Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,148,864 members, 7,802,770 topics. Date: Friday, 19 April 2024 at 09:13 PM

I Go Resign If Nfa Employ Keshi-Paul Bassey - Sports - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Sports / I Go Resign If Nfa Employ Keshi-Paul Bassey (528 Views)

Rohr Vows To Resign In November If Nigeria Doesn't Win The World Cup Ticket / Ezekiel Bassey During Medicals With Barcelona (Photos) / Stephen Keshi Is Dead (2) (3) (4)

(1) (Reply)

I Go Resign If Nfa Employ Keshi-Paul Bassey by AKPOSbaba: 10:27am On Mar 04, 2015
E be like say di tin wey dey delay di Nigeria Football Federation,NFF from announcing Stephen Keshi as Super Eagles coach go still continiu if NFF take wetin dia memba Paul Bassey yarn yestaday,sirios.
Memba of di NFF technical Commiti,Paul Bassey don yarn say im go resign if NFF appoint Keshi as Eagles coach.
Bassey say di tin dey buss im brain and e dey pain am reach im bone say dem still dey discuss weda to renew Keshi contract or not.
He say di day wey im hear say NFF announce Keshi name as Naija coach,na dat day im go resign.
He also yarn say him don work wit Keshi for good four years and he don find out say di coach nor get anytin new to offer us again.
Paul Bassey say di illa,Delta State born coach na legend for our football but if na for coach mata,Keshi no biam at all bicos akordin toram,di big boss know wia im coaching skills end but he dey form like say he sabi welwell.
He say we need new coach wey go bring fresh tactics and fresh tins enta di mata so make Keshi go siddon one place.

READ MORE FOR HIA>>>>>http://ogakpatakpata..com/2015/03/i-go-resign-if-nfa-employ-keshi-paul.html

Re: I Go Resign If Nfa Employ Keshi-Paul Bassey by Vision4God: 11:12am On Mar 04, 2015


grin grin grin grin grin grin grin

(1) (Reply)

Don't Fail To Bet My Fixed Match / Kwara United Vs Kano Pillars / THREAD For We Grassroot Footballer That Want Excel In Our Football Career

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 9
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.