Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,143,493 members, 7,781,482 topics. Date: Friday, 29 March 2024 at 03:17 PM

Your Childhood Sucks Without This - Romance (2) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Your Childhood Sucks Without This (4940 Views)

Naija Girls Sucks When It Comes To Chat / True Story: Help! I Always ‘cum’ Each Time My Newborn Baby Sucks My Tip / India Sucks!!! Do Not Date An Indian Woman Let Alone Marry! (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (Reply) (Go Down)

Re: Your Childhood Sucks Without This by KingTom(m): 9:57pm On Mar 26, 2015
Baba I spend my SS3 2000 dey chop this thing like mumu pikin grin
Re: Your Childhood Sucks Without This by tosyne2much(m): 9:57pm On Mar 26, 2015
jacksparrow1207:


33 shares? shocked cheat!!!!
Hahaha cheesy
Re: Your Childhood Sucks Without This by stephenqueen: 9:59pm On Mar 26, 2015
Orijin101:

If i hear say na you tongue
grin
Re: Your Childhood Sucks Without This by Nobody: 10:01pm On Mar 26, 2015
Bia Falconey how you dey take do all these plenty shares
Re: Your Childhood Sucks Without This by stephenqueen: 10:02pm On Mar 26, 2015
KingTom:
Baba I spend my SS3 2000 dey chop this thing like mumu pikin grin
Hahahahahahaha i don die grin grin grin grin
Re: Your Childhood Sucks Without This by 2dice(m): 10:02pm On Mar 26, 2015
stephenqueen:

Naso bro,dos butty no fit no as e dey hot ..
no be lie oo..Butty wey go dey chop
Shawama dey drink Caprisoone
we dem N.gga been talking our
white&Black dey Jolifficate cheesy
Re: Your Childhood Sucks Without This by 2dice(m): 10:03pm On Mar 26, 2015
KingTom:
Baba I spend my SS3 2000 dey chop this thing like mumu pikin grin
Gospel truth you should be singing with dem
"Mary Mary"
Re: Your Childhood Sucks Without This by stephenqueen: 10:03pm On Mar 26, 2015
jacksparrow1207:


when men were boys cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy
swt old memories
Naso oooooo,agba wa bura bewe o ba se e ri grin grin
Re: Your Childhood Sucks Without This by KingTom(m): 10:05pm On Mar 26, 2015
stephenqueen:

Hahahahahahaha i don die grin grin grin grin
Na true na grin
Re: Your Childhood Sucks Without This by KingTom(m): 10:05pm On Mar 26, 2015
2dice:

Gospel truth you should be singing with dem
"Mary Mary"
Yeah grin
Re: Your Childhood Sucks Without This by akinsadeez(m): 10:06pm On Mar 26, 2015
tosyne2much:
My very intelligent boss, I hail thee with maximum respect cool




Prof. I just dey eye you for that your virgin thread. I don know sey dem go come for your head. grin
Re: Your Childhood Sucks Without This by Nobody: 10:06pm On Mar 26, 2015
shocked shocked shocked

Baba Falconey show me the way grin
Re: Your Childhood Sucks Without This by 2dice(m): 10:09pm On Mar 26, 2015
KingTom:
Yeah grin
bros
dakun clean you mouth First
Re: Your Childhood Sucks Without This by stephenqueen: 10:09pm On Mar 26, 2015
2dice:

no be lie oo..Butty wey go dey chop
Shawama dey drink Caprisoone
we dem N.gga been talking our
white&Black dey Jolifficate cheesy
Naso o bro,we had fun pass dem..we the ibile na we go play with tyre,we go play with rubber band,na we dey rock with palito radio,na we dey drink lolly,we go use sand build house,we go use woods for guy as police and thief...Omoh we dope pass dis buttys...if u rep the ibile united click like

1 Like

Re: Your Childhood Sucks Without This by falconey(m): 10:10pm On Mar 26, 2015
AgapeCharis:
Bia Falconey how you dey take do all these plenty shares


I donno mehn I just can.
Re: Your Childhood Sucks Without This by tosyne2much(m): 10:10pm On Mar 26, 2015
akinsadeez:




