Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,148,638 members, 7,801,843 topics. Date: Friday, 19 April 2024 at 01:48 AM

Fela Anikulapo Kuti Preparing For A Show In 1977 (photo) - Celebrities (4) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Celebrities / Fela Anikulapo Kuti Preparing For A Show In 1977 (photo) (50727 Views)

Beyoncé Turns To Late Nigerian Afro Beat Legend, Fela Anikulapo, For baby shower / Femi Anikulapo Kuti Accused Of Encouraging Drug Abuse By Nigerians / Never Seen Before Photo Of Fela Anikulapo Kuti (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (Reply) (Go Down)

Re: Fela Anikulapo Kuti Preparing For A Show In 1977 (photo) by icebebe(f): 10:23pm On Apr 15, 2015
ugoezeik:
baddest gal. so na for him pant ur wicked eye go abi? I will soon report u to seun
he knws
Re: Fela Anikulapo Kuti Preparing For A Show In 1977 (photo) by fredoooooo: 10:23pm On Apr 15, 2015
Idowuogbo:

Lmao! back then, Abami's babes no dey wear bra remember? take that shyte off mehn grin grin grin
Both(you and Dyt ) of una don sanle (run comot ) for house tipe tipe grin grin grin
Re: Fela Anikulapo Kuti Preparing For A Show In 1977 (photo) by icebebe(f): 10:24pm On Apr 15, 2015
lightheart:


Make I take u go see them for the new African Shrine.
no tnks,v bin dere b4 nofin interesting
Re: Fela Anikulapo Kuti Preparing For A Show In 1977 (photo) by francizy(m): 10:27pm On Apr 15, 2015
BeeBeeOoh:
hmmmmm! My hans are clean oh, no b 4 my mouth dat 1 komot from oh.. Lols


Hehehehe, if them ban NL start to arrest posters, I go deny you oh! grin
Re: Fela Anikulapo Kuti Preparing For A Show In 1977 (photo) by Idowuogbo(f): 10:27pm On Apr 15, 2015
fredoooooo:

Both(you and Dyt ) of una don sanle (run comot ) for house tipe tipe grin grin grin
Lolz...me I dey house oo...na Dyt comot for cabana. O ti sign! grin
Re: Fela Anikulapo Kuti Preparing For A Show In 1977 (photo) by Dyt(f): 10:28pm On Apr 15, 2015
Idowuogbo:

Lmao! back then, Abami's babes no dey wear bra remember? take that shyte off mehn grin grin grin

Dangling fallen heroes
cheesy cheesy

fredoooooo:

Both(you and Dyt ) of una don sanle (run comot ) for house tipe tipe grin grin grin

Na your house we come stay na
You rem wetin you do me for night
grin
Re: Fela Anikulapo Kuti Preparing For A Show In 1977 (photo) by Idowuogbo(f): 10:31pm On Apr 15, 2015
Dyt:


Dangling fallen heroes
cheesy cheesy

grin
Yekpa! Ki re? Warridis? Olympus has fallen o.... grin grin grin
Re: Fela Anikulapo Kuti Preparing For A Show In 1977 (photo) by babaowo: 10:32pm On Apr 15, 2015
Dyt:



International thief thief, I.T.T.
International thief, I.T.T.
International rogue
Well, well, ha
Well, well, ha

Motherfuckers
Bastard motherfuckers
We yab dem, yeah
Hurry up there, say, "Yeah"

Well, well

Well, well, na true I want talk again o
Na true I want talk again o
If I dey lie o
Make Osiris punish me

Make Ifa dey punish me o
Make Edumare punish me o
Make the land dey punish me o
Make Edumare punish me o

I read dem for book ee-o
I see so myself ee-o
Well-ee well-ee o
Well, well, well, well

Well, well, well, well
Long time ago
Long, long time ago
Long time ago

Long, long, long, long time ago
African man we no dey carry shit
We dey shit inside big big hole

For Yoruba-land na "Shalanga"
For Igbo-land na "Onunu-insi"
For Hausa-land na "Salga"
For Gaa-land na "Tiafi"

For Ashanti-land na "Yarni"
For Ethiopia-land na "Sagara-be"
For Kagyu-land na "Cho-Cho"
For Bemba-land na "Chimbuzi"
For Tunga-land na "Echibuzi"

Long, long, long, long time ago
African man we no dey carry shit
We dey shit inside big big hole

Long time ago
Long, long, long, long time ago
Long, long, long, long time ago

Before them come force us away as slaves
During the time them come force us away as slaves
Na European man, na him dey carry shit
Na for them culture to carry shit

During the time them come colonize us
Them come teach us to carry shit
Long, long, long, long time ago
African man we no dey carry shit
Na European man teach us to carry shit

Say am, say am

Many foreign companies dey Africa carry all our money go
Many foreign companies dey Africa carry all our money go
Them go write big English for newspaper, dabaru we Africans
Them go write big English for newspaper, dabaru we Africans

I read about one of them inside book like that
Them call him name na I.T.T.
I read about one of them inside book like that
Them call him name na I.T.T.

