Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,149,975 members, 7,806,844 topics. Date: Wednesday, 24 April 2024 at 03:57 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Education / Unilag Admission Palava (842 Views)
Unilag Admission 2011/2012 / Latest News On Unilag Admission List / Unilag Admission List Is Out (2) (3) (4)
Unilag Admission Palava by aisaya(m): 4:46pm On Sep 11, 2008 |
na God fit se prson thru o, let continu 2hop in Him, He wl delivr us. amen. stay good. |
Re: Unilag Admission Palava by lobinoxebe(m): 6:23pm On Sep 11, 2008 |
u don dey do too much oohhh. how many post you won open untop unilag self, |
Re: Unilag Admission Palava by trilla(f): 9:13pm On Sep 11, 2008 |
Aisaya, how u dey. help me thank God. |
Re: Unilag Admission Palava by aisaya(m): 1:36pm On Sep 12, 2008 |
lobinoxebe: lobinoxebe, i sincerely feel insultd wt dis ur post. u disapointd me aftral i tot abut u n mrk my word; dis is d lst time i wl post anytn on Nairaland.com so u wuldnt acuse my anymore. |
Re: Unilag Admission Palava by coolnice(m): 2:45pm On Sep 12, 2008 |
haha, lobi live and let's live na wetin? you when dey act like VC pikin up and down nko? anybody talk? |
Re: Unilag Admission Palava by Hardar4lag(m): 3:51pm On Sep 12, 2008 |
@aisaya u Bleep up for ur post so because of 1 person u no go post again am sorry 2 say u are a fool. |
Re: Unilag Admission Palava by coolnice(m): 4:56pm On Sep 12, 2008 |
she no be fool, she over-react yes. people are not the same but wetin lobin talk no good. na him get nairaland, abi na only him be prospective unilag student when dey rely on d info |
Re: Unilag Admission Palava by Hardar4lag(m): 7:51pm On Sep 12, 2008 |
@poster sury and nxt tyme don't give a damn on what pple say as for @lobin watch ur hand when typing |
Re: Unilag Admission Palava by okposm: 12:38pm On Sep 19, 2008 |
AISAYA wetin happen. Pls. get latest info for us don't mind whatever anybody said please. |
(1) (Reply)
Release Of Fupre Results 2008/09? / Uniport Resumption And Registration - Please Help / Unn Post Ume Date Confirmed
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 6 |