Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,150,551 members, 7,809,018 topics. Date: Thursday, 25 April 2024 at 09:08 PM

Cameroon Army Oga Don Yarn Say Boko Haram Members Plenty Pass Soldier Ants - Politics - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Politics / Cameroon Army Oga Don Yarn Say Boko Haram Members Plenty Pass Soldier Ants (946 Views)

Buhari’s Strategists Chasing Ants By Reuben Abati / Cameroon's Army: We Kill Them But They Keep On Coming. / About 600 Boko Haram Members Killed In Gombe And Monguno (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Cameroon Army Oga Don Yarn Say Boko Haram Members Plenty Pass Soldier Ants by AKPOSbaba: 10:39am On Mar 04, 2015
Colonel Joseph Nouma,Commanda of operation ALPHA,di millitary operation wey Cameroon govment form to take fight Boko Haram don yarn CNN say,Boko Haram membas plenti welwell no bi small.
He say di more dem dey kill dis terrorist,di more dem dey germinate like fresh.



He also talk say,e be like say Cameroon pipo sef don dey Join Boko Haram.
Akordin toram,he say boys and men bitwin di ages of 10 to 45 years from many Cameroon villages wey dey around Nigeria border,don dey join Boko Haram.
Anoda Cameroon army oga,Colonel Jacob Kodji,di interim commanda of di 4th millitary region, also yarn say,as dem dey kill Boko Haram na so dem dey recruit too.
He say dis kain development dey make tins dey difficult for dem.

SOURCE....http://ogakpatakpata..com/2015/03/cameroon-army-oga-don-yarn-say-boko.html

(1) (Reply)

PDP Umbrella March Takes Over Port Harcourt ( Photo) / There’s No Restriction Of Movement Today Except…’ – IGP, Suleiman Abba / INEC Releases ABJ Prsdntl Poll Result: Buhari Wins With 10,853; Jonathan 7,762

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 6
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.