Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,150,499 members, 7,808,848 topics. Date: Thursday, 25 April 2024 at 05:51 PM

ASUU Advert New Song - Nairaland / General - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / ASUU Advert New Song (393 Views)

BSU ASUU Chapter Meets Today Over The Order By The Benue State Governor / How ASUU Strike turns Female Students Into Prostitutes / ASUU Strike Enters Do-or-die Stage (2) (3) (4)

(1) (Reply)

ASUU Advert New Song by aveiro(m): 9:58pm On Nov 14, 2013
Please join me and sing this song...
ASUU indomie advert song...
ASUU do gud oo..e do gud,
ASUU wey giv us strike...e do gud,
wey mek us stay @home...e do gud,
dey chop mama thank u...e do gud, dis strike dey sweet well well...e do
gud,
sum pple don join yahoo...e do gud,
sum don dey do achawo...e do gud,
sum dey do gateman...e do gud,
wia some dey look 4 husband...e do gud,
me don dey sing nonsense...e do gud,
wia u dey listen 2 nonsense...e do gud,
me and u who get sense...e do gud,
u dey dance as I dey sing...e do gud,
abeg who knw wen strike go end...e do
gud,
me don even ask google...e do gud,
even Goodluck Jona no knw...e do gud,
e cum be google go knw??...e do gud,!!
No strike go b like ASUU dem too musssh
no holiday go long pass dis 1.....na tru
talkkkk
Re: ASUU Advert New Song by bravolyk(m): 11:04pm On Nov 14, 2013
op what is your problem hunger or frustration?

(1) (Reply)

I Love NL Seriously...tell Us Why You Love NL! / 6 Killed, Many Injured As Boko Haram Insurgents Invade Adamawa-- / Why Is It That Nairaland Does Not Produce Their Own News?

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 6
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.