Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,150,294 members, 7,807,998 topics. Date: Thursday, 25 April 2024 at 01:57 AM

I Beg O Oooooooooooooo - Jokes Etc (4) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / I Beg O Oooooooooooooo (56203 Views)

Fani Kayode Sneaks Into Tinubu House At Midnight To Beg For Mercy / Pwease! Derail Me. . . I Beg Of You! / I Beg Una Take A Look At This (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (80) (Go Down)

Re: I Beg O Oooooooooooooo by sholabanke(m): 6:16pm On Jan 16, 2009
@Dani
if urs no dey wetin u want make i do naaaaa
@sylve
my guy i dey kool
Re: I Beg O Oooooooooooooo by papine(m): 6:42pm On Jan 16, 2009
All dis wafi english wa una dey post here self,, na wa oooooooo

A beg i no go fit use idowu do first born,, grin grin grin grin grin grin nba nu, ko le happen,
so abeg valu ur card abeg
Re: I Beg O Oooooooooooooo by dani1luv: 6:48pm On Jan 16, 2009
shocked

#Shola
uhn?
Re: I Beg O Oooooooooooooo by sholabanke(m): 7:56pm On Jan 16, 2009
@ Papine
which of the card?
Re: I Beg O Oooooooooooooo by TOYOSI20(f): 1:20am On Jan 17, 2009
LOL!!

Whats up na ma peeps why is there total chaos in the house na?? shocked shocked shocked

Pls u guys get it together oo, otherwise ban!! tongue

According to Popeye, oops i mean papine, . . . .A beg i no go fit use idowu do first born, LOL!! grin grin grin
Re: I Beg O Oooooooooooooo by chamotex(m): 1:57am On Jan 17, 2009
If dem leave you, u go make eba for inside bottle

If dem leave u, you go put pocket for wrapper

if dem leave you, you go put tyre for canoe

If dem leave u, you go use one hand clap oh
Re: I Beg O Oooooooooooooo by TOYOSI20(f): 7:36am On Jan 17, 2009
I see u oo, and im liking it LOL!!! shocked shocked shocked shocked

Y'all keep em coming o jare!!! grin grin grin grin
Re: I Beg O Oooooooooooooo by sholabanke(m): 10:44am On Jan 17, 2009
ahahaaaaahh
Re: I Beg O Oooooooooooooo by studio43(m): 1:15pm On Jan 17, 2009
angry angry
Not funny angry
Re: I Beg O Oooooooooooooo by sholabanke(m): 3:01pm On Jan 17, 2009
;d ;d ;d
Re: I Beg O Oooooooooooooo by dani1luv: 4:49pm On Jan 18, 2009
Show us the teeth
Re: I Beg O Oooooooooooooo by sylve11: 7:25pm On Jan 18, 2009
grin grin grin

u don see am.
Re: I Beg O Oooooooooooooo by studio43(m): 8:36pm On Jan 18, 2009
No! he cant even see grin
Re: I Beg O Oooooooooooooo by sholabanke(m): 10:01pm On Jan 18, 2009
@dani
wetin u want use my teeth for?
Re: I Beg O Oooooooooooooo by clemcykul(f): 10:11am On Jan 19, 2009
he wan use your teeth appease sango grin
Re: I Beg O Oooooooooooooo by studio43(m): 11:20am On Jan 19, 2009
not funny angry
Re: I Beg O Oooooooooooooo by tytylayor: 11:51am On Jan 19, 2009
but funny smiley
Re: I Beg O Oooooooooooooo by sylve11: 8:23pm On Jan 19, 2009
really funny
Re: I Beg O Oooooooooooooo by studio43(m): 8:27pm On Jan 19, 2009
yet nobody is laughing
Re: I Beg O Oooooooooooooo by papine(m): 8:33pm On Jan 19, 2009
TOYOSI20:

LOL!!

Whats up na ma peeps why is there total chaos in the house na?? shocked shocked shocked

Pls u guys get it together oo, otherwise ban!! tongue

According to Popeye, oops i mean papine, . . . .A beg i no go fit use idowu do first born, LOL!! grin grin grin

can you imagine me popeye
i no blame you, e bi like say your Name na idowu
Re: I Beg O Oooooooooooooo by studio43(m): 8:40pm On Jan 19, 2009
she's biologically naughty lol
Re: I Beg O Oooooooooooooo by TOYOSI20(f): 9:01pm On Jan 19, 2009
papine:

can you imagine me popeye
i no blame you, e bi like say your Name na idowu

ROFLMGBO!!!

And who the hell is this clownish jester?? shocked shocked shocked

If ma name come be Idowu nko. . .abeg i too gentle today oo. . .no fall ma hand cheesy

I nor too fit to shout!! cool

studio43:

she's biologically naughty lol

And u its yet anutha day so if i would really thread carfefully, . . . . tongue cool

and not be all over the place spewing blalderdash all over the place, grin grin
Re: I Beg O Oooooooooooooo by Gabry(f): 11:34pm On Jan 19, 2009
Am bored ooo. . . angry sad I need ma choc milk to go read all of ya posts angry
Re: I Beg O Oooooooooooooo by studio43(m): 10:06am On Jan 20, 2009
TOYOSI20:


And u its yet anutha day so if i would really thread carfefully, . . . . tongue cool

and not be all over the place spewing blalderdash all over the place, grin grin

too much oyinbo is totally unacceptable here, remember the name of the site> Nairaland!A.K.A muguland

gotto be strictly 9ija. wink

so take it easy abeg cuz i no fit use idowu like u do first born grin grin
Re: I Beg O Oooooooooooooo by Airforce1(m): 10:14am On Jan 20, 2009
studio just confess u are not understanding some of those grammars jare grin
Re: I Beg O Oooooooooooooo by studio43(m): 10:16am On Jan 20, 2009
grammers that the spellings are not even correct, Nansense grin
Re: I Beg O Oooooooooooooo by Airforce1(m): 10:19am On Jan 20, 2009
sharrap u little piece of shit grin grin grin grin grin grin
Re: I Beg O Oooooooooooooo by studio43(m): 10:21am On Jan 20, 2009
that u cant do without grin

how u dey na?
Re: I Beg O Oooooooooooooo by Airforce1(m): 10:25am On Jan 20, 2009
im fine jare, grin u nko
smiley
Re: I Beg O Oooooooooooooo by Ben13: 11:57am On Jan 20, 2009
I'm fie too jare
Re: I Beg O Oooooooooooooo by papine(m): 5:58pm On Jan 20, 2009
TOYOSI20:

ROFLMGBO!!!

And who the hell is this clownish jester?? shocked shocked shocked

If ma name come be Idowu nko. . .abeg i too gentle today oo. . .no fall ma hand cheesy

I nor too fit to shout!! cool

And u its yet anutha day so if i would really thread carfefully, . . . . tongue cool

and not be all over the place spewing blalderdash all over the place, grin grin
TOYOSI,TOYOSI,TOYOSI how many times i call u i beg i no fit use Grounded pepper do snuff abeg abeg take your time,  angry angry angry
cos i am not in a good mood ooooooooooo 
Re: I Beg O Oooooooooooooo by dani1luv: 7:09pm On Jan 20, 2009
According to Papine
I nor fit kinru ontop express grin

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (80)

My Girlfriend Refused An Iphone 6 As Gift (pictures) / Picture: When You Find Bae's Car Somewhere It's Not Supposed To Be. / When You Have A Baby With A Yahoo Guy

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 18
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.