Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,149,717 members, 7,805,950 topics. Date: Tuesday, 23 April 2024 at 09:01 AM

Make Una See Me O, One Babe Just Dey Tell Me Say - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Make Una See Me O, One Babe Just Dey Tell Me Say (834 Views)

My Babe Just Quit Relationship Of 16days Old Simply Because I Liked Her Sister / My Babe Just Told Me "No More Sex" / How To Know A Naija Babe Just Wants To Chop Your Money (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Make Una See Me O, One Babe Just Dey Tell Me Say by Nobody: 1:43pm On Feb 27, 2015
Make una see me ooo!

One babe just dey tell me now say
"Hmmm! Segun! Segun! Segun!",, How
many times i call u?

If dis Relationship wey we wan build so,
no FAVOUR Me!,, na walka oo..Ehhn!
Na im i begin look around like pikin wey
him mama leave commot..


Abeg my good people dem,, Una wey like
me, una fit tell me wetin she mean by d
"FAVOUR"?..

What FAVOURS in a Relationship can make
a Lady feel Relaxed &Stay?

1 Like

Re: Make Una See Me O, One Babe Just Dey Tell Me Say by Shiifi(m): 1:46pm On Feb 27, 2015
just helf her vote fo d peoples general
#things will change
Re: Make Una See Me O, One Babe Just Dey Tell Me Say by buygala(m): 1:47pm On Feb 27, 2015
Go to Malaysia and sell both your kidneys.... sad


Then give her all the money you made from the sale



Na so God don take use you favour her be dat embarassed
Re: Make Una See Me O, One Babe Just Dey Tell Me Say by Phikom(m): 1:49pm On Feb 27, 2015
Vote GMB/PYO 2015...
Change!!!
Re: Make Una See Me O, One Babe Just Dey Tell Me Say by cozy7(m): 1:50pm On Feb 27, 2015
That babe go run u down. She need your money. She want u dey spend on top her head. Bros, run now ooooo
Re: Make Una See Me O, One Babe Just Dey Tell Me Say by Nobody: 1:51pm On Feb 27, 2015
cheesy cheesy cheesy
Re: Make Una See Me O, One Babe Just Dey Tell Me Say by joe17: 1:54pm On Feb 27, 2015
-----Girls are not Smiling---
cheesy cheesy cheesy
Re: Make Una See Me O, One Babe Just Dey Tell Me Say by Truth24(m): 1:54pm On Feb 27, 2015
Shiifi:
just helf her vote fo d peoples general
#things will change
Imagine what APC are breeding.... Illiterates! Stark ones at dat...
Re: Make Una See Me O, One Babe Just Dey Tell Me Say by LadyX(f): 1:58pm On Feb 27, 2015
The girl wants to benefit more from the relationship. You know her better...it could be about money, material things, or marriage.
Re: Make Una See Me O, One Babe Just Dey Tell Me Say by Shiifi(m): 2:16pm On Feb 27, 2015
Truth24:

Imagine what APC are breeding.... Illiterates! Stark ones at dat...
General Buhari, the only man alive that
steals my heart.

(1) (Reply)

Reasons You Really Can Date Someone With A Disability? U Could! / Reasons Why It Is Difficult To Be Faithful / She Is Four Years Older Than Me With Two Kids

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 11
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.