Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,148,471 members, 7,801,188 topics. Date: Thursday, 18 April 2024 at 12:08 PM

NYSC 2015 Batch B House - NYSC (16) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2015 Batch B House (3985053 Views)

NYSC 2015 Batch B Oyo / NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up / NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (13) (14) (15) (16) (17) (18) (19) ... (3378) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2015 Batch B House by 2el(m): 10:14am On Mar 25, 2015
October or November...all iz well sha*
Re: NYSC 2015 Batch B House by erisegun: 1:04pm On Mar 25, 2015
chikaodili345:
This might be a stupid question but, do corpers get paid during the NYSC program? If so, how much?
ar u sure u ar a nigerian?smh*
Re: NYSC 2015 Batch B House by sleekyonyx(f): 1:25pm On Mar 25, 2015
erisegun:
ar u sure u ar a nigerian?smh*
Segun doing his normal thing...So u dey batch B15 thread too grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by erisegun: 2:52pm On Mar 25, 2015
sleekyonyx:
Segun doing his normal thing...So u dey batch B15 thread too grin
lolz!!! Wetin u sef find cum here?
Re: NYSC 2015 Batch B House by sleekyonyx(f): 2:58pm On Mar 25, 2015
erisegun:
lolz!!! Wetin u sef find cum here?
Na u i find come na grin the guy question mk me weak.

1 Like

Re: NYSC 2015 Batch B House by chikaodili345(f): 5:42pm On Mar 25, 2015
erisegun:
ar u sure u ar a nigerian?smh*

I'm 100% sure that YOU are nigerian because you're answering a question with a question.
Re: NYSC 2015 Batch B House by Stancity(m): 6:00pm On Mar 25, 2015
prettyrosiemua:
Rosie
EBSU
014'
team B15
Welcome sweethrt
Re: NYSC 2015 Batch B House by AmucheJane(f): 8:51pm On Mar 25, 2015
Please when is batch B going for their NYSC? Some say September ans some say October, am confused o because I really want to go for this 2nd batch.
Re: NYSC 2015 Batch B House by mayorsweet(m): 9:01pm On Mar 25, 2015
AmucheJane:
Please when is batch B going for their NYSC? Some say September ans some say October, am confused o because I really want to go for this 2nd batch.
October or November...d date is not yet fixed...be expecting d time table after Batch A orientation exercise;probably June

2 Likes

Re: NYSC 2015 Batch B House by 2el(m): 7:45pm On Mar 26, 2015
AmucheJane:
Please when is batch B going for their NYSC? Some say September ans some say October, am confused o because I really want to go for this 2nd batch.

Hoping for d best.
Re: NYSC 2015 Batch B House by OGZIL: 11:36pm On Mar 26, 2015
please no offence guys, I jst want 2 ask a small question. How sure/true that NYSC BATCH B is in september. I heard from some guys in my school dat its in November.
Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 12:39am On Mar 27, 2015
I greet d full haus BT I DEY VEX AS I DEY SO...

Where is noordean, babatawa, theSpark nd op 2el? where una dey...ehn??
Una no c person 4hia nd una no bother 2even mention me... nawa o, even d haus sef no dey kip record..

Na we we get B15 ooh abi e don turn everyman 2himsef ni.. nawa 4una...

I stil dey hia sha bt na quiknairaland i dey use...

#msg sent frm my nokia torch..
Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 12:57am On Mar 27, 2015
Physika:
I greet d full haus BT I DEY VEX AS I DEY SO...

Where is noordean, babatawa, theSpark nd op 2el? where una dey...ehn??
Una no c person 4hia nd una no bother 2even mention me... nawa o, even d haus sef no dey kip record..

Na we we get B15 ooh abi e don turn everyman 2himsef ni.. nawa 4una...

I stil dey hia sha bt na quiknairaland i dey use...

#msg sent frm my nokia torch..

