Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,148,466 members, 7,801,180 topics. Date: Thursday, 18 April 2024 at 12:01 PM

Wisest Playboy: How I Dey Use Straff Plenty Naija Babes. - Romance (6) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Wisest Playboy: How I Dey Use Straff Plenty Naija Babes. (16211 Views)

Playboy...(how To Spot One) / An Example Of The Way Naija Babes Act Nowadays / Why Are Do All Naija Babes Have Stretch Marks On Their Behinds? (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (Reply) (Go Down)

Re: Wisest Playboy: How I Dey Use Straff Plenty Naija Babes. by WackyJ1(m): 1:41pm On Dec 25, 2013
GentleMimi:
Hahaahaa! Mbok ooo! Tuke and friend wishing me to become a male,i no gree o. Una yansh wey don be like my mama pot na im una dey make noise abt. Park wella. The fact sey female dey lash una dey unbeliveable,abi? I dey ready for una. Una yeye no fit reach my side...i'm diic*kless and boobiful! Choi!

Pics or it's not true angry
Re: Wisest Playboy: How I Dey Use Straff Plenty Naija Babes. by GentleMimi: 1:41pm On Dec 25, 2013
born_to_be_gr8t:

U are a real patriot, our country is blessed to have someone like u standing up for Gay rights even though u are not part of them.

Posterity will remember u, as a true hero of Gay pple at the crucial time when the vast majority of them languish in different jails across the nation as a result of their hormonal imbalance

Thank you sir for ur kind gesture, at saving this endangered species. Mr mimi is so proud of u.

God bless Nigeria......thunder fire Gay people grin
Hahahaha. See this dude oooo. Relax,this is a faceless forum. Be proud of what u are and stop living in denial. U come dey swear for urself ontop the matter again. Pray sey thunder no go castrate u ooo. There is a new curse in town affecting ur type...castration juju. Lol @ Mr Mimi.....some babes are tough beyond ur comprehension. Haha!
Re: Wisest Playboy: How I Dey Use Straff Plenty Naija Babes. by GentleMimi: 1:45pm On Dec 25, 2013
WackyJ1:

Pics or it's not true angry
Lol! Wacky dude wanna see jeun soke bosom....why? Your babe own be like slippers?
Re: Wisest Playboy: How I Dey Use Straff Plenty Naija Babes. by borntobegr8t(m): 1:58pm On Dec 25, 2013
GentleMimi:
Hahahaha. See this dude oooo. Relax,this is a faceless forum. Be proud of what u are and stop living in denial. U come dey swear for urself ontop the matter again. Pray sey thunder no go castrate u ooo. There is a new curse in town affecting ur type...castration juju. Lol @ Mr Mimi.....some babes are tough beyond ur comprehension. Haha!
This šhît forum may be faceless , but me get eyes to see say u be man..confirm man na hin u be..I cannot be deceived tongue
Re: Wisest Playboy: How I Dey Use Straff Plenty Naija Babes. by Truckpusher(m): 2:01pm On Dec 25, 2013
GentleMimi:
Na wa oooo! See epistle. Guy,ur life na NL e end? Oya come and join i and my peeps on da dinning...u need to free urself. You sound lonely.
And pls,no dey send my PM...i aint replying u.
C'mon ! reply me

I'm not toasting you cheesy

I have a gift and message for you, from ......i think you have an idea of what i'm talking about. wink
Re: Wisest Playboy: How I Dey Use Straff Plenty Naija Babes. by GentleMimi: 2:09pm On Dec 25, 2013
Truckpusher: C'mon ! reply me

I'm not toasting you cheesy

I have a gift and message for you, from ......i think you have an idea of what i'm talking about. wink
Yeeeepaaaaa. I no do oooooo. Gay alert! I'm a female ooooo. Leave me. Born to be gay...the same for u oooo. I no want oooooooooooooooooooooooooooooooooo!!
Re: Wisest Playboy: How I Dey Use Straff Plenty Naija Babes. by borntobegr8t(m): 2:12pm On Dec 25, 2013
GentleMimi:
Yeeeepaaaaa. I no do oooooo. Gay alert! I'm a female ooooo. Leave me. Born to be gay...the same for u oooo. I no want oooooooooooooooooooooooooooooooooo!!
See person wey we dey fight for grin , who wan do u before? Tufia ! tongue
Re: Wisest Playboy: How I Dey Use Straff Plenty Naija Babes. by GentleMimi: 2:18pm On Dec 25, 2013
born_to_be_gr8t:
See person wey we dey fight for grin , who wan do u before? Tufia ! tongue
Ewwwww. Go and lick ur boyfriend's as*s and leave me alone. You both shld fight for ur gay rights and leave me out of it oooo. Nkita rachakwa unu ike. Anyanma!
Re: Wisest Playboy: How I Dey Use Straff Plenty Naija Babes. by borntobegr8t(m): 2:23pm On Dec 25, 2013
GentleMimi:
Ewwwww. Go and lick ur boyfriend's as*s and leave me alone. You both shld fight for ur gay rights and leave me out of it oooo. Nkita rachakwa unu ike. Anyanma!

