Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,150,297 members, 7,808,011 topics. Date: Thursday, 25 April 2024 at 03:03 AM

Ladies! Shey Na Wetin U Na Dey Pass Through Be This? God Bless My Mother Ooooo - Family - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Family / Ladies! Shey Na Wetin U Na Dey Pass Through Be This? God Bless My Mother Ooooo (4531 Views)

May God Bless My Elder Brother / Lucky Cow 'Bless' Pregnant Women With Baby Boys / See What A Woman Had To Pass Through To Support Her Family. (2) (3) (4)

(1) (2) (Reply) (Go Down)

Ladies! Shey Na Wetin U Na Dey Pass Through Be This? God Bless My Mother Ooooo by kennyman20(m): 10:35am On Dec 05, 2014
If na wetin u na dey pass through be this.. May God help all of u na with husband wey go think of this only labour pain and pamper u na till death oooo !!! but, u na too dey Bleep up.. u na go dey na husband house, u na go still dey do olosho and exhibiting unpleasant behaviours.

May God help u na with better husbands sha ooo..


God bless my own mother oo and may God spare her life for her to reap the fruit of her labour oooo!!!

Question: Men, with this would you still lay your hands on your woman or be that irresponsible,uncaring husband?

6 Likes 1 Share

Re: Ladies! Shey Na Wetin U Na Dey Pass Through Be This? God Bless My Mother Ooooo by SAMBARRY: 10:39am On Dec 05, 2014
Direct your message to WIFE BEATERS. Those who beat their wives during pregnancy and shortly after at the slightest provocation. Them full here.them slappers and punchers.next

6 Likes 1 Share

Re: Ladies! Shey Na Wetin U Na Dey Pass Through Be This? God Bless My Mother Ooooo by jacabi(m): 11:03am On Dec 05, 2014
SAMBARRY:
Direct your message to WIFE BEATERS. Those who beat their wives during pregnancy and shortly after at the slightest provocation. Them full here.them slappers and punchers.next
Such men are animals.

3 Likes

Re: Ladies! Shey Na Wetin U Na Dey Pass Through Be This? God Bless My Mother Ooooo by veave(f): 11:30am On Dec 05, 2014
If u wan pray for us, you pray well make i collect my own... not talk jazz join am jare...

1 Like

Re: Ladies! Shey Na Wetin U Na Dey Pass Through Be This? God Bless My Mother Ooooo by kennyman20(m): 11:53am On Dec 05, 2014
veave:
If u wan pray for us, you pray well make i collect my own... not talk jazz join am jare...

Oya, no vex.. God go give you husband wey go cherish and care for u ooo.. The enemy of peaceful home no go see u na file ooo...

2 Likes

Re: Ladies! Shey Na Wetin U Na Dey Pass Through Be This? God Bless My Mother Ooooo by Purity1(f): 12:02pm On Dec 05, 2014
kennyman20:


Oya, no vex.. God go give you husband wey go cherish and care for u ooo.. The enemy of peaceful home no go see u na file ooo...
the prayer na for all abi only her?
Re: Ladies! Shey Na Wetin U Na Dey Pass Through Be This? God Bless My Mother Ooooo by Nobody: 12:19pm On Dec 05, 2014
For this i feel men should pay women. smiley

Awesome (((((((us)))))).

2 Likes

Re: Ladies! Shey Na Wetin U Na Dey Pass Through Be This? God Bless My Mother Ooooo by Nobody: 12:29pm On Dec 05, 2014
Its a lady's BIRTHRIGHT to yield kids after kopulation...BECAUSE her body has been ENGINEERED for it..
Unlike MEN whose body have been engineered to WORK HARD and sustain Family psychologically.

So it's no BIG DEAL....
AFTER all ,ALL FEMALE MAMMALS and creatures pass through LABOUR..