Lolz bruh nur be so now

we be one family buh yunnoh say

person wey nur get money for family nur get mawt

and as per time still boku, na e we say make we waka

go hustle small grin

no worry time go soon reach wey b say na u go dey complain cozza too much mention

hope you're Good sha?
Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 1:12am On Mar 27, 2015
babatawa:


Lolz bruh nur be so now

we be one family buh yunnoh say

person wey nur get money for family nur get mawt

and as per time still boku, na e we say make we waka

go hustle small grin

no worry time go soon reach wey b say na u go dey complain cozza too much mention

hope you're Good sha?

Beta persin i bam o.. na one kinda persin pres spoil button 4 my fone.. BT UNA NO TRY ooo

Stil on d job search thingy, most firms nd gov org ar skeptical on recruitin due to d upcomin polls.
Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 1:18am On Mar 27, 2015
Physika:


Beta persin i bam o.. na one kinda persin pres spoil button 4 my fone.. BT UNA NO TRY ooo

Stil on d job search thingy, most firms nd gov org ar skeptical on recruitin due to d upcomin polls.

exactly bruh!

considering the fact dat we re jobseekers witawt
NYsC discharge cert

and only quite a handful of us gat our SOR at hand

hopefully after the polls tho

sorry once again bruh
Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 1:28am On Mar 27, 2015
babatawa:


exactly bruh!

considering the fact dat we re jobseekers witawt
NYsC discharge cert

and only quite a handful of us gat our SOR at hand

hopefully after the polls tho

sorry once again bruh

Babatawa u too much.. Kpoko 4u.

As per d SOR, it rily gets in d way, i tel u (speakin 4rm xperienc)...

Yea...hopefully wen d polls ar concluded thre wil b gud reports.
Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 1:31am On Mar 27, 2015
Physika:


Babatawa u too much.. Kpoko 4u.

As per d SOR, it rily gets in d way, i tel u (speakin 4rm xperienc)...

Yea...hopefully wen d polls ar concluded thre wil b gud reports.

baba Ur head dey there

transformation or change

we must sha get work do b4 October
Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 1:46am On Mar 27, 2015
babatawa:


baba Ur head dey there

transformation or change

we must sha get work do b4 October

Yes oo i concur we go get beta payin work do..

Talkin f transformtn, na gen we dey run fr som days nw oo cos transformer dey giv low voltag.

nd mor seriosly i go nid change 2muv around today,,, say no legediz benz.... lol
Re: NYSC 2015 Batch B House by noordean(m): 2:17am On Mar 27, 2015
Physika:
I greet d full haus BT I DEY VEX AS I DEY SO...

Where is noordean, babatawa, theSpark nd op 2el? where una dey...ehn??
Una no c person 4hia nd una no bother 2even mention me... nawa o, even d haus sef no dey kip record..

Na we we get B15 ooh abi e don turn everyman 2himsef ni.. nawa 4una...

I stil dey hia sha bt na quiknairaland i dey use...

#msg sent frm my nokia torch..

Baba no vex for ur boy o...as babaT don talk,guyz don hustle forget thread ni. so ao hustlin for ur side?

Thatz funny @nokia torch
Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 2:33am On Mar 27, 2015
noordean:

Baba no vex for ur boy o...as babaT don talk,guyz don hustle forget thread ni. so ao hustlin for ur side?

Thatz funny @nokia torch

Ogaboss e reach to vex na.. una no try nd as d mata dey so, na nokia torch i dey use... #quiknairaland

Nothin much fr huslin parol..
Re: NYSC 2015 Batch B House by theSpark(m): 6:40am On Mar 27, 2015
Physika:
I greet d full haus BT I DEY VEX AS I DEY SO...

Where is noordean, babatawa, theSpark nd op 2el? where una dey...ehn??
Una no c person 4hia nd una no bother 2even mention me... nawa o, even d haus sef no dey kip record..

Na we we get B15 ooh abi e don turn everyman 2himsef ni.. nawa 4una...

I stil dey hia sha bt na quiknairaland i dey use...

#msg sent frm my nokia torch..

