Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,148,896 members, 7,802,886 topics. Date: Saturday, 20 April 2024 at 01:39 AM

Latest Conversation Between Ebola And HIV - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Latest Conversation Between Ebola And HIV (1239 Views)

Conversation Betweenebola And Aids. / Chat Between Ebola And AIDS Reloaded / Ebola And Spiritual Implications (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Latest Conversation Between Ebola And HIV by Kasieze(m): 9:55pm On Oct 26, 2014
EBOLA: Hallo Hallo
HIV: who be that na?
EBOLA: Na your bros ebola dey talk o!
HIV: hw far nah? Longest time. Where u dey?
EBOLA: my man, naija people wicked o o o o!!
HIV: how nah ?
EBOLA: them don pursue me comot from naija.
HIV: Hahahahaha!shebe I dey tell u make u calm down that time, u just dey do initial gra gra like say na only u waka come.
EBOLA: chei! Na mistake............................ http://www..com/view_joke.php?id=246 click to continue
Re: Latest Conversation Between Ebola And HIV by Sirchucks(m): 6:36am On Oct 27, 2014
Kasieze:
EBOLA: Hallo Hallo
HIV: who be that na?
EBOLA: Na your bros ebola dey talk o!
HIV: hw far nah? Longest time. Where u dey?
EBOLA: my man, naija people wicked o o o o!!
HIV: how nah ?
EBOLA: them don pursue me comot from naija.
HIV: Hahahahaha!shebe I dey tell u make u calm down that time, u just dey do initial gra gra like say na only u waka come.
EBOLA: chei! Na mistake............................ http://www..com/view_joke.php?id=246 click to continue
HIV U GO SOON JOIN AM. SUPID THING!

1 Like

(1) (Reply)

Pls Advice Me / Hilarious Advertisement (photo) / Joke: A Big Snake

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 25
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.