Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,143,140 members, 7,780,070 topics. Date: Thursday, 28 March 2024 at 09:14 AM

****oyinbo Wey Love Pidgin DIE**** - Culture - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Culture / ****oyinbo Wey Love Pidgin DIE**** (2026 Views)

Oyinbo Woman Pays Homage To Oba Of Benin In His Palace. Photos / Oyinbo People Greet Ooni Ogunwusi At A Get-Together In New York.Pics / ****oyinbo Wey Love Pidgin DIE**** (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

****oyinbo Wey Love Pidgin DIE**** by OyinboPrincess(f): 12:49pm On Jan 09, 2015
E b like say eh, Pidgin don enter my system well well, so na wetin I wan take am do, ideally, I go reach out to the 9ja society make am known ooo...

Nau get time for laffs abi - Abeg if una get small time, make u watch my video for YouTube - Oyinbo Princess 'Omo See Yanch' plus others wey dey there under my name - if u want leave comments u go subscribe (free of charge) for the latest updates and videos

I be British lady oo, where sabi Pidgin well well... E b like say the sound don dey sweet me ooo! I live for London and wan come show again soon for 9ja - watch this space oo!!

I dey for facebook too - Oyinbo Princess - u for like my page, info of when I go enter ur area go show for there

Also twitter - @OyinboPrincess - all the latest smiley

1 Like

Re: ****oyinbo Wey Love Pidgin DIE**** by Nobody: 12:54pm On Jan 09, 2015
grin

1 Like

Re: ****oyinbo Wey Love Pidgin DIE**** by Nobody: 12:55pm On Jan 09, 2015
cheesy ehe?

1 Like

Re: ****oyinbo Wey Love Pidgin DIE**** by padeolu: 12:58pm On Jan 09, 2015
oyinbo pepper, now that we don know say you sabi speak pigin, wetin make we do?

I be confirm Yoruba boy and I sabi speak English.

e good sha, no be everyday we go see monkey for roller skate

2 Likes

Re: ****oyinbo Wey Love Pidgin DIE**** by dexpendable(m): 1:05pm On Jan 09, 2015
Do you know pidgin is a general language. Chinese have their own pidgin. . so do many others.

en.m.wikipedia.org/wiki/Pidgin

1 Like

Re: ****oyinbo Wey Love Pidgin DIE**** by donmalcolm21(m): 1:05pm On Jan 09, 2015
We need Charlie Hedbo story on Fp. #SayNoToTerrorism https://www.nairaland.com/2084193/terror-paris-suspects-involved-hostage
Re: ****oyinbo Wey Love Pidgin DIE**** by GoldCircle: 1:58pm On Jan 09, 2015
I'll check out your vids on youtube. but please tell us how you learnt the language? Are u dating a Nigerian from Warri?

2 Likes

Re: ****oyinbo Wey Love Pidgin DIE**** by OyinboPrincess(f): 2:06pm On Jan 09, 2015
@Gold Circle - e b like say eh, as I don dey hear am, hear am for here I just wan know am jare smiley
Re: ****oyinbo Wey Love Pidgin DIE**** by GoldCircle: 2:12pm On Jan 09, 2015
cheesy funny...very funny. so you learn am just by following us here for NL?

Welcome jare.

1 Like

Re: ****oyinbo Wey Love Pidgin DIE**** by fr3do(m): 4:33pm On Jan 09, 2015
grin no be small thing o

2 Likes

Re: ****oyinbo Wey Love Pidgin DIE**** by Dathommie(m): 1:11am On Jan 10, 2015
No offence o...

Bt d way u position ur face 4 som of ur pic sha..

I swear, I fit dedicate 1 full day to dey laugh dem grin

1 Like

Re: ****oyinbo Wey Love Pidgin DIE**** by OyinboPrincess(f): 11:23am On Jan 10, 2015
@Dathommie - chaiiiii abeg baba, u don dey make me laff na.... position mata??!! If u fit dedicate 1 full day, make una share the link joor grin
Re: ****oyinbo Wey Love Pidgin DIE**** by bigfrancis21: 5:05am On Jan 13, 2015
I watched your pidgin videos on youtube and I must say I was really really astonished! You're really trying! You dey try...biko fire dey go...nothing do you!

1 Like

Re: ****oyinbo Wey Love Pidgin DIE**** by Nobody: 11:33pm On Jan 14, 2015
Wahala dey o. She speaks pidgin better than I do. embarassed

2 Likes

Re: ****oyinbo Wey Love Pidgin DIE**** by Nobody: 11:43am On Jan 15, 2015
bigfrancis21:
I watched your pidgin videos on youtube and I must say I was really really astonished! You're really trying! You dey try...biko fire dey go...nothing do you!

Hi bigfrancis21,
I understand u r from onitsha cos I stumbled on it somewhere and that made me go tru ur post history. It seems u r grounded in culture.

Abeg can u give me a load down of onitsha and their culture?
I'm married to an onitsha guy and that's all.
Am I free to ask u any question anytime about onitsha?
I'm anambra though.
Re: ****oyinbo Wey Love Pidgin DIE**** by OyinboPrincess(f): 12:03pm On Jan 15, 2015
@ bigfrancis21 - omo I hail u ooo my brotha... u see as the video b, na me b that smiley omo BIKO FIRE DEY GOOO OOOOO!!! na u sabi smiley

@ VictoriousVic - I nor fit believe that ooo... na ur Pidgin don pass my own well well smiley

1 Like

Re: ****oyinbo Wey Love Pidgin DIE**** by dechandel(f): 12:12pm On Jan 15, 2015
Lol
OyinboPrincess oo grin grin


Omo see Nyansh. Lol. The way you said it eeh
Your youtube videos are so hillarious

See tushed pidgin na
Welldone o grin
I go come learn work from you
Re: ****oyinbo Wey Love Pidgin DIE**** by Nobody: 12:15pm On Jan 15, 2015
[email][/email]
dechandel:
Lol
OyinboPrincess oo grin grin


Omo see Nyansh. Lol. The way you said it eeh
Your youtube videos are so hillarious

See tushed pidgin na
Welldone o grin
I go come learn work from you
Sister-in-law. Long time no see.

