Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,148,864 members, 7,802,774 topics. Date: Friday, 19 April 2024 at 09:18 PM

Journalists Say Dem No Won See Keshi Yansh 4 Super Eagles Bench Again.read Am... - Sports - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Sports / Journalists Say Dem No Won See Keshi Yansh 4 Super Eagles Bench Again.read Am... (711 Views)

Afcon 2017 Qualifier :mikel Will Be Dropped To Eagles Bench If... OLISEH / Messi Speaks Pidgin English ” E Be Like Say Dem Jazz Us”…see What Happened / This Is How The Next Super Eagles Team Should Be (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Journalists Say Dem No Won See Keshi Yansh 4 Super Eagles Bench Again.read Am... by ogakpatakpata1(m): 11:14am On Oct 13, 2014
Many pipo feel say day no go break bifor dem go sack Super Eagles coach Stephen Keshi afta dem loose to Sudan one kondo for nations cup qualifier and don get only one point out of nine.
But di big boss as dem dey call Keshi stil kack for chair as Eagles coach even tho rumors come say dem don sack am.
Di guild of sports editors for naija don come out now say di new NFF wey Amaju Pinnick dey lead must sack am bifor di return leg match for Abuja on wednesday.
Akordin to di yarnings wey dem bring out,di presido of di association, Mr Tony Ubani,say make NFF no allow Keshi yansh smell dat bench for di day of di match bicos he fall ova 100 million pipo hand for di match..http://ogakpatakpata..com/2014/10/journalist-and-fans-say-keshi-must-go.html
Re: Journalists Say Dem No Won See Keshi Yansh 4 Super Eagles Bench Again.read Am... by lexyman(m): 11:21am On Oct 13, 2014
Op , our journalist na the cause of most of the problems in the super Eagles , if Nff go support them na him be say Nff use the journalist as a tool of destruction to scatter Stephen Keshi work .... Na we fan go decide no be the lazy journalist wey dey do copy and paste .

(1) (Reply)

Luis Suarez Presented With Golden Shoe By Kenny Dalglish / Enyeama Backs Amodu / Me, Neymar, Messi Best In The World-suarez

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 10
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.