1 Like

Re: Ladies! Shey Na Wetin U Na Dey Pass Through Be This? God Bless My Mother Ooooo by kennyman20(m): 12:30pm On Dec 05, 2014
Purity1:
the prayer na for all abi only her?

shey u neva see ur own caring husband ni abi wetin u dey look for again.. Let person wey never see recieve her blessings naaaw..
Re: Ladies! Shey Na Wetin U Na Dey Pass Through Be This? God Bless My Mother Ooooo by kennyman20(m): 12:32pm On Dec 05, 2014
andromida:
For this i feel men should pay women. smiley

Awesome (((((((us)))))).

nooo.. No carry am reach that level ooo.. Make u na no dey start dey misbehave ooo.. The caring and pampering is enough for u na ooo.
Re: Ladies! Shey Na Wetin U Na Dey Pass Through Be This? God Bless My Mother Ooooo by kennyman20(m): 12:33pm On Dec 05, 2014
kayciano:
Its a lady's BIRTHRIGHT to yield kids after kopulation...BECAUSE her body has been ENGINEERED for it..
Unlike MEN whose body have been engineered to WORK HARD and sustain Family psychologically.

So it's no BIG DEAL....
AFTER all ,ALL FEMALE MAMMALS and creatures pass through LABOUR..

oga mi, make we dey praise them small small abeg.. U neva marry abi.. No worry.. When u marry and she dey labour room wey u dey outside dey await that goodnews.. U go sabi how he dey be..

7 Likes

Re: Ladies! Shey Na Wetin U Na Dey Pass Through Be This? God Bless My Mother Ooooo by MrsAwesome: 12:53pm On Dec 05, 2014
kayciano:
Its a lady's BIRTHRIGHT to yield kids after kopulation...BECAUSE her body has been ENGINEERED for it..
Unlike MEN whose body have been engineered to WORK HARD and sustain Family psychologically.

So it's no BIG DEAL....
AFTER all ,ALL FEMALE MAMMALS and creatures pass through LABOUR..
Yeah,!!! Men and their supposed roles.
Have seen how you and your fellow men hustle ( working hard and sustaining of family ish), where you struggle for office space with women who had been engineered for another different type of labour. In this generation, women are taking more roles of fending for their families which is not even a big deal at all but men can never pass through childbirth.
Have seen how widows toils hard to sustain and train up their kids.

Mothers who decided to be housewives are looked down on while those who chose to be a mother and also hustle hard are not appreciated by men.

10 Likes

Re: Ladies! Shey Na Wetin U Na Dey Pass Through Be This? God Bless My Mother Ooooo by JEITO: 1:57pm On Dec 05, 2014
God is wonderful! He made us all fit in to our roles perfectly. Imagine how it would be like for a man to give birth lipsrsealed
Re: Ladies! Shey Na Wetin U Na Dey Pass Through Be This? God Bless My Mother Ooooo by bebe2(f): 2:08pm On Dec 05, 2014
kayciano:
Its a lady's BIRTHRIGHT to yield kids after kopulation...BECAUSE her body has been ENGINEERED for it..
[/b]Unlike MEN whose body have been engineered to WORK HARD and sustain Family psychologically.[b]

So it's no BIG DEAL....
AFTER all ,ALL FEMALE MAMMALS and creatures pass through LABOUR..

Wat a joker undecided

2 Likes

Re: Ladies! Shey Na Wetin U Na Dey Pass Through Be This? God Bless My Mother Ooooo by lilmax(m): 2:22pm On Dec 05, 2014
andromida:
For this i feel men should pay women. smiley

Awesome (((((((us)))))).
pay for what?
Re: Ladies! Shey Na Wetin U Na Dey Pass Through Be This? God Bless My Mother Ooooo by lilmax(m): 2:24pm On Dec 05, 2014
And this is why women are different from men
Re: Ladies! Shey Na Wetin U Na Dey Pass Through Be This? God Bless My Mother Ooooo by kennyman20(m): 2:35pm On Dec 05, 2014
lilmax:
And this is why women are different from men

Hmmmmmm.. Are u sure? Can men breastfeed?
Re: Ladies! Shey Na Wetin U Na Dey Pass Through Be This? God Bless My Mother Ooooo by veave(f): 2:53pm On Dec 05, 2014
kennyman20:


Oya, no vex.. God go give you husband wey go cherish and care for u ooo.. The enemy of peaceful home no go see u na file ooo...



