Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,150,282 members, 7,807,947 topics. Date: Wednesday, 24 April 2024 at 11:32 PM

Wetin U Go Do For Dis Guy? - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Wetin U Go Do For Dis Guy? (734 Views)

See Wetin COCA COLA Don Cause O. / Delete Your Nairaland Account If You Nor Laff For Dis Pic / Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Wetin U Go Do For Dis Guy? by phollybee(m): 1:13am On Sep 22, 2014
Assuming you are seeing a football match at a
viewing centre, a guy walks in, sits next to you and
this conversation follows:
Stranger: Bros how fa? Na match them dey play?
You: Yes nau. Shebi na im u dey watch.
Stranger: Ok. Abeg who dey play?
You: Na im be dat na. Chelsea vs Man U.
Stranger: Oh ok. Abeg who wear blue?
You: Na chelsea wear blue.
Stranger: Oh ok, who come wear red?
You: oooh see am nau, na Man U.
Stranger: Oh ok no vex. Ehm bros na 1st half abi
second half ?
You: Chai, guy na wa oh. Na 1st half nau. See am
na 20minutes!
Stranger: Oh ok. Bros abeg wetin be scores?
You: come guy. Na 0-0 na. shebi na im we dey
watch?
Stranger: Oh oh oh ok 0-0. Abeg who cum get
zero?
What will you do or say next to this person? Be
honest oh!

1 Like 1 Share

Re: Wetin U Go Do For Dis Guy? by menix(m): 1:39am On Sep 22, 2014
As per sharp guy, I go turn d table round.

Mii: broz na ball u com watch?
Stranger: yes
Mii: u kno weda nah tennis dem dey show
Stranger:mk I go check
Mii: wen u reach the television, abeg carry am com here mk we check weda nah final dem dey play
Stranger: chaii, broz no vex dis beans wey I chop don dey worry mii, mk I go shit
Mii: nah toilet u wan go
Stranger: No oo nah transformer, oloshii..

(1) (Reply)

Baptism Wahala / Very Funny...looool / Akpos Caught Stealing In A Supermarket. Hahahaha

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 13
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.