Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,148,864 members, 7,802,771 topics. Date: Friday, 19 April 2024 at 09:14 PM

Nigeria Pidgin Proverbs & Their Meanings - Culture (5) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Culture / Nigeria Pidgin Proverbs & Their Meanings (53585 Views)

Owe Ile Yoruba -some Lovely Yoruba Proverbs And Their Meanings. / Hilarious "ISHAN" Adage And Their Meanings / Checkout Nigeria Pidgin Proverbs & Their Meanings (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (Reply) (Go Down)

Re: Nigeria Pidgin Proverbs & Their Meanings by lindapace28: 6:42pm On Jun 22, 2015
vheMa:
have you eaten this morningundecided

This is a large list of Nigerian baby names with meaning and numerology : http://www.babynamescube.com/nigerian-baby-names
Re: Nigeria Pidgin Proverbs & Their Meanings by Nobody: 7:17pm On Jun 22, 2015
lonelydora:
They dey call animals wey get horn for meeting snail dey follow comot.

Wow!!! grin
lonelydora:
They dey call animals wey get horn for meeting snail dey follow comot.

Wow!!!

1 Like 1 Share

Re: Nigeria Pidgin Proverbs & Their Meanings by mikron(m): 7:37pm On Jun 22, 2015
femmysin:
The difference between acid and water is in d bathing.... U go fair pass who blesh
bleach u mean
Re: Nigeria Pidgin Proverbs & Their Meanings by mikron(m): 8:13pm On Jun 22, 2015
Nothing concern vulture with barber
Na small small dem dey take kill tse-tse fly wey perch for man blokos
Niddle dey very small but wen u March am e dey draw blood
Time and water wey dem take wash anus na waste of time because nyansh na nyansh and nyansh must smell.
E go better, e go better na poor man prayer. cheesy cheesy cheesy
Re: Nigeria Pidgin Proverbs & Their Meanings by Dennybouy: 9:14pm On Jun 22, 2015
debolly:
Pidgin..no matter how hard I try I can't speak it.
Oyibo grin
Re: Nigeria Pidgin Proverbs & Their Meanings by ahatson(m): 9:18pm On Jun 22, 2015
1. Who no get slave no dey fetch firewood put for road.

2. Who no get wife no dey get mother inlaw.

3. Them no dey get person for back pass who get honch back.

4. who wear cap knw where in head reach inside.
Re: Nigeria Pidgin Proverbs & Their Meanings by ethicalUser(m): 9:46pm On Jun 22, 2015
I get am before no be property
Re: Nigeria Pidgin Proverbs & Their Meanings by khattab02: 12:06am On Jun 23, 2015
Etinosajay:

U dey crase. Oya use that one learn.
lol....


grin grin
Re: Nigeria Pidgin Proverbs & Their Meanings by khattab02: 12:20am On Jun 23, 2015
Cockroach wey dey form swagger, if he somersault enter where fowl dey................. Na for ovation them go read the story.
Re: Nigeria Pidgin Proverbs & Their Meanings by holwadamilolah(m): 3:34am On Jun 23, 2015
A language with proverb is enough to define unity

1 Like

Re: Nigeria Pidgin Proverbs & Their Meanings by Nobody: 8:16am On Jun 23, 2015
holwadamilolah:
A language with proverb is enough to define unity
True
Re: Nigeria Pidgin Proverbs & Their Meanings by Chookym(m): 12:10pm On Jun 23, 2015
proverb for pidgin dey sweet no be small
Re: Nigeria Pidgin Proverbs & Their Meanings by eadiatu: 11:54am On Aug 12, 2016
Nigerian pidgin Na we language. E dey flow well well for our mouth. www.nigerianpidgin.com

(1) (2) (3) (4) (5) (Reply)

Half Unclad Women Celebrate Their Culture In Rivers State. Photos / Ooni Of Ife, Ogunwusi And Naomi Oluwaseyi Wedding Photos / Jennifer Obayuwana At Ooni Of Ife’s Wedding (Photo)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 10
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.