Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,150,331 members, 7,808,112 topics. Date: Thursday, 25 April 2024 at 07:21 AM

Nairaland Shekpe (roots & Herbs Kaikai Mixture) And Cigar Joint! - Oga Dastardly - Nairaland / General (2) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Nairaland Shekpe (roots & Herbs Kaikai Mixture) And Cigar Joint! - Oga Dastardly (3248 Views)

Nigerian Austin Oga Drowns In US While Swimming With Friends / Time For Uncle Dastardly's Bed Time Stories - Come in! / How Great Zik Caged The River Niger Mammy Water - A Fictional Story By Dastardly (2) (3) (4)

(1) (2) (Reply) (Go Down)

Re: Nairaland Shekpe (roots & Herbs Kaikai Mixture) And Cigar Joint! - Oga Dastardly by DickDastardly(m): 6:09pm On Jan 18, 2015
rooqee120:
Ah oga thank u o. I promise u say i go b gud gal *smiles*
No thank 1st o! We nova do interview proper. I tjink you undasand? wink
Re: Nairaland Shekpe (roots & Herbs Kaikai Mixture) And Cigar Joint! - Oga Dastardly by DickDastardly(m): 6:11pm On Jan 18, 2015
Enegod:
local weed no dey here? angry
Dem send you Abeg close my curtain before make pipo no dey shine eye like toush enter here angry
Re: Nairaland Shekpe (roots & Herbs Kaikai Mixture) And Cigar Joint! - Oga Dastardly by rooqee120(f): 6:11pm On Jan 18, 2015
iamodenigbo1:
abeg commot for road I always taste any edible I am buying your own will not be an exception
Abeg oga speak language wey we hear. Wc one b edible again? All dis pipo wey go dey form shake spear abi na shake arrow sef *mstweeeew*
Re: Nairaland Shekpe (roots & Herbs Kaikai Mixture) And Cigar Joint! - Oga Dastardly by demelza: 6:11pm On Jan 18, 2015
DickDastardly:

Hehehehe you sopos andastand naa grin
I wan 1st dey sure say u no be eke-man na. Oya the viju milk, how much own sad
Viju milk ke? I resemble pikin?
Abi you just wan yab me?
Do you know who I be?
Do you know my connections?
Dont you know I can buy this bar at the drop of a hat and throw you into the streets?
*removes fone*
Let me call my broda the commissioner.
You go hear am today. angry
Re: Nairaland Shekpe (roots & Herbs Kaikai Mixture) And Cigar Joint! - Oga Dastardly by rooqee120(f): 6:12pm On Jan 18, 2015
DickDastardly:

No thank 1st o! We nova do interview proper. I tjink you undasand? wink
Oga costomers dey wait o
Re: Nairaland Shekpe (roots & Herbs Kaikai Mixture) And Cigar Joint! - Oga Dastardly by DickDastardly(m): 6:13pm On Jan 18, 2015
iamodenigbo1:
na now u Come,abeg add am small this one no go wet my throat
Oya see am take. No be make i even add am small Dogonyaro sef, cause u be me like who wen get malaria grin
Re: Nairaland Shekpe (roots & Herbs Kaikai Mixture) And Cigar Joint! - Oga Dastardly by DickDastardly(m): 6:17pm On Jan 18, 2015
demelza:
Viju milk ke? I resemble pikin?
Abi you just wan yab me?
Do you know who I be?
Do you know my connections?
Dont you know I can buy this bar at the drop of a hat and throw you into the streets?
*removes fone*
Let me call my broda the commissioner.
You go hear am today. angry
You know where you enter so
Dem no tell you Call anybody wen you wan call na here i tanda angry
Infact begin dey comot for here before i loose temper. *drags him roughly by the hand and flings him outside* grin
Re: Nairaland Shekpe (roots & Herbs Kaikai Mixture) And Cigar Joint! - Oga Dastardly by DickDastardly(m): 6:19pm On Jan 18, 2015
rooqee120:
Oga costomers dey wait o
Make dem wait, dem born dem born kainkain grin abi dem use am swear for dem
Re: Nairaland Shekpe (roots & Herbs Kaikai Mixture) And Cigar Joint! - Oga Dastardly by demelza: 6:23pm On Jan 18, 2015
DickDastardly:

