Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,150,557 members, 7,809,029 topics. Date: Thursday, 25 April 2024 at 09:24 PM

Upload Your Boo Pics Lets See Who Got It Natural - Romance (8) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Upload Your Boo Pics Lets See Who Got It Natural (24528 Views)

Nigerian Lady Gets Mercedes Benz S Class As Birthday Gift From Boo (pics) / You Summon The Courage To Visit Your Boo's Family And Then You Meet This (Photo) / Babes!!! Upload Your Pics Lets See How Pretty & Cool You Are (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (5) (6) (7) (8) (9) (10) (Reply) (Go Down)

Re: Upload Your Boo Pics Lets See Who Got It Natural by Nobody: 1:15am On Mar 28, 2015
KingTom:
That one na bad market grin
kingtom sef dey use me paa embarassed

una don see me before
If i show myself ehn, all of una go jez dey envy me. . .
Re: Upload Your Boo Pics Lets See Who Got It Natural by nawtikid(m): 1:17am On Mar 28, 2015
pembisco:
crybadmouth if you want but me love her
why she hold her belle lyk xey she dey go thru menstrual pain
Re: Upload Your Boo Pics Lets See Who Got It Natural by ipleddge: 1:26am On Mar 28, 2015
Tandullceblog:
So dat people's 'boos' will b insulted?
Baby can I call you boo?
Re: Upload Your Boo Pics Lets See Who Got It Natural by Nobody: 2:48am On Mar 28, 2015
falcon01:
you need deliverance
Try again,that's been overused.
Re: Upload Your Boo Pics Lets See Who Got It Natural by KingTom(m): 7:07am On Mar 28, 2015
Orijin101:

kingtom sef dey use me paa embarassed

una don see me before
If i show myself ehn, all of una go jez dey envy me. . .
Guy no vex abeg, you know say that Stephenqueen guy no well grin grin grin
Re: Upload Your Boo Pics Lets See Who Got It Natural by falcon01: 7:12am On Mar 28, 2015
CyrusXandria:
Try again,that's been overused.
I know just telling you
Re: Upload Your Boo Pics Lets See Who Got It Natural by Nobody: 7:19am On Mar 28, 2015
KingTom:
Guy no vex abeg, you know say that Stephenqueen guy no well grin grin grin
No mind the weyrey, i go use am for ritual at last grin. . .
Re: Upload Your Boo Pics Lets See Who Got It Natural by KingTom(m): 7:23am On Mar 28, 2015
Orijin101:

No mind the weyrey, i go use am for ritual at last grin. . .
But boss you know say weed don reduce the guy brain to groundnut size o grin grin grin
Re: Upload Your Boo Pics Lets See Who Got It Natural by Nobody: 7:36am On Mar 28, 2015
KingTom:
But boss you know say weed don reduce the guy brain to groundnut size o grin grin grin
when he has no money to buy high quality weeds, na only poor man weed hin dey buy na. . .
why hin brain no go reduce? grin
Re: Upload Your Boo Pics Lets See Who Got It Natural by hardeysola(m): 7:37am On Mar 28, 2015
That's my Queen, her name is Temitope, so fond of each other

6 Likes 1 Share

Re: Upload Your Boo Pics Lets See Who Got It Natural by KingTom(m): 7:44am On Mar 28, 2015
Orijin101:

when he has no money to buy high quality weeds, na only poor man weed hin dey buy na. . .
why hin brain no go reduce? grin
Baba abeg no finish the guy like that na. Chai na person pikin o grin grin grin
Re: Upload Your Boo Pics Lets See Who Got It Natural by franugo(m): 7:50am On Mar 28, 2015
starlingleanets:
There they are

op put ur boo pic na, why u dey put ur own
Re: Upload Your Boo Pics Lets See Who Got It Natural by Nobody: 7:54am On Mar 28, 2015
franugo:


op put ur boo pic na, why u dey put ur own
they are my boo bro
Re: Upload Your Boo Pics Lets See Who Got It Natural by Nobody: 7:55am On Mar 28, 2015
KingTom:
Baba abeg no finish the guy like that na. Chai na person pikin o grin grin grin
The weyrey go still bash me back oooo. . . Make i run before hin go see me grin
Re: Upload Your Boo Pics Lets See Who Got It Natural by franugo(m): 7:56am On Mar 28, 2015
rokiatu:
If they post it why not. undecided


hehehe luv dis guy guscheesy where is his twin brother 4rm another mother?
Re: Upload Your Boo Pics Lets See Who Got It Natural by franugo(m): 7:59am On Mar 28, 2015
starlingleanets:
they are my boo bro

hmmm, i dey use one eye dey look u so oo

Re: Upload Your Boo Pics Lets See Who Got It Natural by Mavelshee(m): 8:01am On Mar 28, 2015
alexdellafonte:

Wait à min . I think i knw dis babe , is She ur girl friend . Name withheld.