AMIN! AMIN! AMIN! NI ORUKO JESU!!! grin grin grin
Re: Ladies! Shey Na Wetin U Na Dey Pass Through Be This? God Bless My Mother Ooooo by veave(f): 2:55pm On Dec 05, 2014
Purity1:
the prayer na for all abi only her?



YOU FIT COLLECT TOO... OYA SAY AMEN cheesy
Re: Ladies! Shey Na Wetin U Na Dey Pass Through Be This? God Bless My Mother Ooooo by Purity1(f): 3:10pm On Dec 05, 2014
veave:




YOU FIT COLLECT TOO... OYA SAY AMEN cheesy
Amen dear

1 Like

Re: Ladies! Shey Na Wetin U Na Dey Pass Through Be This? God Bless My Mother Ooooo by kennyman20(m): 6:17pm On Dec 05, 2014
veave:




AMIN! AMIN! AMIN! NI ORUKO JESU!!! grin grin grin

hahahaha.. this kind three AMIN! i fear ooo.. One AMIN is okay naaaw.. Ohhh, okay.. One AMIN is for husband to come, another one is for not just a husband but a caring one, the last one is for not just a caring one but also responsible one.. Okay ooooo..

Seems, u're a mountain of fire member cos na them dey shout 20 AMIN for one prayer point..

No wahala sha.. Just be careful of how u shout AMIN cos of ur voice cos dollar dont increase and drug done increase too incase u need drug to get ur voice to normal

anyway, there're good guys on nairaland too.. Just that nairaland gals too dey form.. Hope u arent one of them sha?
Re: Ladies! Shey Na Wetin U Na Dey Pass Through Be This? God Bless My Mother Ooooo by veave(f): 6:23pm On Dec 05, 2014
kennyman20:


hahahaha.. this kind three AMIN! i fear ooo.. One AMIN is okay naaaw.. Ohhh, okay.. One AMIN is for husband to come, another one is for not just a husband but a caring one, the last one is for not just a caring one but also responsible one.. Okay ooooo..

Seems, u're a mountain of fire member cos na them dey shout 20 AMIN for one prayer point..

No wahala sha.. Just be careful of how u shout AMIN cos of ur voice cos dollar dont increase and drug done increase too incase u need drug to get ur voice to normal

anyway, there're good guys on nairaland too.. Just that nairaland gals too dey form.. Hope u arent one of them sha?


I no dey form o. Just that i dey a bit troublesome embarassed
Re: Ladies! Shey Na Wetin U Na Dey Pass Through Be This? God Bless My Mother Ooooo by kennyman20(m): 6:44pm On Dec 05, 2014
veave:



I no dey form o. Just that i dey a bit troublesome embarassed

which kind of trouble are we talking abt here oo?? Just curious
Re: Ladies! Shey Na Wetin U Na Dey Pass Through Be This? God Bless My Mother Ooooo by veave(f): 7:20pm On Dec 05, 2014
kennyman20:


which kind of trouble are we talking abt here oo?? Just curious


good one cheesy
Re: Ladies! Shey Na Wetin U Na Dey Pass Through Be This? God Bless My Mother Ooooo by kennyman20(m): 7:27pm On Dec 05, 2014
veave:



good one cheesy

Hmmmmm... Good one.. But, all my life.. Have never seen any trouble thats a good one.. Ohhh, u mean that trouble thats been done in a hidden place btw two people cos i know its only that trouble that always have a good ending.. Oya, make i PM u maybe u're shy to say it here.. What do u say?
Re: Ladies! Shey Na Wetin U Na Dey Pass Through Be This? God Bless My Mother Ooooo by Nobody: 7:38pm On Dec 05, 2014
IF only MEN can have UTERUS...and be engineered for the task.

