Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,150,312 members, 7,808,051 topics. Date: Thursday, 25 April 2024 at 06:02 AM

Nairalander's Help Me Look Into Dis O - Nairaland / General - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Nairalander's Help Me Look Into Dis O (2461 Views)

Abeg Mods And Admins Make Una Look Into My Matter / Seun Please You Need To Look Into This / Please Look Into This Situation, Your Idea Needed (2) (3) (4)

(1) (2) (Reply) (Go Down)

Nairalander's Help Me Look Into Dis O by Trypa(f): 12:18pm On Jun 20, 2015
Well I wonder how some people play round like dis, I use the word play around cause I don't know what to use, well back to d matter

U go dey on ur own jeje o, person go come send followers request give u oh, with ur church mind u come accept the person una con dey waka dey compliment each oda

One day u con say make u check ur profile u come see say dat person wia u been dey follow, no come dey follow u again how u wan take feel eh

TOMFRENCH u r held guilty of dis crime grin

Well it's kinda awkward sha if u really can't cope with the person's comment don't bother sending followers request

If I catch anybody wia first send mi followers request I come answer dat person mi com check in two weeks time I know see u for my FP(followers page hn) u no go understand d kind spiritual slap wia u go dey receive grin grin grin
Cc:


mzztega
adeh39
midehi
gifttracy
Aminat
ginawest
mzlaurel
jollyjoy
Kingtom
Nijaboiy
Lanicky
Twaci
Oriji101
Missclassy
Davep
Jefferyjamez
Charijee
Cdemsel
Ggrin
Immortalvoice
Re: Nairalander's Help Me Look Into Dis O by sweettease(f): 12:25pm On Jun 20, 2015
grin grin grin
Following you probably disappointed the guy, not what he expected, don't take it personal
Re: Nairalander's Help Me Look Into Dis O by Isaacmacdon(m): 12:26pm On Jun 20, 2015
Trypa:

Well I wonder how some people play round like dis, I use the word play around cause I don't know what to use, well back to d matter

U go dey on ur own jeje o, person go come send followers request give u oh, with ur church mind u come accept the person una con dey waka dey compliment each oda

One day u con say make u check ur profile u come see say dat person wia u been dey follow, no come dey follow u again how u wan take feel eh

TOMFRENCH u r held guilty of dis crime grin

Well it's kinda awkward sha if u really can't cope with the person's comment don't bother sending followers request

If I catch anybody wia first send mi followers request I come answer dat person mi com check in two weeks time I know see u for my FP(followers page hn) u no go understand d kind spiritual slap wia u go dey receive grin grin grin
Cc:


mzztega
adeh39
midehi
gifttracy
Aminat
ginawest
mzlaurel
jollyjoy
Kingtom
Nijaboiy
Lanicky
Twaci
Oriji101
Missclassy
Davep
Jefferyjamez
Charijee
Cdemsel
Ggrin
Immortalvoice


It shouldn't be a big deal for u.. unless u r tripping for d guy... cos it clearly shows...Whoever wants to unfollow u after following u may av a reason.. pple r getting bored nowadays... dats d effect of too much social media interactions.. we dumped d normal nd exciting way for one dat seems quite annoying.. buh bae.. ur figure na die...
Re: Nairalander's Help Me Look Into Dis O by Nobody: 12:29pm On Jun 20, 2015
grin hehehe...Dear, it has been rectified cool
Re: Nairalander's Help Me Look Into Dis O by Trypa(f): 12:30pm On Jun 20, 2015
Isaacmacdon:


It shouldn't be a big deal for u.. unless u r tripping for d guy... cos it clearly shows... buh bae.. u figure na die...




LolZ tnkz

But am not tripping for him

N his not d only one tho
Just dat I can't keep mentioning names
Re: Nairalander's Help Me Look Into Dis O by zinachidi(m): 12:30pm On Jun 20, 2015
shiit really happens
Re: Nairalander's Help Me Look Into Dis O by Isaacmacdon(m): 12:31pm On Jun 20, 2015
Trypa:





LolZ tnkz

But am not tripping for him

N his not d only one tho
Just dat I can't keep mentioning names
hmmmm.. ok na....
Re: Nairalander's Help Me Look Into Dis O by Trypa(f): 12:32pm On Jun 20, 2015
sweettease:
grin grin grin
Following you probably disappointed the guy, not what he expected, don't take it personal



LolZ not taking it personal sha lipsrsealed
Re: Nairalander's Help Me Look Into Dis O by Trypa(f): 12:33pm On Jun 20, 2015
zinachidi:
shiit really happens



LolZ seconded
Re: Nairalander's Help Me Look Into Dis O by Trypa(f): 12:36pm On Jun 20, 2015
Tomfrench:
grin hehehe...Dear, it has been rectified cool




Seen
Re: Nairalander's Help Me Look Into Dis O by Nobody: 12:44pm On Jun 20, 2015
I'm guilty of diz oo, but no be ma fault d pple wer I de unfollow no meet my expectation.
Re: Nairalander's Help Me Look Into Dis O by Trypa(f): 12:53pm On Jun 20, 2015
Lacomus:
I'm guilty of diz oo, but no be ma fault d pple wer I de unfollow no meet my expectation.




