Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,148,911 members, 7,802,963 topics. Date: Saturday, 20 April 2024 at 05:31 AM

Crossriverians Chat Thread - Dating And Meet-up Zone (7) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Dating And Meet-up Zone / Crossriverians Chat Thread (13248 Views)

Chat Thread For Me And This Naughty Girl (punkybrewster) / DeeDee's chat thread. / Another "phone Chat" Thread. . . Who Is In? (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (Reply) (Go Down)

Re: Crossriverians Chat Thread by Nobody: 1:44pm On Oct 07, 2014
Victoriousvic:

For what? Don't be lazy jare. Enter the kitchen and help him. grin
shattap! Na woman work remain


we don finish our own
Re: Crossriverians Chat Thread by phlamingboy(m): 2:20pm On Oct 07, 2014
KiddaBlingzz:
KK(kakwagom)


biko kang?
I no sabi write language ooo,,I dey fine sha
Re: Crossriverians Chat Thread by phlamingboy(m): 2:22pm On Oct 07, 2014
KiddaBlingzz:
no wahala fa.


Phlamingboy dey come help me sef....


This food ko sweero! grin
I no sabi cook ooo,but I sabi chop
Re: Crossriverians Chat Thread by Lovebond34(m): 4:42pm On Oct 07, 2014
KiddaBlingzz:
welcome boss!

I've dated from there....cool


so you are most welcome
tnk u....so na to tel me say u don date frm der abi..u no fit talk say u go for anoda fin....
Re: Crossriverians Chat Thread by Nobody: 5:10pm On Oct 07, 2014
Lovebond34:
tnk u....so na to tel me say u don date frm der abi..u no fit talk say u go for anoda fin....
lol....i dey try tell you say them sabi d tin grin


i never even go there before sef.....
Re: Crossriverians Chat Thread by Nobody: 5:12pm On Oct 07, 2014
phlamingboy:

I no sabi cook ooo,but I sabi chop
hehehe


make we see if they go give you na grin
Re: Crossriverians Chat Thread by Agybabe(f): 9:02pm On Oct 07, 2014
KiddaBlingzz:
morning agy. You missed cooking for us sad
lol. What's the meal?
Re: Crossriverians Chat Thread by hungryboy(m): 10:02pm On Oct 07, 2014
make i mark register aks boy here
born and bred in cali
and still based here
how una dey
Re: Crossriverians Chat Thread by phlamingboy(m): 10:16pm On Oct 07, 2014
KiddaBlingzz:
hehehe


make we see if they go give you na grin
Dem must gimme ooo
Re: Crossriverians Chat Thread by Nobody: 7:56am On Oct 08, 2014
love cross river.I was born and bred there.

1 Like

Re: Crossriverians Chat Thread by Nobody: 3:12pm On Oct 08, 2014
chukwudi44:
love cross river.I was born and bred there.
Hey bro. Abadie?
Re: Crossriverians Chat Thread by Nobody: 3:13pm On Oct 08, 2014
hungryboy:
make i mark register aks boy here
born and bred in cali
and still based here
how una dey
We dey fine. How you dey?

1 Like

Re: Crossriverians Chat Thread by hungryboy(m): 5:53pm On Oct 08, 2014
Victoriousvic:

We dey fine. How you dey?
bros i dey fine oh
Re: Crossriverians Chat Thread by Asek1(m): 8:22pm On Oct 08, 2014
Aitee1:


Hehehehe...

So calling u to come identify wid ur brothers is now trouble

cheesy grin cheesy

My brothers emesiere oooooo kiss

Ekom enyene phensicgrin
Re: Crossriverians Chat Thread by Agybabe(f): 11:34pm On Oct 08, 2014
*yawns*

wetin dey? I dey H
Re: Crossriverians Chat Thread by Lovebond34(m): 11:54pm On Oct 08, 2014
wahsap peeps aw una dey...dis one wey una dey hungry lyk dis....fasting finz?....
Re: Crossriverians Chat Thread by Nobody: 5:51pm On Oct 09, 2014
Agybabe:

lol. What's the meal?
they call it afia efere grin


you sabi cook am abi? grin
Re: Crossriverians Chat Thread by Nobody: 5:51pm On Oct 09, 2014
Lovebond34:
wahsap peeps aw una dey...dis one wey una dey hungry lyk dis....fasting finz?....
hehehe howfar?
Re: Crossriverians Chat Thread by Nobody: 5:52pm On Oct 09, 2014
Agybabe:
*yawns*

wetin dey? I dey H
make we sip garri.

