Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,150,370 members, 7,808,292 topics. Date: Thursday, 25 April 2024 at 09:57 AM

Things Dey Happen For This World Ooh!!(pics) - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Things Dey Happen For This World Ooh!!(pics) (2547 Views)

Palava Way Dey Happen For Ninja(must READ)!!! / Naija Joke Of The Year - Wetin Dey Happen Inside Nigeria / OGA AT D Top Almost Dead Ooh (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Things Dey Happen For This World Ooh!!(pics) by Benissues(m): 7:09am On Sep 07, 2013
Dis is commin 2 kick start ur day!!!!!........Jst want us 2 view n comment on wat we feel abt dis pics!!.....4 me,i find it funny n bizzare!!!......

Re: Things Dey Happen For This World Ooh!!(pics) by Benissues(m): 7:10am On Sep 07, 2013
More pics!!!!

Re: Things Dey Happen For This World Ooh!!(pics) by Benissues(m): 7:12am On Sep 07, 2013
.....

1 Like

Re: Things Dey Happen For This World Ooh!!(pics) by buchito1(m): 7:29am On Sep 07, 2013
Lmaooooooooo!!! grin grin grin!!!! Fuuckk!!!! D last pix wan made me puke!!! Den d beacj own!!cheesy cheesy
Re: Things Dey Happen For This World Ooh!!(pics) by pafra(m): 8:17am On Sep 07, 2013
d last pix is disgusting
Re: Things Dey Happen For This World Ooh!!(pics) by SELENAqueensy(f): 9:54am On Sep 07, 2013
grin d last pics ooo
Re: Things Dey Happen For This World Ooh!!(pics) by Ndyoo(m): 10:43am On Sep 07, 2013
Kai...See e-rection. lwkmd
Re: Things Dey Happen For This World Ooh!!(pics) by SpicyMimi(f): 1:02pm On Sep 07, 2013
grin grin grin grin grin grin
Re: Things Dey Happen For This World Ooh!!(pics) by 3ace(m): 2:43pm On Sep 07, 2013
The third pix is disgusting. Do those guys have any idea that some of them could send back part of the beer into the bucket through the straw? Anyway, make dem consume their saliva na; they are best of a feather.
Re: Things Dey Happen For This World Ooh!!(pics) by Nobody: 6:01pm On Sep 07, 2013
The last pic was soooo gross...but the guy with the toothpick legs in heels omg lol.
Re: Things Dey Happen For This World Ooh!!(pics) by Henryedom: 8:18pm On Sep 07, 2013
All this are ETT 'end time tinz'.
Re: Things Dey Happen For This World Ooh!!(pics) by switdil(f): 10:15pm On Sep 07, 2013
grin grin grin
Look at dat guy wey wear heels
C leg lyk fowl leg
N d other wan wey dey insyd water
Chaii!!!
Re: Things Dey Happen For This World Ooh!!(pics) by swtme(f): 10:55pm On Sep 07, 2013
They're all hilarious but d best is d one that has flies on d center parting of d woman buttocks grin she shit she no clean nyansh that one na serious gobe!!!
Re: Things Dey Happen For This World Ooh!!(pics) by Isiterere(m): 12:55am On Sep 08, 2013
I can't but laugh, ha a h










ALL IZ WELL

Re: Things Dey Happen For This World Ooh!!(pics) by ChiSun27(m): 2:34am On Sep 08, 2013
Am so cracked up...omo c erection ooooooo!!!!!!
Re: Things Dey Happen For This World Ooh!!(pics) by emmanuelefe(m): 4:56am On Sep 08, 2013
The pix are really lovely and very funny as well. I like 3rd pix, see the guy leg
like chewing stick and the last pix, the babe don FAT so the smell come attract
the hungry flies Lolz..... grin

(1) (Reply)

Guess Dis Difficult Riddle(pic). / Do You Remember This ????. (photo ) / Hilarious Picture Of A Guy Climbing Electric Pole Without Ladder

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 11
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.