Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,148,866 members, 7,802,797 topics. Date: Friday, 19 April 2024 at 09:44 PM

Visa To Norway - Travel (4) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Travel / Visa To Norway (10931 Views)

Visa Application To Norway / Moving To Norway Soonest / Travelling To Norway: Urgent Please (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (Reply) (Go Down)

Re: Visa To Norway by jonyjay(m): 3:20am On Nov 22, 2008
see this cheap prostitute ooooooo she no sell today come dey vent here wetin be my own with ur "kanga" "toto" go use the thing wey ur mama dey use to shrink am. dirty bitch.
Re: Visa To Norway by sexyLeamon(f): 3:20am On Nov 22, 2008
you guys will seriously wound person here grin grin but why two vs one?
Re: Visa To Norway by whatever90(f): 3:27am On Nov 22, 2008
jonyjay:

see this cheap prostitute ooooooo she no sell today come dey vent here wetin be my own with ur "kanga" "toto" go use the thing wey ur mama dey use to shrink am. dirty bitch.

e beta make u use pidgin english cos ur english na war,see who dey talk of toto,no be toto u dey find from white woman and papers,come go enlarge that ur tiny tiger battery manliness,make e fit enter woman hole well well

see am,comeon sharrappp diaa,ehen make i do amebo for u jare,no say i tell u oooo,but u see i hear say some group of men enter ur mama well abi na vagina after them do finish na dog them use clean her inside grin

come sef,u sure say u be product of human being abi na d dog? grin u man wt a short willy-willy
Re: Visa To Norway by whatever90(f): 3:33am On Nov 22, 2008
sexyLeamon:

you guys will seriously wound person here grin grin but why two vs one?

dont mind those gbomogberekete pple grin grin two men dey e-fight one woman,shameless boin boins
Re: Visa To Norway by jonyjay(m): 3:38am On Nov 22, 2008
mrs. officer, u gat what am saying? street hawker! u aint gat no man to sleep with yah tonight because u are polluting the air with ur body odor. go take yah shower please, i know u do that ones in a week, but we can't bear it on here today
Re: Visa To Norway by sexyLeamon(f): 3:40am On Nov 22, 2008
I think you guys should stop now
Re: Visa To Norway by whatever90(f): 3:41am On Nov 22, 2008
jonyjay:

mrs. officer, u gat what am saying? street hawker! u aint gat no man to sleep with yah tonight because u are polluting the air with ur body odor. go take yah shower please, i know u do that ones in a week, but we can't bear it on today

see small pikin insult naim this pikin dey use,chaiiii,its a pity,comeon go shave that ur evil forest(pubic hair)into sahara desert,before u open mouth talk,and then use anti biotics cure dat kro-kro wey dey surround ur manliness like mountain wey surround jerusalem grin grin
Re: Visa To Norway by jonyjay(m): 3:44am On Nov 22, 2008
u don talk this one more than 100 times. if them throw ur underwear "pata" for river all the fish go die one time.
Re: Visa To Norway by whatever90(f): 3:46am On Nov 22, 2008
jonyjay:

u don talk this one more than 100 times. if them throw ur underwear "pata" for river all the fish go die on time.
see am,i don talk wetin,i don mention jerusalem,kro-kro and co  before?u na 100 times u don mention pata


buhahaahahhaahah see when i travel go naija na my little cousin use this rivers and fish death curse her friend

so u no sabi anything,see am like feather wey them put inside water come use sperm stamp am kerosene
Re: Visa To Norway by jonyjay(m): 3:49am On Nov 22, 2008
see omugo, when u travel from ajegunle go nija? u be dump ass! there is nothing in ur damn brain at all.
Re: Visa To Norway by whatever90(f): 3:51am On Nov 22, 2008
ode mumu ,make i tell u i no need proof my location to u,u wey dey oshodi naim u carry states put for ur location,who dash prof agbero states

didinrin

make u dey deceive yourself say i dey ajegunle,mumu
Re: Visa To Norway by jonyjay(m): 3:56am On Nov 22, 2008
the way u constructs on here shows u are brought up in ajegunle but now travel to mushin then dancing for all these musician. i see reason why u keeping singin tuface and face!" opolo kokororo lowa ni ori e"
Re: Visa To Norway by sexyLeamon(f): 3:57am On Nov 22, 2008
no fighting please

Re: Visa To Norway by whatever90(f): 3:57am On Nov 22, 2008
jonyjay:

the way u constructs on here shows u are brought up in ajegunle but now travel to mushin then dancing for all these musician. i see reason why u keeping singin tuface and face!" opolo kokororo lowa ni ori e"

and d way u construct ur own english i wonder if u live in d states or zoo,see me an ajegunle brought up like u called me,correcting d english of a man in d states,tell me whos better off?

