Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,150,380 members, 7,808,356 topics. Date: Thursday, 25 April 2024 at 10:47 AM

****Oyinbo Wey Wan Enter 9ja - Entertainment**** - TV/Movies (2) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / ****Oyinbo Wey Wan Enter 9ja - Entertainment**** (2812 Views)

Another Veteran Yoruba Actor Bids 9ja Entertainment Industry Farewell! / Comedy Wey Dey Burst Brain.... This Is So Funny / ****Oyinbo Princess - Loves 9ja**** (2) (3) (4)

(1) (2) (Reply)

Re: ****Oyinbo Wey Wan Enter 9ja - Entertainment**** by Anaskie(m): 1:47pm On Feb 12, 2015
Wow! Still cant believe ur a white girl shocked

Abeg na who teach u pidgin lyk dis? U over-try wella.

Wheneva ur in Naija, don't forget to let me know. U go drink 12 bottles of Orijin ontop my head.

U too much joor.

1 Like

Re: ****Oyinbo Wey Wan Enter 9ja - Entertainment**** by OyinboPrincess(f): 2:00pm On Feb 12, 2015
@Anaskie - LOOOL na whitey I b ooo - confirm Britico self!!! As d Pidgin sweet me, na so I come apply mind take learn am ooo smiley omo if na 12 bottles u wan make I drink, I do shayo b that ooOOoo grin ose ooo baba.... make una follow for twitter @OyinboPrincess ati facebook Oyinbo Princess na cool

Re: ****Oyinbo Wey Wan Enter 9ja - Entertainment**** by laykhorn(m): 1:01pm On Sep 28, 2015
OyinboPrincess:
@Zaha - ose baba... lol... e never reach wow factor ooo grin

Peeps - I don get new video ooo - na YouTube you go see am:
https://www.youtube.com/watch?v=Pd7BpYpz7t4&feature=youtu.be

Babe, Omo naso you teach me how to cook egusi o. I dey believe say I sabi until I try your style cook better egusi.
LOL! Your pidgin na die, I first dey look am say no be you dey talk before, I come relax watch am dey watch your mouth. You bad o
How you sabi like that nao?
Make I go follow you for twitter sef, make you follow back o

(1) (2) (Reply)

How Many Seasons Of Jericho Are There? / Warning!!! Movie Spoilers. / How To Download Torrent Files

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 8
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.