Prof. I just dey eye you for that your virgin thread. I don know sey dem go come for your head. grin
Me sef know say dem go tongue lash me

Bros mi, as a blogger I just gat bring up those kind controversial stuff to catch people"s fancy and generate traffic

You should understand better bro cool
Re: Your Childhood Sucks Without This by KingTom(m): 10:12pm On Mar 26, 2015
2dice:

bros
dakun clean you mouth First
Abi cheesy
Re: Your Childhood Sucks Without This by 2dice(m): 10:14pm On Mar 26, 2015
stephenqueen:

Naso o bro,we had fun pass dem..we the ibile na we go play with tyre,we go play with rubber band,na we dey rock with palito radio,na we dey drink lolly,we go use sand build house,we go use woods for guy as police and thief...Omoh we dope pass dis buttys...if u rep the ibile united click like
yea finally
Our shii is Bigger than their Suckaway..
"Street ti take Over"
"Butty oja wo mo"
#CertifiedStreetN.GGA
Re: Your Childhood Sucks Without This by 2dice(m): 10:16pm On Mar 26, 2015
KingTom:
Abi cheesy
lol you look like Butty
Re: Your Childhood Sucks Without This by KingTom(m): 10:18pm On Mar 26, 2015
2dice:

lol you look like Butty
I no be cream and chocolate grin
Re: Your Childhood Sucks Without This by falconey(m): 10:18pm On Mar 26, 2015
AgapeCharis:
shocked shocked shocked

Baba Falconey show me the way grin


with due respect sir I can't disclose that information is highly confidential.


Even if am high I still can't disclose it.
Re: Your Childhood Sucks Without This by stephenqueen: 10:19pm On Mar 26, 2015
Orijin101:

I see one woman dey sell am ooo. . . .
D tin jez enter my eyes
Your case dey court cuz I knw say you dey lie
Re: Your Childhood Sucks Without This by Nobody: 10:19pm On Mar 26, 2015
falconey:



I donno mehn I just can.
Baba how you dey do am na?? grin
Re: Your Childhood Sucks Without This by 2dice(m): 10:21pm On Mar 26, 2015
KingTom:
I no be cream and chocolate grin
wetin you kan be
Re: Your Childhood Sucks Without This by Nobody: 10:21pm On Mar 26, 2015
falconey:



with due respect sir I can't disclose that information is highly confidential.


Even if am high I still can't disclose it.
A little hint will do grin
Re: Your Childhood Sucks Without This by KingTom(m): 10:22pm On Mar 26, 2015
2dice:

wetin you kan be
Black grin
Re: Your Childhood Sucks Without This by Nobody: 10:23pm On Mar 26, 2015
stephenqueen:

Your case dey court cuz I knw say you dey lie
I resemble lion
why i go lie na undecided ?
Re: Your Childhood Sucks Without This by Nobody: 10:26pm On Mar 26, 2015
Falconey......
The only thing wey remain 4 u now, na 2 over throw government ooo...
Re: Your Childhood Sucks Without This by stephenqueen: 10:27pm On Mar 26, 2015
AgapeCharis:
A little hint will do grin
Thief cheesy cheesy.....falconey boss make we talk for one corner,oya cum tell me the secret grin grin
Re: Your Childhood Sucks Without This by falconey(m): 10:29pm On Mar 26, 2015
Godvilla:
Falconey......
The only thing wey remain 4 u now, na 2 over throw government ooo...



bros I no wan laugh abeg!
Re: Your Childhood Sucks Without This by stephenqueen: 10:30pm On Mar 26, 2015
2dice:

yea finally
Our shii is Bigger than their Suckaway..
"Street ti take Over"
"Butty oja wo mo"
#CertifiedStreetN.GGA
Naso bro,street ti take over
Re: Your Childhood Sucks Without This by falconey(m): 10:30pm On Mar 26, 2015
stephenqueen:

Thief cheesy cheesy.....falconey boss make we talk for one corner,oya cum tell me the secret grin grin



una wan spoil market for se.un?

(1) (2) (3) (4) (Reply)

I Need A White Man To Date And Marry! / So You Think You Are Romantic / PHOTO: Woman Spotted With A Huge Elephant Foot On her Head

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 28
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.