Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,150,407 members, 7,808,450 topics. Date: Thursday, 25 April 2024 at 12:07 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Akwa Ibom Man Calling English Names (1240 Views)
Funny Pics: When You Keep Calling Your Girl Toyin Tomato / If You Dont Know What This Is, Please Stop Calling Me By Name!! / Hilarious Photo: Buhari Calling On Corrupt Officials To Identify Themselves (2) (3) (4)
(1) (Reply)
Akwa Ibom Man Calling English Names by hungryboy(m): 2:44pm On Aug 15, 2014 |
this our akwa ibom people no go kill me, this guys don spoil my name finish, Patrick were my mama give me na so so Battrick dem dey call me Na so u go dey hear dem call Jesus Seesauce Goddy=Gorry Michael=Mygirl Junior=Younior John=Yawn Abeg Akwa ibom people wetin do una tongue nah |
Re: Akwa Ibom Man Calling English Names by ibkgab001: 2:50pm On Aug 15, 2014 |
Lollllll ... Local palmwine is responsible for that you will see them on Nairaland too calling Yoruba 'Yoloba' |
(1) (Reply)
Silly Questions Of The day !!! / Manchester United Fans Burn Down David Moyes’s House / Latest Conversation Between Ebola And HIV
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 5 |