Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,143,187 members, 7,780,302 topics. Date: Thursday, 28 March 2024 at 11:59 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Politics / Nigeria Will Know No Peace If Gej Loses.????? (2291 Views)
Buhari Will Not Know Peace, If Niger Delta Knows No Peace – Tompolo / A Perfect Reply To Asari Dokubo's Threat Of War If Gej Loses. / Genuine Reasons South-south May Shut Down Nigeria If GEJ Loses. (2) (3) (4)
Re: Nigeria Will Know No Peace If Gej Loses.????? by misreal(m): 8:19pm On Feb 07, 2015 |
courage54:I go just disorganise ya face.when u look itself for mirror,u no go sabi yaself again. |
Re: Nigeria Will Know No Peace If Gej Loses.????? by jorlons(m): 8:33pm On Feb 07, 2015 |
misreal: O boy you dey craze oo I nor know who you and tompolo dey open eye for. If the matter burst una go tire I assure you. Una just dey make noise dey disturb people ear as if na only bayelsa naim get oil. Maybe you tompolo and Goodluck think say na by gree gree. Make una nor worry we dey watch. |
Re: Nigeria Will Know No Peace If Gej Loses.????? by misreal(m): 9:09pm On Feb 07, 2015 |
jorlons:I just de laf..make we dey see na..shey u sabi say I be one man ccommando...no worry,we go see the matter wen e happen.. |
Re: Nigeria Will Know No Peace If Gej Loses.????? by lukuluku101(m): 11:28pm On Feb 07, 2015 |
Sigh...the threats and counter-threats are just senseless, if you ask me. 2015 elections will not be the last in Nigeria, therefore, no life should be wasted because of it. If the results do not favour your preferred candidate, there will be another opportunity in 2019 to present your choice candidate. Please be wise & don't be a sacrificial lamb for anyone's selfish interest. God bless Nigeria & Nigerians! |
Abia: Orji Uzor - TA Orji- Ikpeazu - Bad -worse -worst / Troops Begins Search For Tompolo, Storm Militants’ Den / Idoma People Disown Biafra Struggle
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 9 |