Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,143,337 members, 7,780,887 topics. Date: Friday, 29 March 2024 at 02:47 AM

Ebola And Aids Conversation - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Ebola And Aids Conversation (952 Views)

Discussion Between Ebola And Aids / Conversation Betweenebola And Aids. / Chat Between Ebola And AIDS Reloaded (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Ebola And Aids Conversation by Drversatile: 2:51pm On Aug 10, 2014
CONVERSATION BTW
EBOLA AND AIDS
AIDS: Bros na wah for
you oo, u just come
everybody they fear
you like death, wia u get ur own from.
EBOLA: Ha ha ha, I
been tell u that tym
naa, say make u
wait ,make u neva
commot, u no gree, u rush come out, e no
tey doctors tidy u...bt
see me now, the
patient dog, eats the
fatest bone.
AIDS: na wahoo, everybody dey fear
oo, no body dey near
person wey u catch
oo, but me, if i catch
someone, no one go
send, people go dey even chop wit am,
hug am, even 'sleep'
with am sef, without
issue.
EBOLA: Bros i ready
come, u know native doctor wey do ds
juju for me? I dey
pursue somebody sef
even if im don die...u
no fit carry person
wey I kill from state to state like dat oo.
AIDS: Even hospital
sef dey fear u oo, if
dem carry ur victim
come hospital, d
hospital don close be that, bt me,
everybody go dey go
normally like say i no
dey dia sef.
Ebola: Bros, no be me
do u oooooo, na only u waka come naaa.
AIDS: ur case tire me
ooo, I wan be like u
oo, u just make me
look like kindergarten.
Even me dey fear u cos u fit catch me
sef........but know
sey, all these Ebola u
are sharing,
remember that 'dia is
God oooooo'.

1 Like

Re: Ebola And Aids Conversation by sammyhargask(m): 3:52pm On Aug 10, 2014
U no go kill me o i don laugh tire

(1) (Reply)

Watch Guardians Of The Galaxy Online Free / “davido Leaked My Album” – Wizkid / So Funny But Is It True? pictured

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 10
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.