Me too grin
Re: Crossriverians Chat Thread by Lovebond34(m): 10:22am On Oct 10, 2014
KiddaBlingzz:
hehehe howfar?
omo ah dey oo...whasap wif u na...hi every one...
Re: Crossriverians Chat Thread by Nobody: 10:26am On Oct 10, 2014
Lovebond34:
omo ah dey oo...whasap wif u na...hi every one...
wahala no dey my side o

how body?
Re: Crossriverians Chat Thread by Lovebond34(m): 10:30am On Oct 10, 2014
body no strong oo...kold+headache nd ah no knw weather one of dis una soup go wrk So aw today go be
Re: Crossriverians Chat Thread by Agybabe(f): 11:44am On Oct 10, 2014
KiddaBlingzz:
they call it afia efere grin


you sabi cook am abi? grin
na wetin be that? No o

KiddaBlingzz:
make we sip garri.

Me too grin
I no mind.
Re: Crossriverians Chat Thread by uniqueama1(f): 4:56pm On Oct 10, 2014
KiddaBlingzz:
Any CrossRiverian on nl? Come in and lets have fun!
hi House!!!I'm proud to be a Crossriverian,The people's paradise.I'm frm Obanliku

1 Like

Re: Crossriverians Chat Thread by Nobody: 5:01pm On Oct 10, 2014
uniqueama1:
hi House!!!I'm proud to be a Crossriverian,The people's paradise.I'm frm Obanliku
welcome.... Victoriousvic and jossi994 come and show her round the house o



how you doing today?
Re: Crossriverians Chat Thread by uniqueama1(f): 11:50am On Oct 11, 2014
KiddaBlingzz:
welcome.... Victoriousvic and jossi994 come and show her round the house o



how you doing today?
I'm fine ooo.Y can't u show me round d house?will dat be asking for too much bro?
Re: Crossriverians Chat Thread by Nobody: 12:15pm On Oct 11, 2014
uniqueama1:
I'm fine ooo.Y can't u show me round d house?will dat be asking for too much bro?
lol. What makes you think i'm your bro? grin

oya na. When the others come i'l introduce you to them......(as my wife) grin
Re: Crossriverians Chat Thread by Lovebond34(m): 12:19pm On Oct 12, 2014
whasap peeps... Aw yall doing....today z ma birthday...xo m xpectin ur birthday shout awt!! Lera.....
Re: Crossriverians Chat Thread by Nobody: 9:17am On Oct 13, 2014
chukwudi44:
love cross river.I was born and bred there.
morning boss
Re: Crossriverians Chat Thread by Nobody: 9:23am On Oct 13, 2014
Lovebond34:
whasap peeps... Aw yall doing....today z ma birthday...xo m xpectin ur birthday shout awt!! Lera.....
chai
oga sorry o.
hope say e never pass sha


asek1
uniqueama1
phlamingboy
beennkumar
victoriousvic
jossi994
agybabe
aitee1
and others shaey una see una life?
make una come this side come wish una bro happy birthday joor grin

1 Like

Re: Crossriverians Chat Thread by Asek1(m): 9:41am On Oct 13, 2014
KiddaBlingzz:
chai
oga sorry o.
hope say e never pass sha


asek1
uniqueama1
phlamingboy
beennkumar
victoriousvic
jossi994
agybabe
aitee1
and others shaey una see una life?
make una come this side come wish una bro happy birthday joor grin

Present twice sir!
Hbd o
Where we go do the palmy and 404 nagrin
Re: Crossriverians Chat Thread by Aitee1: 10:01am On Oct 13, 2014
KiddaBlingzz:
chai
oga sorry o.
hope say e never pass sha


asek1
uniqueama1
phlamingboy
beennkumar
victoriousvic
jossi994
agybabe
aitee1
and others shaey una see una life?
make una come this side come wish una bro happy birthday joor grin


Happy born day to a bruh from another mum...have a blast!!!

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (Reply)

Single? Lets Mingle / My 3 Bedroom Apartment! "THE REAL ME!" / Gabrywyl Just The Two Of Us

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 22
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.