Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,150,397 members, 7,808,427 topics. Date: Thursday, 25 April 2024 at 11:47 AM

University Of Ilorin 2014/2015 Admission Thread (undergraduates) - Education (199) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Education / University Of Ilorin 2014/2015 Admission Thread (undergraduates) (547436 Views)

A.B.U Zaria 2014/2015 Admission Thread / The Polytechnic, Ibadan 2014/2015 Admission Processes For Prelim, ND And HND / LAUTECH 2014/2015 Admission Thread (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (196) (197) (198) (199) (200) (201) (202) ... (434) (Reply) (Go Down)

Re: University Of Ilorin 2014/2015 Admission Thread (undergraduates) by tbabstobadt(m): 7:52pm On Sep 21, 2014
Dygeasy: Ol boi! I dey here o...

I don almost die for here faa. This one wey UNILORIN no update portal. School fees no change, level no change, everything just dey. Abi dem don bomb COMSIT ni? lipsrsealed

Yungmilio2 just dey hyperactive today. Abeg dat brand wey you smoke, bring am come school o. Make we dey high dey code. grin
oga..everytin jus dry like panla...e game no cast ni...or sexy alhaji don giv am pocket money...hws u btw?
Re: University Of Ilorin 2014/2015 Admission Thread (undergraduates) by Dygeasy(m): 7:55pm On Sep 21, 2014
tbabstobadt:
oga..everytin jus dry like panla...e game no cast ni...or sexy alhaji don giv am pocket money...hws u btw?
lol! No mind am. I'm fine o. Why UNILORIN dey do awa brothers strong tin nau?
Re: University Of Ilorin 2014/2015 Admission Thread (undergraduates) by khassy(m): 7:58pm On Sep 21, 2014
sammywize: Pls ooo am new here,av been offered admission 2 study pol science,,any pol science student dat av just been admited should kindly hook up whatsapp 07089846263 bbm 33329985,,,nd 4 does dat her still expecting dere names on d 2nd list,insha Allah we shall all smile @ d end nd tank God

Yhu must be yoruba... Wht does "those that her still expectin...." Mean abi it is nt "have" again?

Anyway where yhu dey wey yu no join dis thread till nw wey e reach 197... U wan drag hu go first enta 200 wif me nd youngmilio abi..... God d wash you on his plasma tV....

By d way what was ur request again

#welcome to Nairaland where everybody tries to make d oda person angry till he deletes his account
Re: University Of Ilorin 2014/2015 Admission Thread (undergraduates) by rkarang: 7:59pm On Sep 21, 2014
**trudging along the thread, buys black bottle (dudu), grabs Yungchop hand--- chanting Eje ka JAye **

My brother, hope you're being good?
Re: University Of Ilorin 2014/2015 Admission Thread (undergraduates) by Yungmilio2(m): 8:00pm On Sep 21, 2014
tbabstobadt:
oga skippo!...hws d hols holdin ya?...man don tire 4 hom faa....wey dat mr. fresher sef?
dat nigga dai find money
Re: University Of Ilorin 2014/2015 Admission Thread (undergraduates) by yungchop: 8:02pm On Sep 21, 2014
rkarang: **trudging along the thread, buys black bottle (dudu), grabs Yungchop hand--- chanting Eje ka JAye **

My brother, hope you're being good?
am good bro, u? . Omo drop that bottle na yungmilio2 make you find me jare . If I catch that nigga ehn
Re: University Of Ilorin 2014/2015 Admission Thread (undergraduates) by Yungmilio2(m): 8:02pm On Sep 21, 2014
yungchop: #enters thread with sakabula gun angry # yungmilio2 and the people that said second list will come out yesterday, come outside now o don't let wheesin fish you o . As you can see am not here to play I can't shout at all. Just come out and take 4 sakabula bullets to ur brains
haa!
Bro easy nah
nah play i been dey play to use am remve stress
Re: University Of Ilorin 2014/2015 Admission Thread (undergraduates) by tbabstobadt(m): 8:03pm On Sep 21, 2014
Dygeasy: lol! No mind am. I'm fine o. Why UNILORIN dey do awa brothers strong tin nau?
kenny sef wan mad for house..me thinks Unilorin is confused ni jare....
Re: University Of Ilorin 2014/2015 Admission Thread (undergraduates) by Yungmilio2(m): 8:04pm On Sep 21, 2014
khassy:

Hahahahahahahaha
Lafin in greek

Dis boi.... Ur wahala plnty oooooo

Ma catch yhu for skul first
y i no go fear
out of 30days nah only 6times i dai enter skul
Re: University Of Ilorin 2014/2015 Admission Thread (undergraduates) by yungchop: 8:04pm On Sep 21, 2014
Yungmilio2:
haa!
Bro easy nah
nah play i been dey play to use am remve stress
stress? As I check wey I see you have not bla bla bla. Na so I faint o
Re: University Of Ilorin 2014/2015 Admission Thread (undergraduates) by Yungmilio2(m): 8:06pm On Sep 21, 2014
khassy:

Hahahahha dey way yhu talk be like say yu dn do am b4
as them talk am say xperience is the best lecturer
Re: University Of Ilorin 2014/2015 Admission Thread (undergraduates) by Dygeasy(m): 8:06pm On Sep 21, 2014
tbabstobadt:
kenny sef wan mad for house..me thinks Unilorin is confused ni jare....
Azzinn! Me sef I'm torn between traveling to Ilorin or staying till proper resumption. You know say I neva collect my own ID Card.
Re: University Of Ilorin 2014/2015 Admission Thread (undergraduates) by rkarang: 8:07pm On Sep 21, 2014
Yungmilio2:
haa!
Bro easy nah
nah play i been dey play to use am remve stress

Oya, kneel down beg ussssss tongue
Re: University Of Ilorin 2014/2015 Admission Thread (undergraduates) by Yungmilio2(m): 8:08pm On Sep 21, 2014
Dygeasy: Ol boi! I dey here o...

I don almost die for here faa. This one wey UNILORIN no update portal. School fees no change, level no change, everything just dey. Abi dem don bomb COMSIT ni? lipsrsealed

Yungmilio2 just dey hyperactive today. Abeg dat brand wey you smoke, bring am come school o. Make we dey high dey code. grin
i dai pray make them hack skul site
make we resume like november
. The shisha flavour wey boiz they take now make sense gan
i go bring am cme
flask sef don dai ground
Re: University Of Ilorin 2014/2015 Admission Thread (undergraduates) by khassy(m): 8:10pm On Sep 21, 2014
Yungmilio2:
y i no go fear
out of 30days nah only 6times i dai enter skul
Y u enta onluy 6tyms?
Re: University Of Ilorin 2014/2015 Admission Thread (undergraduates) by rkarang: 8:10pm On Sep 21, 2014
yungchop: am good bro, u? . Omo drop that bottle na yungmilio2 make you find me jare . If I catch that nigga ehn

I know say you go dey good--kampe that's why I come give you Tuales & Weyte cheesy cheesy
Re: University Of Ilorin 2014/2015 Admission Thread (undergraduates) by tbabstobadt(m): 8:10pm On Sep 21, 2014
Dygeasy: Azzinn! Me sef I'm torn between traveling to Ilorin or staying till proper resumption. You know say I neva collect my own ID Card.
no go sku o..u knw u r nt a proper studnt..just chill till mr.ahmed calls u for ur id...fake mr.fresher.
Re: University Of Ilorin 2014/2015 Admission Thread (undergraduates) by Dygeasy(m): 8:11pm On Sep 21, 2014
Yungmilio2:
i dai pray make them hack skul site
make we resume like november
. The shisha flavour wey boiz they take now make sense gan
i go bring am cme
flask sef don dai ground
Olohun. January sef. House don taya me but school? Na money sure pass.

Lol! Shisha, hmmm. Let's seeee grin
Re: University Of Ilorin 2014/2015 Admission Thread (undergraduates) by Yungmilio2(m): 8:12pm On Sep 21, 2014
tbabstobadt:
oga..everytin jus dry like panla...e game no cast ni...or sexy alhaji don giv am pocket money...hws u btw?
haha lol
this kind period game no gats cast o
hmm pocket money? I reserve my comment
Re: University Of Ilorin 2014/2015 Admission Thread (undergraduates) by tbabstobadt(m): 8:14pm On Sep 21, 2014
Awon gambler
Re: University Of Ilorin 2014/2015 Admission Thread (undergraduates) by khassy(m): 8:14pm On Sep 21, 2014
Yungmilio2:
as them talk am say xperience is the best lecturer
Chaiiiiii.... Dat means U been really mumu b dat ooooo



Sha me na still virgin.. D fyn calabar gal to disvirgin me
Re: University Of Ilorin 2014/2015 Admission Thread (undergraduates) by rkarang: 8:14pm On Sep 21, 2014
Yungmilio2:
i dai pray make them hack skul site
make we resume like november
. The shisha flavour wey boiz they take now make sense gan
i go bring am cme
flask sef don dai ground

Oga Yungmillio which time you come turn Oba Adaniduro boys (political thugs cheesy cheesy tongue tongue --No to their so called oppression)
Re: University Of Ilorin 2014/2015 Admission Thread (undergraduates) by Yungmilio2(m): 8:19pm On Sep 21, 2014
khassy:

Yhu must be yoruba... Wht does "those that her still expectin...." Mean abi it is nt "have" again?