nwoke amu nmiri nwuru anwu,anu mpam
Re: Visa To Norway by whatever90(f): 4:04am On Nov 22, 2008
johnny just come a.k.a jonyjay make i go sleep,we go continue from where i stop tomoro.u see u,i get ur time well well,i go throway for ground
Re: Visa To Norway by jonyjay(m): 4:06am On Nov 22, 2008
see wole shoyinka nigeria mentality. u don tire? u no dey yab again? just filter ur previous post u will see ur typo in which i don't have time to point out for u,
because of where u  were groomed. back to biz.i believe ur location no be ajegunle but under bridge. below is just one of ur typo.
ajegunle city
Posts: 996

Offline

  Re: Visa To Norway
« #45 on: Yesterday at 07:18:30 PM » 

--------------------------------------------------------------------------------
Quote from: jonyjay on Yesterday at 06:23:45 PM
u know what, i don say my word biaaaaaaaaaaaaach . i no blame u but the person wey come here come dey seek advice without knowing we still have some riff-raff here. i still remian in my argument, God's wrath will always follow u for proclaiming a fellow creature like u dead.


so this person is still here spweing his well known idiocy here?na ur type dey pray "God kill my enemies" for church,but u dey come here,dey claim holy son of mumulity,comeon go and rest joooooo,wt ur head like two edges sword ,asinwin 
SPEWING not SPWEING.
Re: Visa To Norway by jonyjay(m): 4:09am On Nov 22, 2008
no online customers for you tonight?  sorry for distracting u from ur online customers, u  try  today go sleep 'ashewo igboro'.
Re: Visa To Norway by jonyjay(m): 5:04am On Nov 22, 2008
i'm done with this. i ain't say nothing to this thread no more to show maturity. but if u think u still want to continue u can open another thread and draw my attention with an attractive subject.
Re: Visa To Norway by whatever90(f): 11:09am On Nov 22, 2008
jonyjay:

see wole shoyinka nigeria mentality. u don tire? u no dey yab again? just filter ur previous post u will see ur typo in which i don't have time to point out for u,
because of where u  were groomed. back to biz.i believe ur location no be ajegunle but under bridge. below is just one of ur typo.
ajegunle city


look at this dispatched fool,typo is quite diff from well known mistakes,typos r mostly done when one writes sm letters before d others mistakenly,look at u that used "disorder" instead of "disordered" tell me two words were missing  there,and u call it typo?ode ni e,mumu oshi


jonyjay:

no online customers for you tonight?  sorry for distracting u from ur online customers, u  try  today go sleep 'ashewo igboro'.

see am,all ur sisters no be ashewo them dey do,ashewo kobokobo,well naim them be,even goat go enter their vaginas,shameless set of zombies u have as prostitutes in ur family,no wonder first son no get sense grin

jonyjay:

i'm done with this. i ain't say nothing to this thread no more to show maturity. but if u think u still want to continue u can open another thread and draw my attention with an attractive  subject.

hahahahahahhahha i talk am say u go tire,insults u no even get,i don know say u don tire since na shame make u dey post before,u for continue make i shove a stick into ur smelling anus,shameless old over used cargo cool
Re: Visa To Norway by jonyjay(m): 11:54am On Nov 22, 2008
i tell u say i don stop due to advice from people here but i no understand why u dey vex talk, make u dey pray ur time never pass u go still see ur own husband because i see say u don wrinkle.make i give u benefit of the doubt say that typo na mistake. what about this.


whatever90 (f)
ajegunle city
Posts: 999

Offline

Re: Visa To Norway
« #78 on: Today at 02:31:22 AM »

--------------------------------------------------------------------------------
Quote from: Dark_Rxn on Today at 02:28:52 AM
abegi, shut up. gbeborun. . . .have you seen her pix?
Hisss


don't mind d vulture da wants to travel abroad,no wonder he wants to go illegally,simple english he can't even type,tell me how he will be granted a visa if he keeps speaking this JAGGONS from the thrashcan during his interview
Re: Visa To Norway by Nobody: 3:19pm On Nov 22, 2008
whatever90&Jonjay


I won't tell you 2 to stop dissin, guess the STOP sign comes naturally. . . I've dissed and been dissed wella on this thread so y'all shouldn't take it serious. . .

@bigmodo

Any luck yet? Guy try hussle and yazzle make u get small change for hand. . . People fit runs Visitors' Visa for Norway for you, but na 3 months be d validity, so I can't really advice you to do that, unless u fit use chance give one stinky oyinbo belle! cheesy grin
Re: Visa To Norway by Nobody: 3:22pm On Nov 22, 2008
@promise2

I wouldn't advice someone to go to Vietnam because of 'travel fever'. Firstly, I don't think Bigmodo's got any dime on him to start jeans business, secondly asian countries are very unpredictable. . . If u don't have your cash at hand, please stay in naija and keep eating eba and ogbono soup. . .

