Nairaland ForumWelcome, Guest: Join Nairaland / Login / Trending / Recent / NewStats: 1077084 members, 1265653 topics. Date: Thursday, 20 June 2013 at 06:10 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / I Owe No One No Apology! (3057 Views)
Apology To Jarus And OAM4J / Apology To MTN Internet Subscribers / I Owe You If You Can Find Her. (1) (2) (3) (4)
(0) (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (Reply) (Go Down)
| Re: I Owe No One No Apology! by studio43(m): 10:44am On Dec 05, 2008 |
dem sey i support seun ban on gabrryll, na wetin cause all da madness for here be dis, i send dem ![]() |
| Re: I Owe No One No Apology! by folly69(m): 10:46am On Dec 05, 2008 |
war1: uh bless u child u sure can read minds ![]() |
| Re: I Owe No One No Apology! by studio43(m): 10:47am On Dec 05, 2008 |
niddle and stitches |
| Re: I Owe No One No Apology! by Moyola(f): 10:48am On Dec 05, 2008 |
![]() |
| Re: I Owe No One No Apology! by folly69(m): 10:49am On Dec 05, 2008 |
![]() |
| Re: I Owe No One No Apology! by studio43(m): 10:51am On Dec 05, 2008 |
niddle and sticthes |
| Re: I Owe No One No Apology! by by.dot: 10:52am On Dec 05, 2008 |
hmm! Wat can i say |
| Re: I Owe No One No Apology! by folly69(m): 10:54am On Dec 05, 2008 |
cow dung and Bottom's ![]() |
| Re: I Owe No One No Apology! by Gabry(f): 10:58am On Dec 05, 2008 |
Seun, Abeg no delete this thread Oo. This is the funniest joke Ive evr seen with the funniest replies in Nairaland History! ![]() |
| Re: I Owe No One No Apology! by folly69(m): 11:00am On Dec 05, 2008 |
heeey gabby baby u feelin me? am just having fun baby ![]() |
| Re: I Owe No One No Apology! by by.dot: 11:01am On Dec 05, 2008 |
hey gaby wen did u get ur Bottom back here. |
| Re: I Owe No One No Apology! by Gabry(f): 11:07am On Dec 05, 2008 |
folly69: Yes oo, Love the Middle fingr act. That be your signature move ![]() by.dot: yesterday Seun unbanned me naa ![]() |
| Re: I Owe No One No Apology! by disease(m): 11:08am On Dec 05, 2008 |
a new sitcom coming soon EVERYBODY HATES STUDIO43 ![]() Its going to be da bomb. |
| Re: I Owe No One No Apology! by Gabry(f): 11:09am On Dec 05, 2008 |
Heheheh! U too much naa ![]() |
| Re: I Owe No One No Apology! by folly69(m): 11:10am On Dec 05, 2008 |
ahah studio where u go naa oookay airtime done finish. i give u ten minutes go sell groundnut come buy airtime sharp sharp pele ooo. ![]() |
| Re: I Owe No One No Apology! by by.dot: 11:12am On Dec 05, 2008 |
![]() |
| Re: I Owe No One No Apology! by disease(m): 11:12am On Dec 05, 2008 |
Studio43 ticket don expire. He wan go borrow another money to buy time. |
| Re: I Owe No One No Apology! by izeek(m): 11:15am On Dec 05, 2008 |
well studio pele, seems like u don poo for church, unfortunately ppl see u so u must pack am. @ gab, u never tire for ban unban, ban, unban, ban, unban, soon ur id go change to banrywyl. |
| Re: I Owe No One No Apology! by studio43(m): 11:15am On Dec 05, 2008 |
i nor be like u wey dey go browse for cyber cafe na. |
| Re: I Owe No One No Apology! by Gabry(f): 11:15am On Dec 05, 2008 |
Uhm. . . Guys. . , ![]() |
| Re: I Owe No One No Apology! by Gabry(f): 11:16am On Dec 05, 2008 |
izeek: kakakakakakakak! True talk naa ![]() |
| Re: I Owe No One No Apology! by izeek(m): 11:16am On Dec 05, 2008 |
him no go sell groundnut, he istrying to repackage his bottled eba. maybe he can sell of a few to his aro pals, and buy airtime. tank God say u don well enuf to browse. |
| Re: I Owe No One No Apology! by studio43(m): 11:22am On Dec 05, 2008 |
must be talking from Xperience na, oniranu |
| Re: I Owe No One No Apology! by folly69(m): 11:30am On Dec 05, 2008 |
pssssst studio whispers i think u ar runnin out of amo better reload or face the consequences ![]() |
| Re: I Owe No One No Apology! by romsky: 11:36am On Dec 05, 2008 |
yes lets join hand and chastise dat pikin hope he brought his hearing aid 2day sha |
| Re: I Owe No One No Apology! by Gabry(f): 11:39am On Dec 05, 2008 |
Ami! ![]() |
| Re: I Owe No One No Apology! by studio43(m): 11:42am On Dec 05, 2008 |
attention seekers, tryna be ME! |
| Re: I Owe No One No Apology! by folly69(m): 11:44am On Dec 05, 2008 |
alright now i see u are way too dumb to learn pele |
| Re: I Owe No One No Apology! by Gabry(f): 11:46am On Dec 05, 2008 |
Eheheheh! True talk ![]() |
| Re: I Owe No One No Apology! by romsky: 11:47am On Dec 05, 2008 |
Gab dearie dont u luv d service provided 2day we want DEMOCRACY & not DEMONSTRATION OF CRAZE 8 Studio with wat u just said i tink wat everyone is saying is true |
| Re: I Owe No One No Apology! by war1: 11:49am On Dec 05, 2008 |
studio43: see who dey talk, ''beaver''. |
| Re: I Owe No One No Apology! by sexyLeamon(f): 11:51am On Dec 05, 2008 |
studio what is all this na ah ah ah ![]() |
(0) (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (Reply)
Police Bans Unauthorized Sale Of Uniforms, - M.D. Abubakar's PRO / Hot! Sizzling! Hot! Pictures / Has Nairaland Impacted Your Life In Any Way?
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health Links: (0) (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) Nairaland - Copyright © 2005 - 2013 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See Privacy Policy & Nairalist. 50.16.132.180 |