Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,150,284 members, 7,807,960 topics. Date: Thursday, 25 April 2024 at 12:06 AM

Who Would You Kiss For A Milion Dollars - Romance (2) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Who Would You Kiss For A Milion Dollars (1625 Views)

How Do You Kiss? – When And How To Kiss For The First Time / Some Naija Girls Too Dey Shame To Kiss For Public! WHY??? / Thai Couple Kiss For 58 Hours (2) (3) (4)

(1) (2) (Reply) (Go Down)

Re: Who Would You Kiss For A Milion Dollars by Nobody: 8:10am On Sep 14, 2014
callmespices:
Taa!! Talk do bee??
Then go wicked u, laff join grin
Am one of dem sha, and I no wrinkle cool
20yrs frm now we go c the result nah
Re: Who Would You Kiss For A Milion Dollars by Nobody: 8:11am On Sep 14, 2014
WARRIBLOOD: sorry to say i dont do dirty girls i mean take a look at ur pics you aint even close to my babe..

You think posing in a bed to be phuckd by a truck pusher is what makes u beatiful your liein

Save ur kiss to some one who wants it not me
what is wrong with this tout? Early morning and u dey bark like dog wey get rabies, idiiot, quote me make ur life blow like knockout dis morning
Re: Who Would You Kiss For A Milion Dollars by Nobody: 8:18am On Sep 14, 2014
GET UR WAEC GCE RUNS/ASSISTANCE HERE AT
http://examface.net
Re: Who Would You Kiss For A Milion Dollars by Nobody: 8:27am On Sep 14, 2014
sexyseun: what is wrong with this tout? Early morning and u dey bark like dog wey get rabies, idiiot, quote me make ur life blow like knockout dis morning
i dont do dirty girls
Re: Who Would You Kiss For A Milion Dollars by callmespices(f): 8:27am On Sep 14, 2014
samflexxy: 20yrs frm now we g c the result nah
No Lele nah grin
Re: Who Would You Kiss For A Milion Dollars by Nobody: 8:32am On Sep 14, 2014
rozzay:
Lol, he didn't drive me am iyan le for romance, it takes more dan a little kids rant to chase me away, I guess u both don't know me here. Today is sunday nd am always gud on a sunday so it'll pass. OP oya post more pics make dem see u na so dat d rest nland babes can make d right choice
lol afta service I go post more but I de fear sha mke gay pple no go fall inluv
Re: Who Would You Kiss For A Milion Dollars by Nobody: 8:36am On Sep 14, 2014
sexyseun: one million ogini? OP come here for a french kiss, bonus: free kpekus
lol tnks for the xtra nice pics
Re: Who Would You Kiss For A Milion Dollars by Dkobo(m): 8:38am On Sep 14, 2014
WARRIBLOOD: i dont do dirty girls

really?
Re: Who Would You Kiss For A Milion Dollars by Nobody: 8:46am On Sep 14, 2014
sexyseun: what is wrong with this tout? Early morning and u dey bark like dog wey get rabies, idiiot, quote me make ur life blow like knockout dis morning
lmao grin
Re: Who Would You Kiss For A Milion Dollars by Nobody: 8:48am On Sep 14, 2014
Dkobo:

really?
yeah !!
Re: Who Would You Kiss For A Milion Dollars by Nobody: 9:48am On Sep 14, 2014
Stop showing off dude u dnt disrespect a lady like that it speaks badly of you no one here is dirty pls hold ur peace and keep shut
WARRIBLOOD: yeah !!
Re: Who Would You Kiss For A Milion Dollars by Nobody: 2:57pm On Sep 14, 2014
callmespices:
No Lele nah grin
owk nah na dis nl we go dey dah ur nice ass wey u de advertise for us e go sag babe u cnt escape it o na nature and it must tk in course
Re: Who Would You Kiss For A Milion Dollars by Baddestguyp(m): 5:59pm On Sep 14, 2014
WARRIBLOOD: sorry to say i dont do dirty girls i mean take a look at ur pics you aint even close to my babe..

You think posing in a bed to be phuckd by a truck pusher is what makes u beatiful your liein

Save ur kiss to some one who wants it not me
what is wrong with.this one sad
guy, u too dey feel urself. how does ur gf (if she exists sef) cope with you
Re: Who Would You Kiss For A Milion Dollars by Nobody: 6:10pm On Sep 14, 2014
Baddestguyp: what is wrong with.this one sad
guy, u too dey feel urself. how does ur gf (if she exists sef) cope with you
even me sef I wonder o
Re: Who Would You Kiss For A Milion Dollars by callmespices(f): 2:11pm On Sep 15, 2014
samflexxy: owk nah na dis nl we go dey dah ur nice ass wey u de advertise for us e go sag babe u cnt escape it o na nature and it must tk in course
I reject it ijn angry
Re: Who Would You Kiss For A Milion Dollars by Nobody: 2:56am On Sep 17, 2014
callmespices:
I reject it ijn angry
if u like reject it in devils name wait oo why u no one old u no wan die someday?
Re: Who Would You Kiss For A Milion Dollars by callmespices(f): 7:51am On Sep 18, 2014
samflexxy: if u like reject it in devils name wait oo why u no one old u no wan die someday?
I don't wanna die o cry cry
The thought of it scares d crap outta me
Re: Who Would You Kiss For A Milion Dollars by Nobody: 8:49am On Sep 18, 2014
callmespices:
I don't wanna die o cry cry
The thought of it scares d crap outta me
u eh u knw wan old u knw wan die ah ah ah na only u waka come any ways u can't avoid it ooo u must die u have gotta die someday owk the trick is to die a good death I would really love to see ur nicely shaped ass when u r old by den the ass go dey bow down for god lol grin
Re: Who Would You Kiss For A Milion Dollars by callmespices(f): 12:36pm On Sep 18, 2014
samflexxy: u eh u knw wan old u knw wan die ah ah ah na only u waka come any ways u can't avoid it ooo u must die u have gotta die someday owk the trick is to die a good death I would really love to see ur nicely shaped ass when u r old by den the ass go dey bow down for god lol grin
Lol, I dey pray to God make I no die, wanna travel the world and be forever young cool
Re: Who Would You Kiss For A Milion Dollars by harffie(m): 1:36pm On Sep 18, 2014
rozzay:
U bera do, guys r queuing up for it
Guys ko! Woman wrapper ni! Think say na only you fine? I laff!
Re: Who Would You Kiss For A Milion Dollars by Nobody: 6:52am On Sep 20, 2014
callmespices:
Lol, I dey pray to God make I no die, wanna travel the world and be forever young cool
e possible sha go for laser surgery and use whitenacious plus turn vegetarian and no they enter sun u go see sey u fresh die

(1) (2) (Reply)

At What Stage In A Relationship Should A Woman Lend Money To Her Man? / LOVE TURN SOUR: Boy Post Nude Photos Of Ex (18+pls) / She Cheated Twice In 3 Weeks With Two Different Guys..am So Pained

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 21
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.