Them go dey cause confusion
(Confusion)
Cause corruption
(Corruption)
Cause oppression
(Oppression)
Cause inflation
(Inflation)

Oppression, oppression, inflation
Corruption, oppression, inflation

Them get one style wey them dey use
Them go pick one African man
A man with low mentality
Them go give am million naira breads

To become of high position here
Him go bribe some thousand naira bread
To become one useless chief

Like rat they do them go do from
Corner corner, pass-ee pass-ee
Under under, pass-ee pass-ee
Inside inside, pass-ee pass-ee

In in, pass-ee pass-ee
Out out, pass-ee pass-ee
Peep peep, pass-ee pass-ee
Up up, pass-ee pass-ee

Then he gradually, gradually, gradually, gradually
Then he gradually, gradually, gradually, gradually

Them go be, friend friend to journalist
Friend friend to Commissioner
Friend friend to Permanent Secretary
Friend friend to Minister
Friend friend to Head of State

Then start start to steal money
Start start them corruption
Start start them inflation
Start start them oppression

Start start them confusion
Start start them oppression
Start start to steal money
Start start to steal money
Like Obasanjo and Abiola

International thief thief
I.T.T.
International rogue
International thief
We go fight them, well, well
Well, well
Well, well

We don tire to carry anymore of them shit
We don tire to carry anymore of them shit
We don tire to carry anymore of them shit

Well, well
International thief thief


You sure say no be copy n paste?
Re: Fela Anikulapo Kuti Preparing For A Show In 1977 (photo) by Dyt(f): 10:33pm On Apr 15, 2015
Idowuogbo:

Yekpa! Ki re? Warridis? Olympus has fallen o.... grin grin grin
Na lil man dismantle the whole of the standing poles
But e still dey dia jor
No shakings
Beats down most singles
Alabiamo things grin cheesy
Re: Fela Anikulapo Kuti Preparing For A Show In 1977 (photo) by Dyt(f): 10:34pm On Apr 15, 2015
babaowo:

You sure say no be copy n paste?

You expect me to type all those?
Re: Fela Anikulapo Kuti Preparing For A Show In 1977 (photo) by datguru: 10:37pm On Apr 15, 2015
donem:


If Fela sang this, then i can say he was indeed a dare devil.


Sure, he did
Re: Fela Anikulapo Kuti Preparing For A Show In 1977 (photo) by millionboi(m): 10:39pm On Apr 15, 2015
Chanchit:
Mad man, if to say he no die, na GEJ he for take win grammy.
Guy u wicked ooooo
Re: Fela Anikulapo Kuti Preparing For A Show In 1977 (photo) by obomobo: 10:51pm On Apr 15, 2015
see as baba fela fresh den
Re: Fela Anikulapo Kuti Preparing For A Show In 1977 (photo) by Nobody: 10:55pm On Apr 15, 2015
Abami eda grin
Re: Fela Anikulapo Kuti Preparing For A Show In 1977 (photo) by lordkeme(m): 11:17pm On Apr 15, 2015
Dyt:
!
T'o ba fe lo we omi l'o ma'lo
If you wan to go wash, na water you go use
T'o ba fe se'be omi l'o ma'lo
If you wan cook soup, na water you go use

T'o ri ba n'gbona o omi l'ero re
If your head dey hot, na water go cool am
T'omo ba n'dagba omi l'o ma'lo
If your child dey grow, na water he go use

If water kill your child, na water you go use
T'omi ba p'omo e o omi na lo ma'lo

Ko s'ohun to'le se k'o ma lo'mi o
Nothing without water
Ko s'ohun to'le se k'o ma lo'mi o
Omi o l'ota o

Water, him no get enemy

Omi o l'ota o
If you fight am, unless you wan die
I say water no get enemy
If you fight am, unless you wan die

Omi o l'ota o
I dey talk of Black man power
I dey talk of Black power, I say
I say water no get enemy

If you fight am, unless you wan die
I say water no get enemy
I say water no get enemy
Omi o l'ota o
Omi o
Omo u geh work oo
Re: Fela Anikulapo Kuti Preparing For A Show In 1977 (photo) by lordkeme(m): 11:20pm On Apr 15, 2015
sirRiddy:
PSG 0 - 3 Barcelona
up Suarez
Re: Fela Anikulapo Kuti Preparing For A Show In 1977 (photo) by axortedbabe(f): 11:27pm On Apr 15, 2015
Georgeray:
hahaha....tonto dike is already ur role model,so leave fela for the men!
on d contrary,she's not..
Re: Fela Anikulapo Kuti Preparing For A Show In 1977 (photo) by axortedbabe(f): 11:28pm On Apr 15, 2015
Bruno3000:
u look adorable.
tnx very much
Re: Fela Anikulapo Kuti Preparing For A Show In 1977 (photo) by Nobody: 11:32pm On Apr 15, 2015
Bruno3000:
u look adorable.