cheesy LolZ u too u dey meet d person expectation9
Re: Nairalander's Help Me Look Into Dis O by Trypa(f): 12:54pm On Jun 20, 2015
Judeoxide(m), agohmamuda(m), epelumi42(m), kliq(m), Brytawon(m


I sight una o
Re: Nairalander's Help Me Look Into Dis O by Nobody: 12:55pm On Jun 20, 2015
Trypa:





cheesy LolZ u too u dey meet d person expectation9
sure, that's why all ma followers don un follow me.
Re: Nairalander's Help Me Look Into Dis O by kliq(m): 12:56pm On Jun 20, 2015
Trypa:
Judeoxide(m), agohmamuda(m),
epelumi42(m), kliq(m), Brytawon(m



I sight una o

We sight you too smiley

1 Like

Re: Nairalander's Help Me Look Into Dis O by Trypa(f): 12:57pm On Jun 20, 2015
Lacomus:
sure, that's why all ma followers don un follow me.






Ok na mi be watching u through 3D from now on grin
Re: Nairalander's Help Me Look Into Dis O by Trypa(f): 12:58pm On Jun 20, 2015
kliq:

We sight you too smiley




Guilty of the above or not?
Re: Nairalander's Help Me Look Into Dis O by Brytawon(m): 12:59pm On Jun 20, 2015
Trypa:
Judeoxide(m), agohmamuda(m),
epelumi42(m), kliq(m), Brytawon(m



I sight una o



I'm officially screwed. I was following you now so I have to view the topic for further screening, testing and approval before making FP. grin grin grin
Re: Nairalander's Help Me Look Into Dis O by kliq(m): 12:59pm On Jun 20, 2015
Trypa:






Guilty of the above or not?

Really don't know how that works so I'm innocent wink
Re: Nairalander's Help Me Look Into Dis O by Nobody: 1:00pm On Jun 20, 2015
Trypa:







Ok na mi be watching u through 3D from now on grin
hehehe babe you funny die, shey you go fit monitor spirit ?
Re: Nairalander's Help Me Look Into Dis O by Trypa(f): 1:03pm On Jun 20, 2015
Brytawon:




I'm officially screwed. I was following you now so I have to view the topic for further screening, testing and approval before making FP. grin grin grin









Shooo abi o
Re: Nairalander's Help Me Look Into Dis O by Trypa(f): 1:04pm On Jun 20, 2015
kliq:

Really don't know how that works so I'm innocent wink



U sure?
Re: Nairalander's Help Me Look Into Dis O by Trypa(f): 1:05pm On Jun 20, 2015
Lacomus:
hehehe babe you funny die, shey you go fit monitor spirit ?




Dat ave been my business since 1985 grin cheesy
Re: Nairalander's Help Me Look Into Dis O by epelumi42(m): 1:07pm On Jun 20, 2015
Sweetheart, sorry I've not reached you... My phone crashed and I lost your contact. Hope you're fine. wink

Im following though, I think, you've not been that active.
Re: Nairalander's Help Me Look Into Dis O by Nobody: 1:07pm On Jun 20, 2015
Trypa:





Dat ave been my business since 1985 grin cheesy
wooow you are such a ghosital Camera grin
Re: Nairalander's Help Me Look Into Dis O by Brytawon(m): 1:09pm On Jun 20, 2015
Trypa:










Shooo abi o



Sha I was following more than 301 members(all females) last month but I now follow on one... I'm plead guilty. grin
Re: Nairalander's Help Me Look Into Dis O by Trypa(f): 1:15pm On Jun 20, 2015
Brytawon:





Sha I was following more than 301 members(all females) last month but I now follow on one... I'm plead guilty. grin



Lmao o abi o
Re: Nairalander's Help Me Look Into Dis O by Brytawon(m): 1:18pm On Jun 20, 2015
Trypa:




Lmao o abi o



In the words of Buhari: I belong to everybody and I belong to nobody... Don't take it personal o..
Re: Nairalander's Help Me Look Into Dis O by kliq(m): 1:26pm On Jun 20, 2015
"send followers request"
Trypa:





U sure?

Care to explain?
Re: Nairalander's Help Me Look Into Dis O by Trypa(f): 1:28pm On Jun 20, 2015
kliq:
"send followers request"
Care to explain?




Hmm
Re: Nairalander's Help Me Look Into Dis O by Trypa(f): 1:32pm On Jun 20, 2015
epelumi42:
Sweetheart, sorry I've not reached you... My phone crashed and I lost your contact. Hope you're fine. wink

Im following though, I think, you've not been that active.






LolZ u r welcome huni


So how u?
Re: Nairalander's Help Me Look Into Dis O by Trypa(f): 1:35pm On Jun 20, 2015
Lacomus:
wooow you are such a ghosital Camera grin





U got dat ryt grin

(1) (2) (Reply)

Adekunle Gold Divorces Simi, My Top 10 Predictions For 2020. / You Are Missing If You Haven't Heard Of The CHATMOGUL / Who Is The Oldest Nairalander?

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 26
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.