Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,148,673 members, 7,801,942 topics. Date: Friday, 19 April 2024 at 06:34 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Celebrities / Cossy Ooooh! (7878 Views)
Cossy Orjiakor Spills Out Her Lingerie In Sexy Photoshoot / Cossy Ojiakor's Outfit To Beer Festival 'Oktoberfest' In Germany Is Eye-Popping / Cossy Orjiakor: Her New Image (2) (3) (4)
Cossy Ooooh! by Quesera: 4:28pm On Jun 21, 2008 |
I THOUGHT I HEARD SHE HAD TURNED AN EVANGELIST. HERE WE GO AGAIN AT THE ENCONIUM WHITE GIG. OGA SHEDDI, DO YOU SEE WHAT I AM SAW? NA WA! |
Re: Cossy Ooooh! by holythug(m): 4:31pm On Jun 21, 2008 |
uhn? |
Re: Cossy Ooooh! by holythug(m): 4:31pm On Jun 21, 2008 |
O boy ye |
Re: Cossy Ooooh! by Nobody: 4:35pm On Jun 21, 2008 |
y did this girl enlarge her breasts naw?y |
Re: Cossy Ooooh! by hacker1848(m): 4:40pm On Jun 21, 2008 |
her name don dey guinness book, largest boobs in naija, lol, just kidding |
Re: Cossy Ooooh! by holythug(m): 4:48pm On Jun 21, 2008 |
i dont think she enlarge it. . .just a lil firmness i think she did |
Re: Cossy Ooooh! by Nobody: 4:49pm On Jun 21, 2008 |
holythug: she enlarged it |
Re: Cossy Ooooh! by MethodMan3(m): 4:49pm On Jun 21, 2008 |
OMG LAWD-A-HAMMERCY OGBELE OOOO! Oyan re?! |
Re: Cossy Ooooh! by holythug(m): 4:50pm On Jun 21, 2008 |
she didnt. . .look b4 naaw |
Re: Cossy Ooooh! by Nobody: 4:51pm On Jun 21, 2008 |
holythug: i said she did,haba ,look for a film name-----------------borderline,her boobs were just too small,she enlarged it |
Re: Cossy Ooooh! by holythug(m): 4:52pm On Jun 21, 2008 |
just a lil liftin dats all i see . . .i dey see am live |
Re: Cossy Ooooh! by holythug(m): 4:53pm On Jun 21, 2008 |
dis enlargement u r talkin bout is dat b4 she came to lime light? |
Re: Cossy Ooooh! by Nobody: 4:54pm On Jun 21, 2008 |
she enlarge d breasts abeg,when she been dey act newly her breasts dey normal,i watched her films well well naw,all of a sudden na cotonou watermelon i dey see for her chests,she enlarged it abeg |
Re: Cossy Ooooh! by holythug(m): 4:55pm On Jun 21, 2008 |
come for d last time jenny stop dis argument. . .u knw say i like u well, well |
Re: Cossy Ooooh! by Nobody: 4:58pm On Jun 21, 2008 |
holythug: me too loff u but na tru i talk sha,but i don drop am |
Re: Cossy Ooooh! by akinlegend(m): 6:57pm On Jun 21, 2008 |
HI ANY COMPANY NEED A RIGGER PLS CALL AKINLOLU ON 07034735893 OR 08020569925 08075804253 014356513 OR EMAIL US olatayo.bisuga@gmail OR akinlegend@yahooo.ca |
Re: Cossy Ooooh! by MethodMan3(m): 7:03pm On Jun 21, 2008 |
akinlegend: Are you stupidly mad?! Why clog up threads with irrelevancies? This is not the section to tout your business How is your rigging related to Cossy's Over-inflated Bloopers? I am sure nairaland is not rocket science to navigate around, so think next time!!! |
Re: Cossy Ooooh! by Bolarge(m): 4:06pm On Jun 25, 2008 |
Take a good look at that first pix men. . . She looks like a fr**kin transgendered. |
Re: Cossy Ooooh! by ghena: 4:37pm On Jul 09, 2008 |
where her nipples come go 2, i know see cossy nipples for her picture hoo, or obesere don bite am commot or na passuma or some niger big boys like them gorrila unit no be ma mouth u here am oooo, |
Re: Cossy Ooooh! by ChiBabe2(f): 7:06pm On Jul 09, 2008 |
This chik is a shameless attention seeker. |
Re: Cossy Ooooh! by PCwhizzie: 9:31pm On Jul 11, 2008 |
Guyz wetin una dey wait for,make we help this babe carry those overload, I get Wheelbarow,LOL [size=8pt][/size] |
Re: Cossy Ooooh! by PCwhizzie: 9:39pm On Jul 11, 2008 |
Guyz wetin una dey wait for,make we help this babe carry those overload, I get Wheelbarow,LOL [size=8pt][/size] |
Re: Cossy Ooooh! by crush: 12:00pm On May 09, 2009 |
Na wah oh! |
Re: Cossy Ooooh! by lalaboi(m): 12:35pm On May 09, 2009 |
see wowoness in its finest lol |
Re: Cossy Ooooh! by yme1(f): 5:50pm On May 09, 2009 |
that is what we call milk industry |
Re: Cossy Ooooh! by ifyalways(f): 5:54pm On May 09, 2009 |
i think she got' em firmer |
Re: Cossy Ooooh! by SmashingM(f): 10:11am On Sep 16, 2009 |
She looks like a pregnant woman with a nine month pregnancy. The only difference in her case is her boobs. |
Re: Cossy Ooooh! by RUBRICS(m): 12:18pm On Sep 16, 2009 |
hMMNNN. . . , . |
Re: Cossy Ooooh! by gifty99200(f): 3:22pm On Sep 16, 2009 |
abeg wc church she dey attend i think the pastor needs extra work on this one ooooo |
Re: Cossy Ooooh! by suze(f): 4:20pm On Sep 18, 2009 |
@ poster, she didnt really expose her boobs in the pix u posted. The exposure still looks o.k and fair enough.If she wasnt that busty it wouldnt have been that bad. But just look at cossy here! |
Re: Cossy Ooooh! by djcrucifix(m): 4:38pm On Sep 18, 2009 |
make she kuku comot the tin start to dey do mojo. |
Re: Cossy Ooooh! by mamagee6(f): 7:02pm On Sep 19, 2009 |
This lady is a downright LovePeddler. |
Terry G Welcomes Baby Boy / Lol. See The Barber Who Miscut Tekno's Hair! See What Tekno Said Too / Who Is Your Favourite Celebrity Couple
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 15 |