Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,150,520 members, 7,808,897 topics. Date: Thursday, 25 April 2024 at 06:56 PM

Wtf! - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Wtf! (625 Views)

WTF!!! Man Hugs Transformer (viewers Discretion) / WTF!!! Orezi And Lil Kesh Fight In The Club (pictures) / Akpos Again. .wtf!! (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Wtf! by kskpoundz(m): 7:51pm On Nov 02, 2014
I never jam dis kin palava b4 o. No regulation wey dey help tenants 4 9ja aswear. Na hin I jst get small acomodetion problem o,so dis my frnd com tel me say mak I con dey use of deir room 4 him papa auz bt d mater chang as I reach d front of d auz,I notice say d building by d right na white garment church.d 1st tin I pray b say mak my window no dey dt side @ all.story no finish dere o,I com stil observ say d left building na ashewo joint o,shoo? Dis 1 na double tragedy o.I never finish my lamentation chapter b4 I heard sound of speaker wey dey cough as I luk bak beliv u me,na mosque dey infront of d auz o. Hw d tenant go tak get peaceful sleep 4 d auz na. Me wey borow room sef dey para gaan. Watin person fit do 4 dis kin scenero na?

(1) (Reply)

Get Involved: Videos Of Your Best Christmas Jokes Wanted / Nigeria/naija Funny Videos Daily Funny Dose / Prayer Points Extracted From The Just Concluded Presidential Election

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 10
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.