Anyway where yhu dey wey yu no join dis thread till nw wey e reach 197... U wan drag hu go first enta 200 wif me nd youngmilio abi..... God d wash you on his plasma tV....

By d way what was ur request again

#welcome to Nairaland where everybody tries to make d oda person angry till he deletes his account
haha lol
truly nah yoruba boi
but u dei kolo 4 head like kolo toure
me self na yoruba boi
thou nah we b d tribe wey stil dey educated pas 4 d whole world
Re: University Of Ilorin 2014/2015 Admission Thread (undergraduates) by Dygeasy(m): 8:20pm On Sep 21, 2014
tbabstobadt:
no go sku o..u knw u r nt a proper studnt..just chill till mr.ahmed calls u for ur id...fake mr.fresher.
lol! Waka!
Re: University Of Ilorin 2014/2015 Admission Thread (undergraduates) by Yungmilio2(m): 8:22pm On Sep 21, 2014
yungchop: stress? As I check wey I see you have not bla bla bla. Na so I faint o
haha lol
na so e hold u reach?
No vex
Re: University Of Ilorin 2014/2015 Admission Thread (undergraduates) by khassy(m): 8:24pm On Sep 21, 2014
Yungmilio2:
haha lol
truly nah yoruba boi
but u dei kolo 4 head like kolo toure
me self na yoruba boi
thou nah we b d tribe wey stil dey educated pas 4 d whole world

Na tru nah... Guy chk am why I'm no join dis thread since till nw.... I'm kknw hw we suffa to reach here.. Anyway forget am

Shey na CSc u d abi u b freshman?

Ah b freshman for ics

Or U dn remedials abi?
Re: University Of Ilorin 2014/2015 Admission Thread (undergraduates) by Yungmilio2(m): 8:25pm On Sep 21, 2014
rkarang:

Oya, kneel down beg ussssss tongue
you want make i hack jamb n unilorin site?
Them go tel whona say database nt found
anoda jamb n post utme 4 whona
i no dai beg instead make whona beg me
Re: University Of Ilorin 2014/2015 Admission Thread (undergraduates) by Yungmilio2(m): 8:28pm On Sep 21, 2014
khassy:
Y u enta onluy 6tyms?

i dai wake up late dats y
Re: University Of Ilorin 2014/2015 Admission Thread (undergraduates) by Yungmilio2(m): 8:31pm On Sep 21, 2014
Dygeasy: Olohun. January sef. House don taya me but school? Na money sure pass.

Lol! Shisha, hmmm. Let's seeee grin
nah money sure pass
i just they wish say i get one swt arabian babe wey come 4rm UAE (Expecially Abu dhabi n Dubai) or Qatar
Re: University Of Ilorin 2014/2015 Admission Thread (undergraduates) by Dygeasy(m): 8:32pm On Sep 21, 2014
Yungmilio2:
nah money sure pass
i just they wish say i get one swt arabian babe wey come 4rm UAE (Expecially Abu dhabi n Dubai) or Qatar
lol! Wetin you for use am do?
Re: University Of Ilorin 2014/2015 Admission Thread (undergraduates) by Yungmilio2(m): 8:33pm On Sep 21, 2014
tbabstobadt:
lol...awon gambler aiye!!
Las vegas sure pass
PUNTER
Re: University Of Ilorin 2014/2015 Admission Thread (undergraduates) by Yungmilio2(m): 8:34pm On Sep 21, 2014
khassy:
Chaiiiiii.... Dat means U been really mumu b dat ooooo



Sha me na still virgin.. D fyn calabar gal to disvirgin me
confam death sentence

(1) (2) (3) ... (196) (197) (198) (199) (200) (201) (202) ... (434) (Reply)

The Polytechnic, Ibadan 2014/2015 Admission Processes For Prelim, ND And HND / 2015/2016 Utme And Admission Process / Federal University Of Agriculture, Abeokuta Aka FUNAAB 2013/2014 Admissions

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 35
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.