Bossman no vex oh. As them other bosses talk na job hustles for now. I go try to the show face more regularly. Have a great weekend
Re: NYSC 2015 Batch B House by idee91: 7:07am On Mar 27, 2015
Happy birthday to you babatawa
Wishing you long life and prosperity + lots of love on this day and forever more..... cheeers!
No 4get to keep the party eatables, would come collect mine after eleshon smiley
Re: NYSC 2015 Batch B House by Stancity(m): 7:38am On Mar 27, 2015
AmucheJane:
Please when is batch B going for their NYSC? Some say September ans some say October, am confused o because I really want to go for this 2nd batch.
Janny calm down.. Babe u must go with 2nd Batch owk... Well still relax till official time table is out....
Re: NYSC 2015 Batch B House by benebaby77: 8:40am On Mar 27, 2015
2el:
October or November...all iz well sha*

Abeg 2el, all is not well ooo. if nah November we go enter camp... because pesin no fit ICAN exam in dis November again. Even idee91 can also confirm that all will not be well. I pray make d tin be October hate
Re: NYSC 2015 Batch B House by Stancity(m): 10:38am On Mar 27, 2015
benebaby77:


Abeg 2el, all is not well ooo. if nah November we go enter camp... because pesin no fit ICAN exam in dis November again. Even idee91 can also confirm that all will not be well. I pray make d tin be October hate
Me too i need that ICAN Exam oo
Re: NYSC 2015 Batch B House by benebaby77: 11:24am On Mar 27, 2015
Stancity:
Me too i need that ICAN Exam oo

If camp com be November, that will be very bad cos person go wait for another six months be...If Imay know, what did u read?
Re: NYSC 2015 Batch B House by Stancity(m): 11:36am On Mar 27, 2015
benebaby77:


If camp com be November, that will be very bad cos person go wait for another six months be...If Imay know, what did u read?
Does it matter what i read.. Thought anyone can apply?
Re: NYSC 2015 Batch B House by benebaby77: 11:57am On Mar 27, 2015
Stancity:
Does it matter what i read.. Thought anyone can apply?


What you read doesn't matter faaaa... I was just asking for knowing sake. You can let it slide, if you're not comfortable telling your major. I studied Theater and Performing Art though tongue
Re: NYSC 2015 Batch B House by idee91: 12:07pm On Mar 27, 2015
benebaby77:


Abeg 2el, all is not well ooo. if nah November we go enter camp... because pesin no fit ICAN exam in dis November again. Even idee91 can also confirm that all will not be well. I pray make d tin be October hate
It doesn't matter bro.... its just a two or three days exam, we would find a way out of camp to go and do the exams if thats the case.
But I can't possibly pay 4 the exams and miss it nah.

Plus the exams would be ending November, we should probably be outta camp then.
Re: NYSC 2015 Batch B House by idee91: 12:13pm On Mar 27, 2015
Stancity:
Does it matter what i read.. Thought anyone can apply?
It doesn't matter wat u read. Bene was just asking so we could share idea's, materials and other information together, depending on the level you are starting from. Thus the reason for the 'wat u studied' question smiley
Re: NYSC 2015 Batch B House by Stancity(m): 2:54pm On Mar 27, 2015
benebaby77:



What you read doesn't matter faaaa... I was just asking for knowing sake. You can let it slide, if you're not comfortable telling your major. I studied Theater and Performing Art though tongue
Baby dnt misunderstand ur man.. I dnt knw much abt the stuff that was y i asked if wat someone studied counts..
Re: NYSC 2015 Batch B House by Stancity(m): 2:56pm On Mar 27, 2015
idee91:

It doesn't matter wat u read. Bene was just asking so we could share idea's, materials and other information together, depending on the level you are starting from. Thus the reason for the 'wat u studied' question smiley
Am cool buddy.. Didnt ask in anger man.. Lets get there first. I have 2 ICAN certificate holders right nw.. wink

(1) (2) (3) ... (13) (14) (15) (16) (17) (18) (19) ... (3378) (Reply)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 38
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.