Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,150,583 members, 7,809,114 topics. Date: Thursday, 25 April 2024 at 11:37 PM

Nysc 2015 Batch A - NYSC (1895) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / Nysc 2015 Batch A (3531098 Views)

NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up / NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library / Just Got My NYSC 2015 Batch A Call Number Via Sms (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (1892) (1893) (1894) (1895) (1896) (1897) (1898) ... (2429) (Reply) (Go Down)

Re: Nysc 2015 Batch A by Elnino4ladies: 11:32am On Apr 27, 2015
Hehehe..see pple viewin dis hread.
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 11:33am On Apr 27, 2015
vocalprince:


hahahaha!! my broda I am regretably booless!! thanks to Segun, philip, Mayor and other ppl wey pour sand for my garris.
#SooNotcool!!
eyah such is life bro
Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 11:33am On Apr 27, 2015
richybanky:

Na wetin I dey wait for since all dis days be dat.. Its like dream finally comes true grin
I pity u
Re: Nysc 2015 Batch A by spartoo: 11:33am On Apr 27, 2015
Luchiana1:
u dey vex...na joke na..cant sumbori play wit u again

*nysc mode active*
Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 11:33am On Apr 27, 2015
leemah4u:
richybanky see person wey dey push u, he come push u finish leave u on your own
I no sabi Philip prob sef angry any small tin he go dey mention my boo, wetin he go gain if dexcy give me red card
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 11:34am On Apr 27, 2015
Emmenyk:

u wan unlock my Ghost mode abi?
Ehen nw

BTW do introduction
Re: Nysc 2015 Batch A by Ahmed4002(m): 11:34am On Apr 27, 2015
kingphilip:
no o

I de outskirts of abuja specifically mararaba

Sh**t

I dey that side now for wco regional training center. I been wan hook up before I leave.
No lele
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 11:34am On Apr 27, 2015
richybanky:

I no sabi Philip prob sef angry any small tin he go dey mention my boo, wetin he go gain if dexcy give me red card
u go de booless nw

That'll make my birthday tomorrow
Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 11:34am On Apr 27, 2015
richybanky:

I no sabi Philip prob sef angry any small tin he go dey mention my boo, wetin he go gain if dexcy give me red card
grin now u knw d kain person wey kingphilip be, na him type una go form formation for exam hall by dtime wey ugo seeam u go begin cry
Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 11:35am On Apr 27, 2015
leemah4u:
I pity u
Don't pity me.. I be gentle man

Re: Nysc 2015 Batch A by Ahmed4002(m): 11:35am On Apr 27, 2015
richybanky:

I no sabi Philip prob sef angry any small tin he go dey mention my boo, wetin he go gain if dexcy give me red card

You no sey me dey respect you angry

Stay away from my booo leemah4u
Re: Nysc 2015 Batch A by vocalprince(m): 11:35am On Apr 27, 2015
jonatex4u:



oga, origin* nd popcorn* trying to figure out this combo cn mk person kolo cry cry...

Nigga, dat combo is DOPE!! try it sometimes!!
Re: Nysc 2015 Batch A by Nakarey(m): 11:35am On Apr 27, 2015
rammytt:


Fellow Unibest u r welcome.. I rep Hall 4.home of BB

Bread and Beans my nigga!
I domo u bros
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 11:35am On Apr 27, 2015
Ahmed4002:


Sh**t

I dey that side now for wco regional training center. I been wan hook up before I leave.
No lele
no p boss

E go beta jare
Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 11:37am On Apr 27, 2015
richybanky:

Don't pity me.. I be gentle man
na because u be gentleman na im dey make me pity u pass
Re: Nysc 2015 Batch A by vocalprince(m): 11:37am On Apr 27, 2015
kingphilip:
eyah such is life bro

smh for myself. na only me go come that A15 party!!
#Adviceneededplease. Boo things!
Re: Nysc 2015 Batch A by rhema9898(f): 11:37am On Apr 27, 2015
richybanky:

Just see d screenshot below, dis ar d smileys u can use it anyhow u like it bt dey all have dere functions.. Meanwhile which browser ar u using cus if u ar using operamini u can't really enjoy tapping d smileys compare to other browsers

Which browser better pass.
Re: Nysc 2015 Batch A by Ahmed4002(m): 11:37am On Apr 27, 2015
kingphilip:
no p boss

E go beta jare
No shirt.
Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 11:37am On Apr 27, 2015
Ahmed4002:


You no sey me dey respect you angry

Stay away from my booo leemah4u
pls warn him vewi well
Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 11:37am On Apr 27, 2015
Ahmed4002:


You no sey me dey respect you angry

Stay away from my booo leemah4u
Bro me too dey respect u, go look for anoda boo cus na Muslim babe I wan marry tongue
Re: Nysc 2015 Batch A by Ogbenijhybo(m): 11:38am On Apr 27, 2015
Owliver:
hehehehe I still even win award join sef tongue if them post me go taraba its not that bad now. Atleast dem dey pay well.


Lol... na u naw... how ya side? Maiduguri sef no bad naw!
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 11:38am On Apr 27, 2015
leemah4u:
grin now u knw d kain person wey king Philip be, na him type una go form formation for exam hall by dtime wey ugo seeam u go begin cry
as if u know me na wetin I de do o BTW me no de plan formation sha


But wait o U b wan kiss am before bi
Re: Nysc 2015 Batch A by Emmenyk(m): 11:38am On Apr 27, 2015
kingphilip:
Ehen nw

BTW do introduction

me wey old pass Uncle Methuselah here, just that I deactivated and changed my Moniker



Anyway I'm Alex Civil class 14, Mouau
Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 11:38am On Apr 27, 2015
rhema9898:


Which browser better pass.
Ucweb, mozila fire Fox, Google Chrome
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 11:39am On Apr 27, 2015
richybanky:

Bro me too dey respect u, go look for anoda boo cus na Muslim babe I wan marry tongue
dexcira gudam

Hw was ur nyt
Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 11:40am On Apr 27, 2015
leemah4u:
na because u be gentleman na im dey make me pity u pass
Wetin go happen to me if u no pity me, am ready to face anything bcus of u.. I no fear ahmed sef
Re: Nysc 2015 Batch A by Ahmed4002(m): 11:40am On Apr 27, 2015
richybanky:

Bro me too dey respect u, go look for anoda boo cus na Muslim babe I wan marry tongue

embarassed
Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 11:40am On Apr 27, 2015
kingphilip:
as if u know me na wetin I de do o BTW me no de plan formation sha


But wait o U b wan kiss am before bi
kiss fire, no be u dey push him, by d time u push him enta lagoon, him eye go clear
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 11:40am On Apr 27, 2015
leemah4u:
pls warn him vewi well
after u don kiss finish

Smh for u
Re: Nysc 2015 Batch A by Ogbenijhybo(m): 11:40am On Apr 27, 2015
niyi001:
Today is the Tomorrow you were
worried about yestrday..so let's face
it...

I love dis!
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 11:40am On Apr 27, 2015
leemah4u:
kiss fire, no be u dey push him, by d time u push him enta lagoon, him eye go clear
I want make him use the lagoon take wash face nw
Re: Nysc 2015 Batch A by hazard1759(m): 11:40am On Apr 27, 2015
richybanky:

Just see d screenshot below, dis ar d smileys u can use it anyhow u like it bt dey all have dere functions.. Meanwhile which browser ar u using cus if u ar using operamini u can't really enjoy tapping d smileys compare to other browsers
guy wetin be d name of ur font style?

(1) (2) (3) ... (1892) (1893) (1894) (1895) (1896) (1897) (1898) ... (2429) (Reply)

NYSC 2015 Batch B House

Viewing this topic: 1 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 28
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.