Do u stay in canada?
Re: Upload Your Boo Pics Lets See Who Got It Natural by pembisco(m): 8:11am On Mar 28, 2015
nawtikid:
why she hold her belle lyk xey she dey go thru menstrual pain
na how the dress be o, ladies sha
Re: Upload Your Boo Pics Lets See Who Got It Natural by Nobody: 8:19am On Mar 28, 2015
Mavelshee:



Do u stay in canada?
No i stay I̶̲̥̅̊n̶̲̥̅ lesotho undecided didirin.
Simple question ℓ asked. Is she ur girlfriend? I even have her digits.
Re: Upload Your Boo Pics Lets See Who Got It Natural by stephenqueen: 8:50am On Mar 28, 2015
KingTom:
Guy no vex abeg, you know say that Stephenqueen guy no well grin grin grin
Kingtom u dey craze ba?
Re: Upload Your Boo Pics Lets See Who Got It Natural by stephenqueen: 8:52am On Mar 28, 2015
Orijin101:

No mind the weyrey, i go use am for ritual at last grin. . .
Orijin ur fada yansh
Re: Upload Your Boo Pics Lets See Who Got It Natural by Mavelshee(m): 8:52am On Mar 28, 2015
alexdellafonte:

No i stay I̶̲̥̅̊n̶̲̥̅ lesotho undecided didirin.
Simple question ℓ asked. Is she ur girlfriend? I even have her digits.

Neither of us have ever been to lesotho....you dnt knw her
Re: Upload Your Boo Pics Lets See Who Got It Natural by KingTom(m): 8:57am On Mar 28, 2015
stephenqueen:

Kingtom u dey craze ba?
Yes I am crazy! grin
Re: Upload Your Boo Pics Lets See Who Got It Natural by shirgles(m): 9:10am On Mar 28, 2015
She is my Olori
Na Godwill

9 Likes

Re: Upload Your Boo Pics Lets See Who Got It Natural by stephenqueen: 9:12am On Mar 28, 2015
KingTom:
Yes I am crazy! grin
werey boi who u dey vote for
Re: Upload Your Boo Pics Lets See Who Got It Natural by KingTom(m): 9:13am On Mar 28, 2015
stephenqueen:

werey boi who u dey vote for
S
A
I

B
U
H
A
R
I

grin grin grin

1 Like

Re: Upload Your Boo Pics Lets See Who Got It Natural by elari(m): 9:16am On Mar 28, 2015
Her name is Maria, I always say she is the reason am alive

3 Likes

Re: Upload Your Boo Pics Lets See Who Got It Natural by Nobody: 9:21am On Mar 28, 2015
Mavelshee:


Neither of us have ever been to lesotho....you dnt knw her
See urself? Simple question is she ur girlfriend. Stop dodging my question, her name c............
Re: Upload Your Boo Pics Lets See Who Got It Natural by stephenqueen: 9:23am On Mar 28, 2015
KingTom:

S
A
I

B
U
H
A
R
I

grin grin grin
Ur head dey there,Buhari all the way
Re: Upload Your Boo Pics Lets See Who Got It Natural by Nobody: 9:47am On Mar 28, 2015
ipleddge:
Baby can I call you boo?



No baby you can't.
Re: Upload Your Boo Pics Lets See Who Got It Natural by Nobody: 12:28pm On Mar 28, 2015
mikaj:
No Hating. #AlreadyTaken

who be this pino-pino?

(1) (2) (3) ... (5) (6) (7) (8) (9) (10) (Reply)

What's Up With S/african Men Killing Off These Their Bootylicious Gf's? / Any Man Who Thinks All Women Want From Men Is Money, Has Low Self Esteem. / Check Out Our Wedding Pictures

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 27
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.