
smothly: cheesy cheesy cheesy,bring ur ear make i tell u wink
ok no tel me,tel us.No cari am play.U say u want advice,tel us ur age na.
Re: See Me See Wahala Oh (pidgin English Alone Pls) by chukxie(m): 7:00pm On Aug 29, 2013
Show am say wetin elders dey siddon see small pikin wey stand for ontop akpoti no fit see am! When you show am fear go hug am! Next time when he see you he go borrow usain bolt legs run 4-40 him legs go dey touch him kpakor!
Re: See Me See Wahala Oh (pidgin English Alone Pls) by flolancracker: 7:01pm On Aug 29, 2013
luvable sam:

Speak pidgin abeg if na advice u wan give. Abi no be wetin OP talk be dat? Time dun reace wey we go supose dey rep owa area
sad You wan fight me before?
Re: See Me See Wahala Oh (pidgin English Alone Pls) by gr8man: 7:01pm On Aug 29, 2013
The truth about Nigerian husbands busted:
www.nairaland.com/1414969/awkward-truth-naija-husbands

(1) (2) (3) (Reply)

Question For The Guys ???????? / Hilarious Photos :See what this couples are doing. / Question For The Ladies....

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 23
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.