Bros jokes apart o, all the threads u have ever opened on nairaland points to the fact that u are a guy.

If u doubt me explain why u opened this thread.
https://www.nairaland.com/1546303/interesting-facts-manhood

And u say u are a female ? U be Gay tongue
Re: Wisest Playboy: How I Dey Use Straff Plenty Naija Babes. by GentleMimi: 2:36pm On Dec 25, 2013
born_to_be_gr8t:

Bros jokes apart o, all the threads u have ever opened on nairaland points to the fact that u are a guy.

If u doubt me explain why u opened this thread.
https://www.nairaland.com/1546303/interesting-facts-manhood

And u say u are a female ? U be Gay tongue
Hahaha! Your brain na ur di*ck true true sha. So ur mentality na sey lesbians like punn*y while gays like dic*ks...okay. It is now confirmed that u are a twisted soul. Chai! I pirry u oooo. Ur peeps go dey boast sey u be male...
Re: Wisest Playboy: How I Dey Use Straff Plenty Naija Babes. by borntobegr8t(m): 2:49pm On Dec 25, 2013
GentleMimi:
Hahaha! Your brain na ur di*ck true true sha. So ur mentality na sey lesbians like punn*y while gays like dic*ks...okay. It is now confirmed that u are a twisted soul. Chai! I pirry u oooo. Ur peeps go dey boast sey u be male...
See how u systematically avoided answering the question...anyways until u off ya cloth for me and I test am atleast 12 times to see if the punny is original and not surgically constructed, u remain a guy to me


So abeg carry ur prick comot for here tongue
Re: Wisest Playboy: How I Dey Use Straff Plenty Naija Babes. by MRL1MPoPoTM: 2:54pm On Dec 25, 2013
I so much gbadun the word 'packaging', it shoud be the mantra of every blokes dress mien
Re: Wisest Playboy: How I Dey Use Straff Plenty Naija Babes. by GentleMimi: 2:58pm On Dec 25, 2013
born_to_be_gr8t:
See how u systematically avoided answering the question...anyways until u off ya cloth for me and I test am atleast 12 times to see if the punny is original and not surgically constructed, u remain a guy to me


So abeg carry ur prick comot for here tongue
*yawns*
Guy,u bore me to death. I'm tired of telling u to get ur gay self outta my sight. Yuuuck! Go and test tuketuke's as*s if u feel like ''testing'' and stop asking me ''indirectly'' jare. Na by force? Gay dudes leave me aloneeeeeeee!
Re: Wisest Playboy: How I Dey Use Straff Plenty Naija Babes. by Truckpusher(m): 3:15pm On Dec 25, 2013
GentleMimi:
Yeeeepaaaaa. I no do oooooo. Gay alert! I'm a female ooooo. Leave me. Born to be gay...the same for u oooo. I no want oooooooooooooooooooooooooooooooooo!!
You're suffering from multiple personality disorder.

Reply me joor! angry
Re: Wisest Playboy: How I Dey Use Straff Plenty Naija Babes. by Truckpusher(m): 3:15pm On Dec 25, 2013
born_to_be_gr8t:
See how u systematically avoided answering the question...anyways until u off ya cloth for me and I test am atleast 12 times to see if the punny is original and not surgically constructed, u remain a guy to me


So abeg carry ur prick comot for here tongue
grin grin grin omo that kain prick fit do abortion sef cheesy
Re: Wisest Playboy: How I Dey Use Straff Plenty Naija Babes. by GentleMimi: 3:22pm On Dec 25, 2013
Truckpusher: You're suffering from multiple personality disorder.

Reply me joor! angry
Fuc*k off dude! I dn't fancy u. Na by force? See me see trouble ooo! Even if i'm a male,no be ur type. I aint gay. Where is that ''born to be gay'' sef? Come and take ur boyfriend ooo!
Re: Wisest Playboy: How I Dey Use Straff Plenty Naija Babes. by LajaLaba: 3:29pm On Dec 25, 2013
GentleMimi:
Fuc*k off dude! I dn't fancy u. Na by force? See me see trouble ooo! Even if i'm a male,no be ur type. I aint gay. Where is that ''born to be gay'' sef? Come and take ur boyfriend ooo!
U are a gay.
Re: Wisest Playboy: How I Dey Use Straff Plenty Naija Babes. by GentleMimi: 3:35pm On Dec 25, 2013
Laja Laba: U are a gay.
Yeah,and ur wide as*s is my relief point.
Re: Wisest Playboy: How I Dey Use Straff Plenty Naija Babes. by GentleMimi: 3:43pm On Dec 25, 2013
Totoking,i sight u...run for ur life ooo! Some desperate gays are on the loose. They might ra*pe u! Lol! Tuketuke and born to be gay. I no fit shout oooooo!
Re: Wisest Playboy: How I Dey Use Straff Plenty Naija Babes. by Nobody: 3:49pm On Dec 25, 2013
Very entertaining . grin
Re: Wisest Playboy: How I Dey Use Straff Plenty Naija Babes. by Nobody: 3:50pm On Dec 25, 2013
GentleMimi: Totoking,i sight u...run for ur life ooo! Some desperate gays are on the loose. They might ra*pe u! Lol! Tuketuke and born to be gay. I no fit shout oooooo!

