Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,150,327 members, 7,808,099 topics. Date: Thursday, 25 April 2024 at 07:14 AM

Why Naija Girls Dey Get Big Belle Sef - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Why Naija Girls Dey Get Big Belle Sef (2838 Views)

Why Do Guys Think Am A whor.e Before Dey Get To Really Know Me! / Tema Girls Dey Bee On Facebook / Why Our Babes Dey Get Black Nyansh? (2) (3) (4)

(1) (2) (Reply) (Go Down)

Why Naija Girls Dey Get Big Belle Sef by Nobody: 1:42pm On Dec 20, 2013
sady naija girls dey get big belle sef grin
Re: Why Naija Girls Dey Get Big Belle Sef by bigtt76(f): 1:47pm On Dec 20, 2013
Too much Isi-Ewu, Nkwobi, Stout, Fish Pepper Soup, Smirrnoff Ice grin
Re: Why Naija Girls Dey Get Big Belle Sef by sweettease(f): 3:10pm On Dec 20, 2013
Anoda naija gal thread *smh*

1 Like

Re: Why Naija Girls Dey Get Big Belle Sef by Nobody: 3:32pm On Dec 20, 2013
bigtt76: Too much Isi-Ewu, Nkwobi, Stout, Fish Pepper Soup, Smirrnoff Ice grin

grin and Asu
Re: Why Naija Girls Dey Get Big Belle Sef by freda506(f): 4:10pm On Dec 20, 2013
and eba!
Re: Why Naija Girls Dey Get Big Belle Sef by Nobody: 5:10pm On Dec 20, 2013
freda506: and eba!

cheesy Freda you know Eba? And you don't look Nigerian. That's cool.
Re: Why Naija Girls Dey Get Big Belle Sef by pussyeater(m): 4:11am On Dec 23, 2013
wordsbase:

grin and Asu
Na FG u do see, nor be onlu ASU
Re: Why Naija Girls Dey Get Big Belle Sef by NadiaSA1(f): 7:58am On Dec 23, 2013
They should exercise...
I can help them small its hard to tell that I'm a mommy tongue
Re: Why Naija Girls Dey Get Big Belle Sef by kennylat: 8:18am On Dec 23, 2013
Big stout
Re: Why Naija Girls Dey Get Big Belle Sef by nigerianescorts: 8:23am On Dec 23, 2013
Nkwobi and pappersoup are the culprits in this matter
Re: Why Naija Girls Dey Get Big Belle Sef by Andrew3(m): 8:25am On Dec 23, 2013
Why naija men get pot belly? grin grin grin

1 Like

Re: Why Naija Girls Dey Get Big Belle Sef by Nobody: 9:38am On Dec 23, 2013
Hmmmm
Re: Why Naija Girls Dey Get Big Belle Sef by MEGA4BILLION(m): 10:07am On Dec 23, 2013
I thought I'm the only one that notice this. Na aftermath of beer and chicken.
Re: Why Naija Girls Dey Get Big Belle Sef by freda506(f): 2:29pm On Dec 23, 2013
wordsbase:
cheesy Freda you know Eba? And you don't look Nigerian. That's cool.
well i am tongue
Re: Why Naija Girls Dey Get Big Belle Sef by 190theclown: 2:34pm On Dec 23, 2013
sweet-tease:
Anoda naija gal thread *smh*

see one of them grin
Re: Why Naija Girls Dey Get Big Belle Sef by 190theclown: 2:35pm On Dec 23, 2013
freda506: well i am tongue

see as u be like person wen escape evil forest grin
Re: Why Naija Girls Dey Get Big Belle Sef by freda506(f): 3:48pm On Dec 23, 2013
190-the-clown:


see as u be like person wen escape evil forest grin
[quote author=190-the-clown]
U dey mad grin angry grin
Re: Why Naija Girls Dey Get Big Belle Sef by 190theclown: 3:51pm On Dec 23, 2013
[quote author=freda506][/quote]

but that your waist sha . . embarassed
Re: Why Naija Girls Dey Get Big Belle Sef by freda506(f): 3:53pm On Dec 23, 2013
190-the-clown:


but that your waist sha . . embarassed

what tongue
Re: Why Naija Girls Dey Get Big Belle Sef by 190theclown: 3:59pm On Dec 23, 2013
freda506: what tongue

You wont understand, You're not allowing me concentrate embarassed embarassed
Re: Why Naija Girls Dey Get Big Belle Sef by CastingCrowns(f): 4:04pm On Dec 23, 2013
u guys are so sexist.......
Re: Why Naija Girls Dey Get Big Belle Sef by freda506(f): 4:13pm On Dec 23, 2013
190-the-clown:


You wont understand, You're not allowing me concentrate embarassed embarassed
tongue
Re: Why Naija Girls Dey Get Big Belle Sef by 190theclown: 4:18pm On Dec 23, 2013
freda506: tongue

[color=#red]make we yarn outside here cheesy[/color]
Re: Why Naija Girls Dey Get Big Belle Sef by kolubo(m): 4:19pm On Dec 23, 2013
Too much of awoof drinks and snacks and lack of engaging in daily physical exercise.
Re: Why Naija Girls Dey Get Big Belle Sef by Nobody: 6:52pm On Dec 23, 2013
They lack orientation.

I think it is 4 biz gals.
Re: Why Naija Girls Dey Get Big Belle Sef by lepasharon(f): 7:05pm On Dec 23, 2013
Nadia_SA1: They should exercise...
I can help them small its hard to tell that I'm a mommy tongue

really you are ?
Re: Why Naija Girls Dey Get Big Belle Sef by GoodFaith: 7:38pm On Dec 23, 2013
"Why Naija Girls Dey Get Big Belle Sef "
Please change to:
Why Nigeria Men and girls dey get big belle?

1 Like

Re: Why Naija Girls Dey Get Big Belle Sef by MrCork: 10:09pm On Dec 23, 2013
Oke Esibe: sady naija girls dey get big belle sef grin

...bro..how many rejected u? undecided
Re: Why Naija Girls Dey Get Big Belle Sef by thiefnubu(m): 10:22pm On Dec 23, 2013
freda506: and eba!
if dem no take eba, hw dem wan take be nigerian na?..
Re: Why Naija Girls Dey Get Big Belle Sef by alienware(m): 10:38pm On Dec 23, 2013
martha: Hmmmm
as you fine reach , na only hmmm u dey write for all ur post. U no get any reasonable thing to write or comment, u just dey hmmmm ( like say na bee u be ) mtchew.
Re: Why Naija Girls Dey Get Big Belle Sef by Nobody: 11:06pm On Dec 23, 2013
alienware: as you fine reach , na only hmmm u dey write for all ur post. U no get any reasonable thing to write or comment, u just dey hmmmm ( like say na bee u be ) mtchew.
Ok....
Re: Why Naija Girls Dey Get Big Belle Sef by tayoxx(m): 11:10pm On Dec 23, 2013
Wetin I hate pass NA big tommy weda NA man o or NA woman I just don't fancy it o



#team6pac

(1) (2) (Reply)

Confession Time:- What Did You Really Miss About Your EX? / Ladies That Don't Know How To Cook Should Not Just Think Of Marriage. / Can Romancelanders Throw A Xmas Party In Lagos?

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 15
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.