You know where you enter so
Dem no tell you Call anybody wen you wan call na here i tanda angry
Infact begin dey comot for here before i loose temper. *drags him roughly by the hand and flings him outside* grin
Is this how you treat a lady?
Becos I no wear make-up, I come resemble man abi?
See as u just dey pour insult for my body because I say make I pity you instead of going to Sheraton wey I be wan go.
I no blame you
Re: Nairaland Shekpe (roots & Herbs Kaikai Mixture) And Cigar Joint! - Oga Dastardly by CORTANA: 6:23pm On Jan 18, 2015
Abeg na who dey here?
Re: Nairaland Shekpe (roots & Herbs Kaikai Mixture) And Cigar Joint! - Oga Dastardly by DickDastardly(m): 6:24pm On Jan 18, 2015
CORTANA:
Abeg na who dey here?
Ehen na wetin
Re: Nairaland Shekpe (roots & Herbs Kaikai Mixture) And Cigar Joint! - Oga Dastardly by CORTANA: 6:28pm On Jan 18, 2015
DickDastardly:

Ehen na wetin
Abeg bros no vex too much. U know wheither e get any ashawo joint wen dey around here?
Re: Nairaland Shekpe (roots & Herbs Kaikai Mixture) And Cigar Joint! - Oga Dastardly by DickDastardly(m): 6:31pm On Jan 18, 2015
demelza:
Is this how you treat a lady?
Becos I no wear make-up, I come resemble man abi?
See as u just dey pour insult for my body because I say make I pity you instead of going to Sheraton wey I be wan go.
I no blame you
Story! You wen dey owe me dey talk about sharatun hotel? Oya pay me my money. * grabs her neck* grin
Re: Nairaland Shekpe (roots & Herbs Kaikai Mixture) And Cigar Joint! - Oga Dastardly by DickDastardly(m): 6:33pm On Jan 18, 2015
@rooqee120
Na sleep u don sleep so
Na so u wan take do d work? See cup litter for table u dey there dey snore grin
Oya hanlele! angry
Re: Nairaland Shekpe (roots & Herbs Kaikai Mixture) And Cigar Joint! - Oga Dastardly by rooqee120(f): 6:33pm On Jan 18, 2015
CORTANA:
Abeg na who dey here?
Na human beans na
Re: Nairaland Shekpe (roots & Herbs Kaikai Mixture) And Cigar Joint! - Oga Dastardly by CORTANA: 6:36pm On Jan 18, 2015
rooqee120:
Na human beans na
U wen jus dey wake up now. Ok, i dey find ashawo joint, u fit direct me?
Re: Nairaland Shekpe (roots & Herbs Kaikai Mixture) And Cigar Joint! - Oga Dastardly by menix(m): 6:54pm On Jan 18, 2015
DickDastardly:

Correct man smiley
Oya see am take. Carry chair sidon naa. Na wish cigar i go gi you? cheesy

U get st. Morris, abeg gimme 2 stick
Re: Nairaland Shekpe (roots & Herbs Kaikai Mixture) And Cigar Joint! - Oga Dastardly by Enegod(m): 7:59pm On Jan 18, 2015
DickDastardly:

Dem send you Abeg close my curtain before make pipo no dey shine eye like toush enter here angry
shekpe doesn't high me angry
cuban weed i do undecided
Re: Nairaland Shekpe (roots & Herbs Kaikai Mixture) And Cigar Joint! - Oga Dastardly by iamodenigbo1(m): 4:45pm On Jan 19, 2015
rooqee120:
Abeg oga speak language wey we hear. Wc one b edible again? All dis pipo wey go dey form shake spear abi na shake arrow sef *mstweeeew*
we de qurell before? na for this shekpe joint we meet or u see me for ur dream?
Re: Nairaland Shekpe (roots & Herbs Kaikai Mixture) And Cigar Joint! - Oga Dastardly by simdam500(m): 9:36am On Jan 21, 2015
Errrr who is here please?!?




adjusting my tie
Would somebody answer me! sad

(1) (2) (Reply)

Amazing! Father And Son Pose For The Same Photo For 30 Years! (pictures) / I Want To Learn Arabic And Hausa Language / Your Real Thoughts And Suggestions For Ethiopians

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 21
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.