Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,150,480 members, 7,808,748 topics. Date: Thursday, 25 April 2024 at 04:18 PM

7 To 7 By Abbeyclassiclee(pidgin Version) - Literature - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Literature / 7 To 7 By Abbeyclassiclee(pidgin Version) (489 Views)

How I Fell In Love With An Agbo Seller. Pidgin Story / "Nwa Aba Na City" (a Pidgin Story) / As E Dey Happen (pidgin Tory Wey Sweet Wella) (2) (3) (4)

(1) (Reply)

7 To 7 By Abbeyclassiclee(pidgin Version) by classiclee(m): 2:58am On Jan 18, 2015
18+ .
Am not a proffessional writer or any i just Love writing please dont criticize Thank you .
You czman copy just make sure my details are available

ENJOY
7 to 7 by Abbeyclassiclee
WRITTEN BY ABBEYCLASSICLEE in EnglishPidgin(@abbeyclassiclee, 51561D6D)
These is my first time of written in pidgin Enjoy
As e be say Nepa nor give us light i ma generator no fit carry pumpingmachine na im be saywater no go dey for house be that .
As i just wake for around six i check all pings and chats wey dem send me reply everything go down unto say na duplex me dey stay i just off gen open my mama shop carry pure water close the shop back ah don arrange brush with paste ah just dey outside they brush jejely the same time they swear for nepa because ah go fetch water for my papa brother hotel wey dey my front .
Na so kekenapep park for ma front
Me: Oga abeg comot for my front u want ma pour spit for your maruwa.
Maruwa driver : Na u sabi
*Naso him shift maruwa go front*
Me :U for nor comot na.
*Naim i don brush finish oo ma enter gate back na im i just see one fine babe pack load come down for keke*
Me :yeepa.
Babe : Maruwa abeg change .
*Na so i near am *
Me : Aunty i fit help you?
Babe :Thank you jare no wory ma call pipo wey i wan go meet.
Maruwa driver :ashewo..
Me :Agbaya wowo man
*drives off*
Me : Aunty who b d people .
Babe : Mummy loveth.
*Ah dey hide d name because d pipo fit read am make we use loveth*
Me : Iya loveth oya make we go na ma just help you .
*Naso i drop brush one side *
Babe : Ok.
"As we dey waka go na ah gats code the babe"
Me :EhnEhn Aunty abeg wetin be ur name.
Babe : Abi sandra.abeg your talk don dey too much haa.
Re: 7 To 7 By Abbeyclassiclee(pidgin Version) by classiclee(m): 3:00am On Jan 18, 2015
Your comments are highly appreciated

(1) (Reply)

Pls Need Help On Writing A Story / The Walk To Change / Bleeding Soul!!!!

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 10
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.