*checks her profile*
Nothing spectacular joo,just regular girl next door look
Re: Fela Anikulapo Kuti Preparing For A Show In 1977 (photo) by Thomsbuky(m): 11:54pm On Apr 15, 2015
lalasticlala:
Fela Anikulapo Kuti preparing for a show in 1977. Credit: Bruno Barbey


https://mobile.twitter.com/SeeMeSeeNigeria/status/587687283173756928


Abami Edaa Anikulapo kuti....RIP men
Re: Fela Anikulapo Kuti Preparing For A Show In 1977 (photo) by yomilike(m): 12:02am On Apr 16, 2015
jhydebaba:
Abami eda himself... The guy holding the mirror though cheesy
That is anigboro baba personal body guard.. Onile-orisha I salute...
Re: Fela Anikulapo Kuti Preparing For A Show In 1977 (photo) by daxon001(m): 12:19am On Apr 16, 2015
I swear doown na bold 2 dem use snap dat pix
Re: Fela Anikulapo Kuti Preparing For A Show In 1977 (photo) by lightheart(m): 12:20am On Apr 16, 2015
icebebe:
no tnks,v bin dere b4 nofin interesting

No wahala. Enjoy.
Re: Fela Anikulapo Kuti Preparing For A Show In 1977 (photo) by eminenta: 12:26am On Apr 16, 2015
[i][/i]fela sing song
Re: Fela Anikulapo Kuti Preparing For A Show In 1977 (photo) by Nobody: 12:32am On Apr 16, 2015
Cutehector:
I no be gentle man, I no be gentleman at all o

I be afirican mann original
grin


Nice one.. His a legend
Re: Fela Anikulapo Kuti Preparing For A Show In 1977 (photo) by ademijuwonlo(f): 1:24am On Apr 16, 2015
He was intelligent,wise and handsome. Preached against corruption and injustice with his music. I hope he still gets hot weed in heaven.....lols
Re: Fela Anikulapo Kuti Preparing For A Show In 1977 (photo) by richymain(m): 1:51am On Apr 16, 2015
Oh d black man standin?He is obviously taking his bathe
zinachidi:
lol, whats the dark guy doing there standing?
angryOh d black man standin?He is obviously taking his bathe
zinachidi:
lol, whats the dark guy doing there standing?
Re: Fela Anikulapo Kuti Preparing For A Show In 1977 (photo) by annawhite(f): 2:02am On Apr 16, 2015
Markofbrother and Crocz....waiting for una papa answer angry
Re: Fela Anikulapo Kuti Preparing For A Show In 1977 (photo) by Tosinville(m): 2:44am On Apr 16, 2015
D guy holding the mirror na real soko boy too grin
Re: Fela Anikulapo Kuti Preparing For A Show In 1977 (photo) by Cutehector(m): 3:39am On Apr 16, 2015
Lala247:


Nice one.. His a legend
thanks.. Yea he always will be.. smiley good morning
Re: Fela Anikulapo Kuti Preparing For A Show In 1977 (photo) by Cutehector(m): 3:50am On Apr 16, 2015
missterious:
I can imagine him as an elderly man in present day Nigeria. I don't think he would have supported Jona or Buhari, he would prolly sing something to insult the both of them. Lol.

In other news, WTF kinda shirt is the other man wearing? grin
dah guy shirt na beta fashion in dose days oo. Dnt be surprised it will still come out again and peeps gona start rockin it
Re: Fela Anikulapo Kuti Preparing For A Show In 1977 (photo) by Chivasex: 4:18am On Apr 16, 2015
Cutehector:
I no be gentle man, I no be gentleman at all o

I be afirican mann original
grin

the guy holding the mirrow swag no be small.
Check out the GUCCI belt way back

(1) (2) (3) (4) (5) (Reply)

Simi Meets Lagbaja (Photos) / Reekado Banks Exposes Unfaithful Girlfriends / Musa Danjuma’s Girlfriend, Kelly, Acquires N45m G-Wagon (Photos)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 33
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.