Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,150,305 members, 7,808,037 topics. Date: Thursday, 25 April 2024 at 04:57 AM

Here Is The Nlander That Has Been Driving Me Crazy (photo) - Dating And Meet-up Zone (10) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Dating And Meet-up Zone / Here Is The Nlander That Has Been Driving Me Crazy (photo) (20107 Views)

Follow/Befriend A Nlander Whose Registration Date Match Your Birthday!!! / Need A Female Nlander Resident In PH / Read: Welcome A New Nlander (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (7) (8) (9) (10) (11) (12) (Reply) (Go Down)

Re: Here Is The Nlander That Has Been Driving Me Crazy (photo) by Nobody: 12:34am On Apr 21, 2015
kinglekan:


U ehhnnn!!

Na so u go dey do like say dem don disable all ur hormones. grin

Na joke oooo. smiley
Chai! lion dey sleep, you go dey play with him bear bear. . .
dey expect some mumu grammar 2moro morning grin

1 Like

Re: Here Is The Nlander That Has Been Driving Me Crazy (photo) by alberto2k(m): 12:35am On Apr 21, 2015
stephenqueen:

Weyrey u don free dat pikin wey dey yab kinglekan grin grin
Na tosin2baba beg for amu o if not I go fire him balls catapult grin grin
Re: Here Is The Nlander That Has Been Driving Me Crazy (photo) by Nobody: 12:38am On Apr 21, 2015
alberto2k:

Na tosin2baba beg for amu o if not I go fire him balls catapult grin grin
which pikin be dat?
Re: Here Is The Nlander That Has Been Driving Me Crazy (photo) by stephenqueen: 12:40am On Apr 21, 2015
alberto2k:

Na tosin2baba beg for amu o if not I go fire him balls catapult grin grin
Abeg cum back for dat thread,him don dey yab kingtom
Re: Here Is The Nlander That Has Been Driving Me Crazy (photo) by Nobody: 12:40am On Apr 21, 2015
Orijin101:

Not diz type of sharing undecided
this babe set,she get boobs
Re: Here Is The Nlander That Has Been Driving Me Crazy (photo) by kinglekan: 12:41am On Apr 21, 2015
Orijin101:

Chai! lion dey sleep, you go dey play with him bear bear. . .
dey expect on crazy ko grammar 2moro morning grin

Hehehehehe

Re: Here Is The Nlander That Has Been Driving Me Crazy (photo) by stephenqueen: 12:41am On Apr 21, 2015
Orijin101:

which pikin be dat?
Show for tosyne2much thread u go see dat mumu kid,dat kid get craze for head no be small grin grin
Re: Here Is The Nlander That Has Been Driving Me Crazy (photo) by kinglekan: 12:42am On Apr 21, 2015
Ipledge:
this babe set,she get boobs

Dis boi na boobs wake u up?

Na wa oooo!!!
Re: Here Is The Nlander That Has Been Driving Me Crazy (photo) by stephenqueen: 12:42am On Apr 21, 2015
kinglekan:


D boi na rookie jare. Tot he had something to offer. I nor knw say na just egg shells dey him head. smiley
Na mumu kid hin be

1 Like

Re: Here Is The Nlander That Has Been Driving Me Crazy (photo) by alberto2k(m): 12:43am On Apr 21, 2015
KingTom:
Why not.
Enwe! grin
Ode oshii! Go climb your bed DrAify dey wait for u grin
Re: Here Is The Nlander That Has Been Driving Me Crazy (photo) by Nobody: 12:45am On Apr 21, 2015
kinglekan:


Dis boi na boobs wake u up?

Na wa oooo!!!
comot eye tongue

1 Like

Re: Here Is The Nlander That Has Been Driving Me Crazy (photo) by Nobody: 12:47am On Apr 21, 2015
stephenqueen:

Show for tosyne2much thread u go see dat mumu kid,dat kid get craze for head no be small grin grin
*grabs car key. . .

i don dey come
Re: Here Is The Nlander That Has Been Driving Me Crazy (photo) by Nobody: 12:47am On Apr 21, 2015
Re: Here Is The Nlander That Has Been Driving Me Crazy (photo) by alberto2k(m): 12:48am On Apr 21, 2015
Orijin101:

which pikin be dat?
the mumu dey tosin2much thread o grin
Re: Here Is The Nlander That Has Been Driving Me Crazy (photo) by stephenqueen: 12:50am On Apr 21, 2015
Orijin101:

*grabs car key. . .

i don dey come
Na hin moniker be this starlingslimnét
Re: Here Is The Nlander That Has Been Driving Me Crazy (photo) by stephenqueen: 12:51am On Apr 21, 2015
[quote author=alberto2k post=32938760]
[color=blue]the mumu dey tosin2much thread o grin
Make we go fire amu again na grin grin
Re: Here Is The Nlander That Has Been Driving Me Crazy (photo) by Nobody: 12:52am On Apr 21, 2015
stephenqueen:

Na hin moniker be this starlingslimnét
The matter don dey die down. . . we go catch amu another day
Re: Here Is The Nlander That Has Been Driving Me Crazy (photo) by Nobody: 12:53am On Apr 21, 2015
alberto2k:

the mumu dey tosin2much thread o grin
we go catch amu another day
Re: Here Is The Nlander That Has Been Driving Me Crazy (photo) by stephenqueen: 12:53am On Apr 21, 2015
Orijin101:

The matter don dey die down. . . we go catch amu another day
Hin no be regular make we kill amu nw grin grin
Re: Here Is The Nlander That Has Been Driving Me Crazy (photo) by redhook(m): 12:56am On Apr 21, 2015
So all upon the orijin wey u dey drinkand all d chronic wey u dey puff? E still no give u liver 2 fall in dis smally side? U gats 2 use thread format? Abeg just retire from dis vices and join the priesthood! U don fall hand! Lmfao!

1 Like

Re: Here Is The Nlander That Has Been Driving Me Crazy (photo) by Nobody: 12:56am On Apr 21, 2015
stephenqueen:

Hin no be regular make we kill amu nw grin grin
omo, man eyes don dey leeri ooo
Re: Here Is The Nlander That Has Been Driving Me Crazy (photo) by Nobody: 12:58am On Apr 21, 2015
redhook:
So all upon the orijin wey u dey drinkand all d chronic wey u dey puff? E still no give u liver 2 fall in dis smally side? U gats 2 use thread format? Abeg just retire from dis vices and join the priesthood! U don fall hand! Lmfao!
babe wey i don run her package finish grin
Re: Here Is The Nlander That Has Been Driving Me Crazy (photo) by stephenqueen: 12:58am On Apr 21, 2015
Orijin101:

omo, man eyes don dey leeri ooo
I just dey joke ni, hin go still enter our hand one day gringrin
Re: Here Is The Nlander That Has Been Driving Me Crazy (photo) by Nobody: 1:02am On Apr 21, 2015
stephenqueen:

I just dey joke ni, hin go still enter our hand one day gringrin
we go pluck hin head comot for hin body
Re: Here Is The Nlander That Has Been Driving Me Crazy (photo) by redhook(m): 1:07am On Apr 21, 2015
Orijin101:

babe wey i don run her package finish grin
....better oh? I bin wan begin call u "orijinebele 1"! Nice 1! Abeg attack new camel toe cuz no time 4 naija! Na change dey rain dis days!

1 Like

Re: Here Is The Nlander That Has Been Driving Me Crazy (photo) by Deezay(m): 1:11am On Apr 21, 2015
Orijin101:
Like seriously, i still can't believe it. . . it seems I'm in love with herkiss
check her out:

.
.
so what now? ..go toast her na.
Re: Here Is The Nlander That Has Been Driving Me Crazy (photo) by Nobody: 1:16am On Apr 21, 2015
kinglekan:


Dis boi na boobs wake u up?

Na wa oooo!!!
No mind me bro

1 Like

Re: Here Is The Nlander That Has Been Driving Me Crazy (photo) by Nobody: 1:18am On Apr 21, 2015
Mother of God!! angry shocked. Orijin! My girl...that's my girl. Someone is finshed!
Re: Here Is The Nlander That Has Been Driving Me Crazy (photo) by chimerase2: 3:28am On Apr 21, 2015
ronald4lif:


So you get amu for this kind of chocolate sister and amu here wasting money on vaseline. angry

Let me have her digit so that I can share the gospel with her. Please MoG. grin
oya take amu 07095842321 may de good Lord be with u after the call embarassed
Re: Here Is The Nlander That Has Been Driving Me Crazy (photo) by Nobody: 4:53am On Apr 21, 2015
KingTom:
From Zimbabwe grin

All is well angry
Re: Here Is The Nlander That Has Been Driving Me Crazy (photo) by farano(f): 5:43am On Apr 21, 2015
Slimzjoe:
Viewing this topic: sam13(m), Equado(m), Pelmet(f), Udehpaschal1(m), xhale99, tohpahz(f), chimkaire(f), faith551(m), LewisO(m), stephenqueen(m), braindamage(m), KingTom(m), Orijin101(m), rOsy247, mrpackager(m), Rheetari(f), chymystique(f), alberto2k(m), Lala247(f), imakulate, farano(f) and 4 guest(s)

Even Fara.no Come peep to see The Babe grin

Orijin you must tell us her name!!
grin
Re: Here Is The Nlander That Has Been Driving Me Crazy (photo) by sinaj(f): 6:16am On Apr 21, 2015
Orijin101:

*shifts so that she can hit her head on the ground. . .
.
.
.
.
.
Are you still alive embarassed

xo u wnt me to die xo dat u can marry dat gel embarassed

(1) (2) (3) ... (7) (8) (9) (10) (11) (12) (Reply)

Are These Two Ladies The Most Beautiful Ladies On Nairaland? / Singles And Searching Forum...lets Meet. / Do You Want To Marry A Foreign Man ? Call 08171602340

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 24
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.