Norwegian visa is easy to get if you put your mind at it, the money is the key, I have read about people in Norway on this forum and from their comments, its been very krayzie wink
Re: Visa To Norway by whatever90(f): 5:20pm On Nov 22, 2008
jonyjay:

i tell u say i don stop due to advice from people here but i no understand why u dey vex talk, make u dey pray ur time never pass u go still see ur own husband because i see say u don wrinkle.make i give u benefit of the doubt say that typo na mistake.  what about this.



u see d reason why i said u r a fool,was it not u that said u r not going to reply me?u see,and u call yourself a man,infact shame suppose catch u say woman finish u put jara,oloshi,where d typo dey?u be mumu oo,so u no know say people dey use "da" when them wan talk,more like abbreviation,shameless oniranu,continue to dey find typos,since u no get work for diaaaa

comeon grow up,i wonder how many men will start up an e-fight wt a woman,its only shameless evaporated assholes like yourself will do da(typo?no way)


old fool,wey no dey shame,see am person say him no go reply still him reply,no be qualified madness be that grin

disgusting toad cool
Re: Visa To Norway by jonyjay(m): 10:19pm On Nov 22, 2008
na u start to dey point out typo/error. u no know where ur error dey because this one no be typo? u write JAGGONS, u forget to check ur dictionary before u write that one as u dey do. now u don change your profile from female to male "oleeeeeeeeeeeeeeee, 419"abi u be GAY (sodom&gomorrah)God go destroy ur life for being GAY.
Re: Visa To Norway by whatever90(f): 12:31am On Nov 23, 2008
kill urself if u like,why u dey reply me sef?i think say u say u don dey thru wt d thread,u still dey come back,if i be gay fine,but why u dey pursue gay for back,if no be to shove ur manliness inside my anus grin

ode cool
Re: Visa To Norway by jonyjay(m): 12:57am On Nov 23, 2008
now u accept to be gay? way to destruction.i don leave u but u no want shut up. i go leave u when shut up, u geddit?why u dey change gender to deceive people? evil clown.
Re: Visa To Norway by whatever90(f): 1:00am On Nov 23, 2008
jonyjay:

i'm done with this. i ain't say nothing to this thread no more to show maturity. but if u think u still want to continue u can open another thread and draw my attention with an attractive  subject.

shut up,i ask u again,was it not u that posted this?hahaahah i can see that u r far from that word maturity,so suck ur leaking sagging ass,u dumbass cool

u be big fool if u think say i go shut up,so u see say both of us no dey mature,because u say u wan act like matured guy,still u dey pursue my post,why u come talk say u go leave d thread?twinned skinny cow cool
Re: Visa To Norway by jonyjay(m): 1:05am On Nov 23, 2008
u know what am gonna be online for the next 13 hours due to the nature of my job and my class, no going down for yah bitch/a$$hole u are doomed already for dressing in women's outfit to deceive people. "were,oloriburuku".
Re: Visa To Norway by whatever90(f): 1:09am On Nov 23, 2008
kill urself idiot, grin if u like remain online for d next 100 yrs who cares? undecided u r too boring ojare cool

i ask u again,was it not u dat posted dis?

jonyjay:

i'm done with this. i ain't say nothing to this thread no more to show maturity. but if u think u still want to continue u can open another thread and draw my attention with an attractive subject.

take a chill pill,cos d way u r going,u r going to be entering ur grave in d next 30 mins if care is not taken,cos of heart attack,all dis rubbish u post here aint affecting me,infact i enjoy bringing out ur doomed stupidity grin
Re: Visa To Norway by jonyjay(m): 1:15am On Nov 23, 2008
i was trying to close this freaking thread but ur a$$ is still coming back for more shit. u re marked dead by coming here to take advantage of gullible people, changing from woman to man "aye e ti fo patapata"
Re: Visa To Norway by whatever90(f): 1:17am On Nov 23, 2008
buahhahahahahaahahahahaahhha death is on d way for u,death is on d way for u,u r going to die very soon,ur high blood pressure has increased.cos of whatever90,who doesnt give a Bleep about u,im catching my fun here,and i like making u reply like d confirmed fool u r grin cool
Re: Visa To Norway by jonyjay(m): 1:23am On Nov 23, 2008
look at u, a BUM. i am chillin here run out my time, i enjoy typing the shit. u be "mugu oooo" u still dey reply ajegunle buffoon.

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (Reply)

Ethiopian Air-backed Carrier To Start In Nigeria By October / Container Truck Falls At Otedola Bridge (photos) / Refusal Of UK Study Visa

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 44
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.