Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,148,351 members, 7,800,694 topics. Date: Thursday, 18 April 2024 at 12:30 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Wetin Una Go Do Abeg? (702 Views)
Amaechi E Don Do Abeg...and Other Matters Arising... / See Wetin COCA COLA Don Cause O. / Lmao!!!!!!!!!!!!!!!!!!! Una Go Fearrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrr (2) (3) (4)
(1) (Reply)
Wetin Una Go Do Abeg? by Prinzecharlez(m): 7:05am On Dec 26, 2014 |
u been dey hustle for long,u com hammer,com say make u blow one of ur"small jeeps" fall in villa na I'm one gurl wen been dey do guy for u b4 com begin dey give u signal u no send am,finally she con burst ur brain wit okpata say e don tey wey she been dey eye u but she no get d mind to tell u,but she just use all her courage say make she yarn u d koko. well I no know wetin u go tell am,but if na me?lol I go just start crocrodile tears, babe:love?why are u crying,is it something I said. me:so U neva hear. babe:hear what? me:u never hear who die? babeshocked)who died? me: (sniffs fairly)e been dey travel from overseas say make e com Nigeria but dey kill am for airportoooooh eewo babe : who be dat nah me :na love ooo,e don die na d burial I say make I come. if na u wetin u go do no mind me jawe goodmorning my neighbors!! |
Re: Wetin Una Go Do Abeg? by saaedlee: 7:08am On Dec 26, 2014 |
Lol.. and na for airport love come kpai. I don laugh tire |
(1) (Reply)
I Was Disvirgined At The Age Of 5yrs....pls I Need Ur Help / Bad Friend Who Cheat Me. / Fair Judge?
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 8 |