Mimikoko i see you.
Re: Wisest Playboy: How I Dey Use Straff Plenty Naija Babes. by moneyhungry(m): 3:57pm On Dec 25, 2013
Shankboye: living better grin u? Na real faceless forum, now I believe. I know u are as poor as church rat
easy mehn. don't hurt yourself please.
tonight, I'd probably fvck another nigga girl ...
thanks to my rules ....
Re: Wisest Playboy: How I Dey Use Straff Plenty Naija Babes. by GentleMimi: 3:59pm On Dec 25, 2013
San Miguel:

Mimikoko i see you.
I see u too brotherly. Mbok,leave this place ooo. Many poor gay dudes. Their yeye dey contagious. I hv their antidote.
Re: Wisest Playboy: How I Dey Use Straff Plenty Naija Babes. by Nobody: 3:59pm On Dec 25, 2013
money-hungry :

easy mehn. don't hurt yourself please.
tonight, I'd probably fvck another nigga girl ...
thanks to my rules ....


Lolzz. What rules??
Re: Wisest Playboy: How I Dey Use Straff Plenty Naija Babes. by Nobody: 4:02pm On Dec 25, 2013
GentleMimi:
I see u too brotherly. Mbok,leave this place ooo. Many poor gay dudes. Their yeye dey contagious. I hv their antidote.

No weapon formed against my yansh shall prosper. I see sey u dey handle the situation well. You get mouth.
Re: Wisest Playboy: How I Dey Use Straff Plenty Naija Babes. by GentleMimi: 4:04pm On Dec 25, 2013
San Miguel:


Lolzz. What rules??
Go to the first page and read how they teach boys to play. Kiddies refuse to grow up to become men.
And by the way,the OP copied and pasted. It is not an original....(bite me,hungry dude OP)
Re: Wisest Playboy: How I Dey Use Straff Plenty Naija Babes. by GentleMimi: 4:07pm On Dec 25, 2013
San Miguel:

No weapon formed against my yansh shall prosper. I see sey u dey handle the situation well. You get mouth.
In fact,ur yansh is coverd with the blood of ogun...dn't let them get u ooo. Them dey send PM sef. Na by force? Mbok,enjoy ur toto collection and leave these as*s-lovers.
Re: Wisest Playboy: How I Dey Use Straff Plenty Naija Babes. by borntobegr8t(m): 4:08pm On Dec 25, 2013
Truckpusher: grin grin grin omo that kain prick fit do abortion sef cheesy
Free that guy Jor..There's nothing worse than a Gay wit small prick grin
Re: Wisest Playboy: How I Dey Use Straff Plenty Naija Babes. by Nobody: 4:08pm On Dec 25, 2013
GentleMimi:
In fact,ur yansh is coverd with the blood of ogun...dn't let them get u ooo. Them dey send PM sef. Na by force? Mbok,enjoy ur toto collection and leave these as*s-lovers.

lolzzz grin
Re: Wisest Playboy: How I Dey Use Straff Plenty Naija Babes. by moneyhungry(m): 4:09pm On Dec 25, 2013
no be front-page but I got 33 likes and counting ....
my niggaz getting wise though.
y'all gon learn today!
Re: Wisest Playboy: How I Dey Use Straff Plenty Naija Babes. by borntobegr8t(m): 4:11pm On Dec 25, 2013
GentleMimi:
In fact,ur yansh is coverd with the blood of ogun...dn't let them get u ooo. Them dey send PM sef. Na by force? Mbok,enjoy ur toto collection and leave these as*s-lovers.

Who send u PM ? Or u don dey jonz ? undecided
Re: Wisest Playboy: How I Dey Use Straff Plenty Naija Babes. by borntobegr8t(m): 4:12pm On Dec 25, 2013
money-hungry :
no be front-page but I got 33 likes and counting ....
my niggaz getting wise though.
y'all gon learn today!
Broda u are mouthed...players dnt come any classier than this cool

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (Reply)

9 Secret Things Men Can't Resist In Women / Ever Been In A Relationship Or Work Under A Perfectionist? Share Your Experience / CONDOM: What Happened When I Went To Buy A Condom [PICTURE]

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 45
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.