Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,148,896 members, 7,802,886 topics. Date: Saturday, 20 April 2024 at 01:43 AM

Web Don Allow OYINBO Connect 9ja People - To Sabi PIDGIN Na The Key :) - Webmasters - Nairaland

Nairaland Forum / Science/Technology / Webmasters / Web Don Allow OYINBO Connect 9ja People - To Sabi PIDGIN Na The Key :) (965 Views)

How Do 9ja Music Blogs And Sites Make Money From Their Sites / Ways To Attract People To Your Website/blog / Mtn 500gb Cheat Now Rocking 9ja. (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Web Don Allow OYINBO Connect 9ja People - To Sabi PIDGIN Na The Key :) by OyinboPrincess(f): 12:26pm On Jan 09, 2015
I hail u ooo, hw far na? Compliments of the season smiley to all

Abeg if una get small time, make u watch my video for YouTube - Oyinbo Princess 'Omo See Yanch' plus others wey dey there under my name... una need open youtube, enter my name, u go see am for there oo

I be British lady oo, where sabi Pidgin well well... E b like say the sound don dey sweet me ooo! Follow me for latest clips and movements

I dey for facebook too - Oyinbo Princess

Also twitter - @OyinboPrincess

Re: Web Don Allow OYINBO Connect 9ja People - To Sabi PIDGIN Na The Key :) by WebHostingPal: 1:23pm On Jan 09, 2015
Nawa o ma sista, na so you just knock me off with ya video. Well done, people for ma office still dey try to learn pidgin o... grin grin

So na wetin be the purpose of ya video sef or na for pr? anyway impress us more by learning Hausa, Igbo and Yoruba grin

1 Like

Re: Web Don Allow OYINBO Connect 9ja People - To Sabi PIDGIN Na The Key :) by FKO1(m): 1:25pm On Jan 09, 2015
Na WA oo

1 Like

Re: Web Don Allow OYINBO Connect 9ja People - To Sabi PIDGIN Na The Key :) by OyinboPrincess(f): 1:43pm On Jan 09, 2015
@WebHostingPal - I go try sha... na small small ooo smiley ose. E b like say that one na the hardest mata, make I try am anyway jare smiley thanks for reply my sista - u don try well well
Re: Web Don Allow OYINBO Connect 9ja People - To Sabi PIDGIN Na The Key :) by WebHostingPal: 2:05pm On Jan 09, 2015
OyinboPrincess:
@WebHostingPal - I go try sha... na small small ooo smiley ose. E b like say that one na the hardest mata, make I try am anyway jare smiley thanks for reply my sista - u don try well well

grin grin I no be sista ooo... I be buroda.. Infact if award dey for pidgin, you for get one. Keep it up...

1 Like

Re: Web Don Allow OYINBO Connect 9ja People - To Sabi PIDGIN Na The Key :) by OyinboPrincess(f): 2:08pm On Jan 09, 2015
@WebHostingPal - ohhhh PELE, I nor knw ooo - my bad.... abegieeeee make una share my video jare smiley
Re: Web Don Allow OYINBO Connect 9ja People - To Sabi PIDGIN Na The Key :) by WebHostingPal: 2:28pm On Jan 09, 2015
OyinboPrincess:
@WebHostingPal - ohhhh PELE, I nor knw ooo - my bad.... abegieeeee make una share my video jare smiley

No wahala, make una consider sharing una video done wink

1 Like

Re: Web Don Allow OYINBO Connect 9ja People - To Sabi PIDGIN Na The Key :) by njuwo(m): 5:45pm On Jan 09, 2015
Nothing wey person no go see. Our lingua franco don dey trafigate. See oyinbo dey blow pidgin like naija personal perso. Oyinbo princess well done o, keep am up, make God continue to dey sugar your milk day and night, in Jesus name amen!
Re: Web Don Allow OYINBO Connect 9ja People - To Sabi PIDGIN Na The Key :) by Tolzeal(m): 5:57pm On Jan 09, 2015
njuwo:
Nothing wey person no go see. Our lingua franco don dey trafigate. See oyinbo dey blow pidgin like naija personal perso. Oyinbo princess well done o, keep am up, make God continue to dey sugar your milk day and night, in Jesus name amen!
Re: Web Don Allow OYINBO Connect 9ja People - To Sabi PIDGIN Na The Key :) by Tolzeal(m): 5:58pm On Jan 09, 2015
njuwo:
Nothing wey person no go see. Our lingua franco don dey trafigate. See oyinbo dey blow pidgin like naija personal perso. Oyinbo princess well done o, keep am up, make God continue to dey sugar your milk day and night, in Jesus name amen!





why believing so much, when some Nigerians might be at work in other to pull traffic to their channels. cry cry

1 Like

Re: Web Don Allow OYINBO Connect 9ja People - To Sabi PIDGIN Na The Key :) by WebHostingPal: 6:13pm On Jan 09, 2015
Tolzeal:
why believing so much, when some Nigerians might be at work in other to pull traffic to their channels. cry cry

Abegi e no matter bro... Oyinbo dey blow pidgin na that one be koko... Dat na im dem dey call the bone of contention. grin

1 Like

Re: Web Don Allow OYINBO Connect 9ja People - To Sabi PIDGIN Na The Key :) by OyinboPrincess(f): 7:42pm On Jan 09, 2015
@njuwo - omo I don HAIL YOU OOOO - I don appreciate dis ur words well well ooo... na me dey try learn, na me don sabi! Nor b small matter, na years I come spend to flow like this oo. Abeg, may God bless you self, LLNP smiley

@Tolzeal - I knw say many 419ers dey for road ooo, even me, I don dey fear well well, but, as I dey so like this - na true mata. If u nor go believe, make una go see face for youtube (if you sabi usa am) type Oyinbo Princess, na video ooo, nor b pictures alone. I also get facebook, if una care take knw... ohhh and twitter - now.......... wetin u wan yarn again?!
Re: Web Don Allow OYINBO Connect 9ja People - To Sabi PIDGIN Na The Key :) by igetemi(m): 8:26pm On Jan 09, 2015
grin

lol

1 Like

(1) (Reply)

Reddit Has 7.55 Billion Page Views Every Month / I Need A User Friendly Website For My Car Business.. / How To Setup Custom Robots To Improve Your Blogger Blog For Seo

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 15
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.