*Waves at her* Do you still remember me?
Re: ****oyinbo Wey Love Pidgin DIE**** by dechandel(f): 12:19pm On Jan 15, 2015
Victoriousvic:
[email][/email]
Sister-in-law. Long time no see.

*Waves at her* Do you still remember me?
See you
Na like this them dey do wife for your side abi?

No checking up on me
No season's greetings

Infact tori long
Why wont i remember you?


Howdy? cheesy
Re: ****oyinbo Wey Love Pidgin DIE**** by Nobody: 12:25pm On Jan 15, 2015
dechandel:
See you
Na like this them dey do wife for your side abi?

No checking up on me
No season's greetings

Infact tori long
Why wont i remember you?


Howdy? cheesy
I dey o. You na?

Abeg no vex. I thought you and brother went on Christmas vacation. Happy new year sef. cheesy
Re: ****oyinbo Wey Love Pidgin DIE**** by dechandel(f): 12:35pm On Jan 15, 2015
Victoriousvic:

I dey o. You na?

Abeg no vex. I thought you and brother went on Christmas vacation. Happy new year sef. cheesy
I am good


Person wey go vacation no dey come back?
Sha e don do tongue
Happy new year to you too cheesy
Hope you had a wonderful Christmas hols?
Re: ****oyinbo Wey Love Pidgin DIE**** by Nobody: 12:37pm On Jan 15, 2015
dechandel:
I am good


Person wey go vacation no dey come back?
Sha e don do tongue
Happy new year to you too cheesy
Hope you had a wonderful Christmas hols?
Yeah, I did but no Christmas gifts sha. sad

Lol. Brother never come back. I haven't seen him around. grin
Re: ****oyinbo Wey Love Pidgin DIE**** by dechandel(f): 1:46pm On Jan 15, 2015
Victoriousvic:

Yeah, I did but no Christmas gifts sha. sad

Lol. Brother never come back. I haven't seen him around. grin
No Christmas gift? shocked
Not even from Santa?
If only you had called me
I gave alot of Christmas giveaways o grin
Chai.


Your brother just dey.. Office duties. Trying to replenish our pocket grin
Re: ****oyinbo Wey Love Pidgin DIE**** by Nobody: 3:38pm On Jan 15, 2015
dechandel:
No Christmas gift? shocked
Not even from Santa?
If only you had called me
I gave alot of Christmas giveaways o grin
Chai.


Your brother just dey.. Office duties. Trying to replenish our pocket grin
Nothing o. I guess I was bad in 2014. embarassed

New year giveaway nko? cheesy

Greet my brother when he returns o, and tell him I want to be an uncle. angry smiley
Re: ****oyinbo Wey Love Pidgin DIE**** by dechandel(f): 6:04pm On Jan 15, 2015
Victoriousvic:

Nothing o. I guess I was bad in 2014. embarassed

New year giveaway nko? cheesy

Greet my brother when he returns o, and tell him I want to be an uncle. angry smiley
Hehehe

Try being better this year. You might get lucky tongue

New year wetin? E don pass


As for you being an uncle. Dont worry
We are working on that grin
Re: ****oyinbo Wey Love Pidgin DIE**** by OyinboPrincess(f): 9:21pm On Jan 15, 2015
@dechandel- my sista, I hail u oooo smiley thanks for watchin the videos sha... I knw say I get mouth!! grin If u get chance na, abegiee... make u share am for me smiley if u get twitter we go follow each other self... nor b small, thanks again x
Re: ****oyinbo Wey Love Pidgin DIE**** by Nobody: 6:35pm On Jan 17, 2015
OyinboPrincess:
@dechandel- my sista, I hail u oooo smiley thanks for watchin the videos sha... I knw say I get mouth!! grin If u get chance na, abegiee... make u share am for me smiley if u get twitter we go follow each other self... nor b small, thanks again x

Who and where you learn to speak pidgin like this ? I hail you , you try no be small. I wan ask wetin be your real name sef , I mean the name wet your mama give you ?
Re: ****oyinbo Wey Love Pidgin DIE**** by Nobody: 6:36pm On Jan 17, 2015
OyinboPrincess:
@dechandel- my sista, I hail u oooo smiley thanks for watchin the videos sha... I knw say I get mouth!! grin If u get chance na, abegiee... make u share am for me smiley if u get twitter we go follow each other self... nor b small, thanks again x

Who and where you learn to speak pidgin like this ? I hail you , you try no be small. I wan ask wetin be your real name sef , I mean the name wey your mama give you ?
Re: ****oyinbo Wey Love Pidgin DIE**** by Pidggin(f): 6:03pm On Jul 31, 2015
My sista e don tey, u no dey NL again? We dey miss your flow grin

(1) (Reply)

MONARCH’S STOOL: Ohu, Amadi Caste Systems Tear Enugu Community Apart / How Come There Is No Screaming In African Music? / Lagos Carnival 2013 (exclusive Photos)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 30
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.