WOMEN make it look as if it's a big deal.
D issue is dat there are so many interplays dat lead to conception with consequent parturition and delivery.
GOD has designed women, for that task naturally. Of which MEN can't undertake such.
AFTER all, who asked you folks to eat the APPLE.
WERE u under duress/gunpoint when u ate the APPLE..?
Dats due to excessive LOVE for material things.
Re: Ladies! Shey Na Wetin U Na Dey Pass Through Be This? God Bless My Mother Ooooo by kennyman20(m): 8:09pm On Dec 05, 2014
kayciano:
IF only MEN can have UTERUS...and be engineered for the task.

WOMEN make it look as if it's a big deal.
D issue is dat there are so many interplays dat lead to conception with consequent parturition and delivery.
GOD has designed women, for that task naturally. Of which MEN can't undertake such.
AFTER all, who asked you folks to eat the APPLE.
WERE u under duress/gunpoint when u ate the APPLE..?
Dats due to excessive LOVE for material things.

Hmmmmm.. What if they didnt eat the APPLE?
Re: Ladies! Shey Na Wetin U Na Dey Pass Through Be This? God Bless My Mother Ooooo by veave(f): 8:25pm On Dec 05, 2014
kennyman20:


Hmmmmm... Good one.. But, all my life.. Have never seen any trouble thats a good one.. Ohhh, u mean that trouble thats been done in a hidden place btw two people cos i know its only that trouble that always have a good ending.. Oya, make i PM u maybe u're shy to say it here.. What do u say?


you just lost me brov... undecided we are no more on same page lipsrsealed
Re: Ladies! Shey Na Wetin U Na Dey Pass Through Be This? God Bless My Mother Ooooo by kennyman20(m): 8:34pm On Dec 05, 2014
veave:



you just lost me brov... undecided we are no more on same page lipsrsealed

okay.. Which page do u want us to be oo.. I assume u've the control now.. Tell me which page
Re: Ladies! Shey Na Wetin U Na Dey Pass Through Be This? God Bless My Mother Ooooo by Agrika: 11:51pm On Dec 05, 2014
kayciano:
IF only MEN can have UTERUS...and be engineered for the task.

WOMEN make it look as if it's a big deal.
D issue is dat there are so many interplays dat lead to conception with consequent parturition and delivery.
GOD has designed women, for that task naturally. Of which MEN can't undertake such.
AFTER all, who asked you folks to eat the APPLE.
WERE u under duress/gunpoint when u ate the APPLE..?
Dats due to excessive LOVE for material things.
Please Mister stop exposing your ----- here, ok going by your story, women have to undergo such pain as part of thier "punishment" for eating that apple abi and men have to till the land and provide for his family abi? Ok nah if that's the case, why are so many women being "pressured" to take up jobs so as to assist in the providing...no be man punishment be that, Wetin come concern us

4 Likes

Re: Ladies! Shey Na Wetin U Na Dey Pass Through Be This? God Bless My Mother Ooooo by LordReed(m): 9:41pm On Dec 06, 2014
andromida:
For this i feel men should pay women. smiley

Awesome (((((((us)))))).

I saw what you did there, LoL.
Re: Ladies! Shey Na Wetin U Na Dey Pass Through Be This? God Bless My Mother Ooooo by Nobody: 12:22pm On Dec 07, 2014
LordReed:


I saw what you did there, LoL.

smiley

(1) (2) (Reply)

Is This What Is Called Marriage? / Funke Akindele Husband Almaroof Expecting 6th Child From First Wife / How Do I React To This?

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 41
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.