Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,143,416 members, 7,781,208 topics. Date: Friday, 29 March 2024 at 10:40 AM

Ebola Remix Ft P Square Danger.. - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Ebola Remix Ft P Square Danger.. (872 Views)

Who Is In Danger (photo) / A Must Read, P-square's Personally "Reformed. / Breaking News: P Square Join Power Rangers (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Ebola Remix Ft P Square Danger.. by Jeysquare: 8:40pm On Aug 09, 2014
Danger remix ft EBOLA_
Oh! Oh!! Oh!!!
C me c Ebola Eh!
Ebola dey, Ebola dey. *2
As i dey enta (enta)!
I c som people jst dy contact (contact)
cos na one virus wey dem dey call ebola (ebola)!
Evrybody jst dey fearam (fearam)
Omon Ebola dey!
Dem say salt na em go cure ram eh!
We jst dey baf wit salt evryday
for naija we no dey shake again!
Omon Ebola dey!
I dey c danger! Ebola dey!
U go c danger! Ebola dey!
We dey c danger! Ebola dey!
.....
If dem dey talk abt Ebola (ebola)!
Make dem go check our calender (calender)!
Na diffrent countries e dey enta (enta)!
From Liberia 2 Nigeria!
Omon wahala dey!
So make we remember!
Remember say;
na Baba God b d defender!
Defender eh!
We no retreat, we no sorounder!
Make we tell am bak 2 sender!
Omon Ebola dey.....
Re: Ebola Remix Ft P Square Danger.. by Alexfabss: 9:35pm On Aug 09, 2014
on ASUU strike It was psquare song na ebola again!!! dis psquerels are smtin else
Re: Ebola Remix Ft P Square Danger.. by Smone(m): 9:40pm On Aug 09, 2014
@ least u tried, u gain a comment from me.
Re: Ebola Remix Ft P Square Danger.. by Jeysquare: 9:46pm On Aug 09, 2014
Rilly @ simone

(1) (Reply)

Can U Describe Or Name This Picture In One Word? / Animals, Birds, Reptiles And The Meaning Of Their Names / How Many Of You Have Watched This??

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 9
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.